Akinwunmi's Posts
Nairaland Forum › Akinwunmi's Profile › Akinwunmi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 18 pages)
Definetly man.I agree wiv you.tht yeye Mikel tlk say e dey smell Quad.Anyways na smell e go smell e no go touch am |
@4 play Thanks man.I owe u one aiight. @J-girl SO whts gonna happen gurlie. |
Akin walks in wiv sweat all over his body after a hard training @Muki Wetin be ur own.No dey stress the ANGEL jaree. @J-girl Sorry its the way i feel aiight.i cant help it ok |
LOL!! sure man So how you think say tht FA finals go be.I knw say Chelski go wan capitalise on her Defence and na wetin go kill them be tht |
@4 play Guy, i respect you jaree. extends his right hand for a hand shake wey dat guy self i never hear from am oooooo |
LMAOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO Da Battle line is drawn aiight.Tell tht Arse-Anal guy to bring it on Man Utd is never for once scared of anybody. ![]() strolls out to continue is Taekwando Training @LadyT We are more than nuts |
@Muki infact Muki call am.I fit give u ma fone make u call am ok.Wetin sef @J-girl Na so we see am oo and na true tlk ok ![]() |
Hey!!! Muki.Wetin be ya own. after d gayman go knw my stand only j-girl fit tell me make i stop@JustKunmi make we spell am for them MANCHESTER UNITED ALLLLLL DAAAAAAAAA WAYYYYYYYYYYYYY @muki say it gurl |
@4 play make i help you wiv the topic ![]() AKINWUNMI vs DEBOSKY: price===J-GIRL===== @Muki Ass. no go win this one and if una win den una go dey loose for real life okkkkkkkkkkkkkkkkk ![]() go call ur broda come.i go show am wetin soap dey do eye |
after reading j-girl's post and recovering from a bad shockAkin releases is first singles song TELL ME WHY I HAVE TO GO TELL ME WHY YOU DO ME SO WHY DID YOU HAVE TO FIND ANOTHER BRODA GIRLIE WHY YOU DO ME SO ALL MAN THOUGHT WE ARE MEANT TO BE TOGETHER to be continued 2nd Release So many times i wonder why tears dey for my eyes for so long me i no knw see my angel n my enemy dey play me and dey knw say na wetin dey make me feel so pause I don't think we really need another striker oooo.Na back we need,this one wey Fed. dey do one kin DEBOSKY! DEBOSKY!! DEBOSKY!!! i challenge thee to the FINAL FU |
Muki why u now? you dey fall my hand oooooooo. Na dat one u wan dey use abii.I dey ready for am ok goes out for training in Taekwando |
@Dre Na wetin i tlk be tht oooo. |
Stooooooooooooooooooory.tht one na hugwash.Tales by moonlight. and who tell u say we no dey 2gether abii why u think say we be UNITED fans |
In ur dreams Muki.Abii u fit marry am? ur children go jst ugly lake APE come black like charcoalLescott better pass tht Lunatic not to tlk of Drugba |
rushes back into the room after readn afrokings post @Afro Ogebni wetin be ur own.abii u wan use style yarn the babe? no wahala if u do tht both of una na Ass. fans.but be carefull oooooooooooooooooooooooooo @Muki We shall sooooooooooooooooooooooooooooooooon see ok |
@Muki Sweetheart theres nothing u can do na UNITED get am u hear me |
@Muki @A-40 but 'em no chop am so leave story ok.tht one don pass think of the future sho ti gbo |
@Muki See urself? na ur fellow goner tlk tht one ooooo.Nothing u can do babe other than stay at the background and watch us take 'em all. Again why u dey lie say u dey neutral.Na b'cos u no dey the FILM again joo.No worry next season go better. EXTREMELY UNITED |
@j-girl You don't like him do u like me I think Alex is still monitoring him sha.lets wait and see wht happens@lord Mr man.Back or no Back we will survive.No be d same tale una yarn when Neville get injury.which package! we dey kampee |
@Muki Wetin u go do eh?.Sup? u jst dey wake up |
I would say Ass. most of 'em na tout and na touts plenty for 9ja esp. lagos on a level blood [center]MANCHESTER UNITED ALL DA WAY[/center] |
@4 play A burglar |
@dblock WHo you be oooooo.Na which club u dey fight for man. |
Ok.But we have to watch him wella b4 we buy am ooooo. |
walks in and was like guys u get better Ass. proof machandise? cos debo go rake like a lunatic ooo @Dre Chairman, anything can happen.afterall we r ONE UNITED so no Ass. shld come n pour san san for our garri ;Dabii wetin i tlk no be trueNO INTER-CLUB DATING goes out to do Taek. training b4 debo arrives |
The guy has given a taste so all you have to do is research and learn.Its not easy to program in HTML i must say cos it takes a lot of time to write is down and run it and any mistake will give you headache.If you want know how HTML.Kindly do this; Right click on any website front page on the drop down menu look for VIEW SOURCE and click it.It will open in notepad.The codes u get are in HTML.If i where u i will save it,read it wella and reconstruct it.ttyl |
Babcock Uni. |
Still checking the link but gotta say his mind @4 play Ah! u sure say we need owen.D guy man never play since oooo.Newcastle coach tlk say him go sell Martins since Owen don dey recover.Me i go prefer Martins forget sentiments |
@4-play Thanks 4 d news.No matter wetin happen. We go survive. |
make i give u my number |
@J-girl ![]() I knw like am oooo.No be Dre hollo u.Na fight me i come watch for outside b4 i see Dre they hold u.I support make u UNITEd her teeth in one place on the floor |
@J-girl I dey serious oooo.How we go do am.E be like say Muki dey disturb the Blutut connection wiv her head |