Health › Re: See What Was Found In A Resturant. (photo) by akunjohn(m): 8:31am On Jun 19, 2015 |
Chinko!,dey can eat any meat... |
Health › Re: Help!!!! My Mouth Is Peeling by akunjohn(m): 1:04pm On Jun 17, 2015 |
Wey d pix of dat ur mouth?,
Mayb u too dey yab pesin,
Remedy: One bud of alligator pepper,ground am,shuk ur mouth inside it evry 2hrs.
Dnt thank me o |
Romance › Re: He Is 28yrs, She's 15yrs, And They Are Madly In Love by akunjohn(m): 12:50pm On Jun 17, 2015 |
iamkingzlee: What does a 15 year old girl know bout madly inlove  I wonder o,a minor abuser |
Sports › Re: Ogenyi Onazi Reading Newspaper At A Vendor's Stand (Photo) by akunjohn(m): 12:34pm On Jun 17, 2015 |
He try nah, |
Christianity Etc › Re: Hospitals Urge Muslims To Donate Organs As Ramadan Nears by akunjohn(m): 12:30pm On Jun 17, 2015 |
Ok o |
Christianity Etc › Re: Do You Believe She Exists...... by akunjohn(m): 12:09pm On Jun 17, 2015 |
Ok o.
|
Christianity Etc › Re: Muslim Man Became A Christian After A Devine Encounter With Jesus Christ by akunjohn(m): 11:57am On Jun 17, 2015 |
The Lord's chosen. |
Fashion › Re: What Women Now Put On To Urinate Like Men (pix) by akunjohn(m): 8:15am On Jun 13, 2015 |
Ok o,anoda made in china |
Nairaland General › Re: Meet The 3 Most Influential Women In Nigeria (see Photo) by akunjohn(m): 8:12am On Jun 13, 2015 |
U just dey start warmin up...
Bros,no b for here,carry am go d next shop. |
Jobs/Vacancies › Re: Help! Where Can I Download The Nigerian Police Application Form by akunjohn(m): 8:09am On Jun 13, 2015 |
O boy,u wan join police?
**Run out of thread*. |
|
Politics › Re: Nigerian Navy On Early Morning Parade Along Asokoro (Photos) by akunjohn(m): 7:51am On Jun 13, 2015 |
Abi na show off? |
Romance › Re: My GF Is Cheating On Me With A Soldier., by akunjohn(m): 7:38am On Jun 13, 2015 |
Go jare my guy,the Lord is with you. |
Culture › Re: Do You Notice This About Yorùbá People? by akunjohn(m): 9:45am On Jun 11, 2015 |
Dis one pass me o! |
Fashion › Re: What Is Wrong With Chinese Girls ? ( Pics ) by akunjohn(m): 9:42am On Jun 11, 2015 |
vheMa: In may D's voice...so many things,many many things
Warriz dis ,I even get nyansh pass her  Na true,u get yansh pass am,lol. |
Christianity Etc › Re: Would You Drink From This "Miracle" River In Lagos?? by akunjohn(m): 9:36am On Jun 11, 2015 |
Wetin kosain me,if dem like make dem go drink ogogoro,na OYO dem dey o. |
Politics › Re: Hilarious Picture Merging APC & PDP by akunjohn(m): 9:33am On Jun 11, 2015 |
Lol |
Celebrities › Re: Happy Birthday Peter Dinklage, Who Plays Tyrion Lannister In Game Of Thrones by akunjohn(m): 9:31am On Jun 11, 2015 |
He is a real actor,really like the man.
Happy birthday
,Peter. |
Technology Market › Re: See Best Android Phomes You Can Buy With N8,000 Plus by akunjohn(m): 12:11am On Jun 11, 2015 |
I click,I get wiklow. |
Jokes Etc › Re: Hilarious Picture by akunjohn(m): 12:06am On Jun 11, 2015 |
If na me get am,I knw wetin I go do. |
Nairaland General › Re: Why Do Nigerians Pay Bail Money At The Police Station, Knowing Bail Is Free? by akunjohn(m): 12:00am On Jun 11, 2015 |
Abeg,na only nairaland make we dey discuss dat one o,if u reach police station dey yarn dis den u go knw say u no go see d sun again be dat o.
#Nobemetalkamo! |
Politics › Re: Hilarious: #babawhenyouwereingermany by akunjohn(m): 11:56pm On Jun 10, 2015 |
Lol. |
Crime › Re: (photo) ..the Best Murder Case Investigation Nigerian Police Has Ever Made. by akunjohn(m): 11:54pm On Jun 10, 2015 |
Na Brain work nah. |
Politics › Re: [photos] See What A Kenyan Lawyer Offers Obama To Ave His Daughter As Wife by akunjohn(m): 3:51pm On Jun 09, 2015 |
Carry d letter go give Obama urself nah.
Werey.
|
Politics › Re: [photos] See What A Kenyan Lawyer Offers Obama To Ave His Daughter As Wife by akunjohn(m): 3:49pm On Jun 09, 2015 |
Carry d letter go give Obama urself nah.
Werey.
|
Christianity Etc › Re: Funny Crazy Picture by akunjohn(m): 10:51am On Jun 07, 2015 |
Dis oyinbo pple dey craze o. |
Christianity Etc › Re: Is It A Sin To Fart In The Church by akunjohn(m): 2:49am On Jun 07, 2015 |
If it comes after a serious prayer/deliverance,then I believe there are some unseen/evil things coming out of you,in as much you did not do it knowingly to cause comotion in the church.
My own view though. |
Politics › Re: Patrick Obahiagbon's Response To President Buhari's "I Belong To Nobody'' Speech by akunjohn(m): 2:26am On Jun 07, 2015 |
[color=#990000][/color]
Not suprising |
Gaming › Re: Broom Of Justice by akunjohn(m): 6:38pm On Jun 05, 2015 |
Since na blackberry I dey use,notin consine me. |
Romance › Re: PHOTO: See This Shocking Trees In A Sexy Position by akunjohn(m): 8:23am On Jun 02, 2015 |
@Op,na ur village forest u c dese trees? |
Politics › Re: Let Us Support Ben Bruce by akunjohn(m): 8:09am On Jun 02, 2015 |
Ben Bruce kor....
Bruce Lee ni. |
Politics › Re: "Man Spreading" Is Now A Criminal Offense In The US. by akunjohn(m): 8:03am On Jun 02, 2015 |
I no fit laff o |