Romance › Re: 7 Online Dating Mistakes You Need To Avoid by alberto2k(m): 6:36pm On Apr 15, 2015 |
|
Jokes Etc › Re: Leaked Photo Of ORIGIN101 Consuming Palmwine Back In D Villa by alberto2k(m): 6:34pm On Apr 15, 2015 |
Orijin101: Kai! smh. . .
cc: alberto2k stephenqueen kingtom 2dice ipledge fulaboy jacksparrow1207 this op needs to be flogged  make we fire amu catapult for him balls |
Romance › Re: 7 Online Dating Mistakes You Need To Avoid by alberto2k(m): 5:15pm On Apr 15, 2015 |
stephenqueen: Werey I don come back online  when fight don finish? |
Romance › Re: 7 Online Dating Mistakes You Need To Avoid by alberto2k(m): 5:05pm On Apr 15, 2015 |
prettythicksme: u and stephenqueen na real devil  then wetin u wan call Blankett? 
Angry birds |
Romance › Re: 7 Online Dating Mistakes You Need To Avoid by alberto2k(m): 5:02pm On Apr 15, 2015 |
stephenqueen: I no dey online   your left blokus, na u call me here and now dem don lock gate |
Romance › Re: 7 Online Dating Mistakes You Need To Avoid by alberto2k(m): 4:41pm On Apr 15, 2015 |
stephenqueen: Werey  make we settle this fight na oya Go hold blackett, make I go hold Orijin |
Romance › Re: What's Your Relationship Status? by alberto2k(m): 4:29pm On Apr 15, 2015 |
KingTom: I mad come stupidd join Guy why na  all madness dey come with (awoof) free gift inside |
Romance › Re: 7 Online Dating Mistakes You Need To Avoid by alberto2k(m): 4:27pm On Apr 15, 2015 |
stephenqueen: alberto2k report here na,you chop craze    Yes sir! Oga I don show, na one of my teacher see me for road say make I dey recite 2 letter words |
Romance › Re: What's Your Relationship Status? by alberto2k(m): 4:24pm On Apr 15, 2015 |
|
Romance › Re: 7 Online Dating Mistakes You Need To Avoid by alberto2k(m): 4:21pm On Apr 15, 2015 |
lordthree: chai 10 mb ORIJIN101 3 : 2 BLACKETT wehrey! Your mate dey fight u dey do referee |
Romance › Re: 7 Online Dating Mistakes You Need To Avoid by alberto2k(m): 4:19pm On Apr 15, 2015 |
stephenqueen: alberto2k report here now  mumu make we break bottle for this blackett head make him matter rest |
Nairaland General › Re: Why I Prefer Romanceland by alberto2k(m): 4:13pm On Apr 15, 2015 |
Fulaboy: dutsinma sir tell me when are you coming? I juss dey pray make him no do mistake come |
Romance › Re: What's Your Relationship Status? by alberto2k(m): 4:09pm On Apr 15, 2015 |
KingTom: I am in a very committed relationship with
[size=28pt]JESUS[/size]  Jesus Navas or Jesus nwanne motors of Aba? |
Nairaland General › Re: Why I Prefer Romanceland by alberto2k(m): 4:06pm On Apr 15, 2015 |
stephenqueen: The assassin wey u send make dem wan kill me no see me kill,i dey alive o. U send assassin to me cuz u wan collect ma farm   your farm and Lagmos.kuit |
Jokes Etc › Re: Your Most Funny Nairaland Signature by alberto2k(m): 4:05pm On Apr 15, 2015 |
|
Romance › Re: What's Your Relationship Status? by alberto2k(m): 4:04pm On Apr 15, 2015 |
stephenqueen: Orijin101 alberto2k kingtom 2dice report here now Single since Birth |
Romance › Re: Smart Move?see What He Did When Mum Almost Caught Him Watching Porn by alberto2k(m): 4:03pm On Apr 15, 2015 |
harrysterol: Na alberto2k brother b dis  wehrey, ifaa wallop u knock ehn, u go remember say na your laptop be that |
Jokes Etc › Re: Your Most Funny Nairaland Signature by alberto2k(m): 12:12pm On Apr 15, 2015 |
PaulCI: Funny guy! But no insult my general again o Yes sire! |
Crime › Re: Woman Pays 390K To Buy Anointing Oil For Her Private Part by alberto2k(m): 12:11pm On Apr 15, 2015 |
Fabdedon: hehe i de tell person say d wetness of my babe fit produce oil for Naija 3 years non stop you must be dating a Maami-oil babe |
Jokes Etc › Re: Your Most Funny Nairaland Signature by alberto2k(m): 12:06pm On Apr 15, 2015 |
Orijin101: oya make we settle amu, manage amu for 5days. . . make amu one week or ..... |
Nairaland General › Re: Why I Prefer Romanceland by alberto2k(m): 12:03pm On Apr 15, 2015 |
Fulaboy: you're not chopping it alone oo we dividing the money in respect to our number my brother stephenqueen don die, I go collect him own for amu |
Crime › Re: Woman Pays 390K To Buy Anointing Oil For Her Private Part by alberto2k(m): 12:00pm On Apr 15, 2015 |
Fabdedon: hehehe if nah lie ask alberto2k Ehm... Yes yes, who call my grandfada name for here |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 11:58am On Apr 15, 2015 |
Orijin101: Abeg na, no open my yansh for public  you sabi say me you na padi na wehrey!  |
Jokes Etc › Re: Your Most Funny Nairaland Signature by alberto2k(m): 11:56am On Apr 15, 2015 |
Orijin101: You dey mad? i tell you say i wan lease amu to you? Abi eleribu ni ooo ni?  1month or you lose both sinaj and the rest of ya wives for life 
Better tell her make she quick come, I don tire to dey grab vaseline |
Nairaland General › Re: Why I Prefer Romanceland by alberto2k(m): 11:50am On Apr 15, 2015 |
Fulaboy: I think you should be the TREASURER instead  wayo Allah na! kai zen cin Kudin ku sosai |
Jokes Etc › Re: Your Most Funny Nairaland Signature by alberto2k(m): 11:47am On Apr 15, 2015 |
Orijin101: na lie jhoor, sinaj body no strong at all, her body dey succulent like mad! make i give you to handle am for ur house one day? chai! 1day ke 
Make amu One Month, I wan give amu belle for u |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 11:45am On Apr 15, 2015 |
Orijin101: *opens trouser and check again. . . . . . mumu, i know say you dey desperate to get money, come see by ursef, na the rubber d!ck u steal so ur d!ck too short like N10 crayon, you con dey attach rubber d!ck to make amu reach 3inches 
All your wives must here this |
Nairaland General › Re: Why I Prefer Romanceland by alberto2k(m): 11:40am On Apr 15, 2015 |
Fulaboy: lamo I was thinking of making alberto2k the chief organiser and you the cashier you knoow CASHIER  Abeg gimme cashier, that mumu go fit take all the money buy free bottle for the whole community |
Nairaland General › Re: Ever Seen An Albino Obituary Before? by alberto2k(m): 11:38am On Apr 15, 2015 |
Their face no dey show for pinshure  |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 11:36am On Apr 15, 2015 |
Orijin101: *wakes up. . . . . . . baby, hope you didn't see anything when you opened my trouser ? Nothing dey there. . . We don take amu do ritual |
Jokes Etc › Re: Your Most Funny Nairaland Signature by alberto2k(m): 11:34am On Apr 15, 2015 |
Orijin101: Na d weed make me beat sinaj to coma yesternite, i think say na punching bag i dey beat when her body too strong like chinenye way dey pound akpu for igbo pple garage |
Nairaland General › Re: Why I Prefer Romanceland by alberto2k(m): 11:30am On Apr 15, 2015 |
stephenqueen: Alberto2k werey u wey dey shark garri with long kulikuli  olodo, na my best food be that |