Politics › Re: BREAKING: Lagos Assembly Sets Up Committee To Probe Ambode by Ajsimon(m): 5:15pm On Aug 27, 2019 |
Ambode na biq thief |
Crime › Re: SARS Assaults A Boy And His Mother In Edo (Photos) by Ajsimon(m): 5:09pm On Aug 27, 2019 |
As far as na edo |
Politics › Re: Buhari Sacks Tor Ujah Nigerian Christian Pilgrim Commission Boss by Ajsimon(m): 5:08pm On Aug 27, 2019 |
BUHARIA I no fit just wait to jist my pikin for New Zealand How u take corrupt reach |
Crime › Re: EFCC Orders Agents To Manhunt 77 Nigerians Indicted By FBI For Fraud by Ajsimon(m): 4:53pm On Aug 27, 2019 |
Nothing brag pass efcc I dey follow dem for instagram No to dey post people pics up and down, there no dey do anything Dem even dey repost pics |
Sports › Re: Cristiano Ronaldo's Girlfriend Georgina Rodriguez Reveals How She Seduces Him by Ajsimon(m): 4:51pm On Aug 27, 2019 |
Keep it cool Rodriguez Na God save u say Ronaldo no be Yoruba man Daz y u dey talk any how |
Nairaland General › Re: Huge Python Killed Today In Igbogbo, Ikorudu, Lagos (Photos) by Ajsimon(m): 4:47pm On Aug 27, 2019 |
As far as na snake Snake no dey take time reach fp |
Car Talk › Re: 2021 Mercedes-Benz C-Class Interior Spied With Massive Infotainment Touchscreen by Ajsimon(m): 4:46pm On Aug 27, 2019 |
how many times u go post this thing |
Sports › Re: Messi More Important Than Ronaldo – La Liga President by Ajsimon(m): 4:14pm On Aug 27, 2019 |
Laliga president dey mad U know how many Laliga supporters u lose bcoz of Ronaldo |
Jobs/Vacancies › Re: Plz, Those Who Stays In Ojo Dis Is For U by Ajsimon(op): 3:49pm On Aug 27, 2019 |
Plz dis is front page worthy |
Jobs/Vacancies › Plz, Those Who Stays In Ojo Dis Is For U by Ajsimon(op): 3:48pm On Aug 27, 2019 |
Please I stay in ojo environs Is there any one of you that has or know of I job I can do I need money badly, I want to buy system to start my football blog, I'm not into fraud pls Be it sales representative(boy) or factory work within ojo ,I can do it Thanks in advance. |
Politics › Re: #freesowore: 53 Rights Organizations To Hold Rally Demanding Sowore's Release by Ajsimon(m): 3:43pm On Aug 27, 2019 |
Sowore Wait till September 19 na |
Celebrities › Re: Femi Otedola Cautions Mr. Eazi To Handle His Daughter, Temi With Care by Ajsimon(m): 3:42pm On Aug 27, 2019 |
Mr easy Abeq , secure the bag Nothing last forever Na all dis kind thing I dey find, that's why I dey like stroll enter diamond estate for festac I fit see my own I know say I fine small |
Politics › Re: I Must See President Buhari - IPOB Member Insists In Japan (Photos) by Ajsimon(m): 2:49pm On Aug 27, 2019 |
Buhari my president |
Crime › Re: Gunmen Attack Enugu Police Station by Ajsimon(m): 7:53pm On Aug 25, 2019 |
Gunmen ni , avengers ko |
|
Celebrities › Re: Wizkid Rocks New Afro Look (Photos) by Ajsimon(m): 7:50pm On Aug 25, 2019 |
Only u go fair, only u go black Smhhhhh |
Crime › Re: Gunmen In Army Uniforms Kidnap Five People In Kaduna State by Ajsimon(m): 4:32pm On Aug 25, 2019 |
No be new thing  |
Jobs/Vacancies › Pls I Need A Job by Ajsimon(op): 2:18am On Jul 25, 2019 |
This is actually my first post on Nairaland. In as much as I don't like my first post been a job seeking post, I have no choice tho . I need a job, any job I'm sure a can do it My location is ojo, Lagos state |
Celebrities › Re: Stunning Mske-up Photos Of Actress Omotola Jalade-ekeinde by Ajsimon(m): 2:32am On Jun 12, 2019 |
Who sleep? |
Health › Re: Anambra: USAID Equips, Designates COOUTH Test Centre Mega Lab by Ajsimon(m): 4:19pm On Jun 09, 2019 |
Ok |
Politics › Re: Why Nigeria can’t have state police now – Ex-CP, Tsav by Ajsimon(m): 4:18pm On Jun 09, 2019 |
Someone should pls tell me how to post or reply, I'm kinda new here � |
|
Crime › Re: Update On Woman Who Claimed Her Husband Wanted To Use Her For Rituals by Ajsimon(m): 4:11pm On Jun 09, 2019 |
Lol |
Career › Re: Pursuing Money Vs Education: Should I Drop Out Of School? by Ajsimon(m): 4:10pm On Jun 09, 2019 |
Tnks |
Family › Re: Can A Guy And A Lady Be Just Friends? by Ajsimon(m): 4:05pm On Jun 09, 2019 |
Nope � |
Crime › Re: Update On Woman Who Claimed Her Husband Wanted To Use Her For Rituals by Ajsimon(m): 3:44pm On Jun 09, 2019 |
To comment for the first time dey sweet oooh |
Career › Re: Pursuing Money Vs Education: Should I Drop Out Of School? by Ajsimon(m): 3:42pm On Jun 09, 2019 |
First comment on nairaland Been a guest for 9 months Plz welcome me. |