Crime › Re: Woman Pays 390K To Buy Anointing Oil For Her Private Part by alberto2k(m): 11:28am On Apr 15, 2015 |
prettythicksme: It wont at all,i wan dash ur babes oil for their punny,abeg holla at kingtom,stephenqueen,fabdedon,Ipledge,tosyn2much stephenqueen oya comu, come buy Hydraulic oil for lagmoskuit |
Nairaland General › Re: Why I Prefer Romanceland by alberto2k(m): 11:26am On Apr 15, 2015 |
mizkeleke: Lol
Stop selling weed then how will I pay ya bride price  You know say na Assistant to the assistant conductor work I dey do |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 11:24am On Apr 15, 2015 |
stephenqueen: Chai! Assistant to assistant conductor, alberto2k u see ur life  oya come, bring ya ear I wan tell u one amebor 
**Screams in his ear and dash am chronic slap Mumu |
Jokes Etc › Re: Your Most Funny Nairaland Signature by alberto2k(m): 11:22am On Apr 15, 2015 |
Orijin101: where that giant weed sef? e dey Dharry99 hand, go beg amu for small |
Nairaland General › Re: Why I Prefer Romanceland by alberto2k(m): 11:18am On Apr 15, 2015 |
Fulaboy: I dey right behind our house in fact sleep inside everyday  Choi! This fulani man dey high for dream sef |
Jokes Etc › Re: Your Most Funny Nairaland Signature by alberto2k(m): 11:15am On Apr 15, 2015 |
KingTom: I no get BSc. na, Show some respect! You are talking to an MBBS holder ****Lights the rubbish mbbs**** *****puffs***** See as my promotion for office don go  you're not alone Buhari too no get certificate 
One of him cows don chop am with grass since 1997
The poor cow died as a PhD holder in 2001 |
Crime › Re: Woman Pays 390K To Buy Anointing Oil For Her Private Part by alberto2k(m): 11:09am On Apr 15, 2015 |
prettythicksme: yes naa,that is how will roll :Di even sell am for Beamborlar make she use am for kinglekan  hope this ya new business no go affect the peppersoup biz 
I no wan come hear say Hipopotamus and lion meat don finish o |
Nairaland General › Re: Why I Prefer Romanceland by alberto2k(m): 11:03am On Apr 15, 2015 |
Fulaboy: I woke up feeling fresh in my farm 
:cc orijin101 Alberto2k Sinaj 2dice. Chimerase Fabdedon Kingtom
When are you guys coming to my farm?  Oboi where this ya weed farm dey make we come thief examine amu |
Jokes Etc › Re: Your Most Funny Nairaland Signature by alberto2k(m): 11:00am On Apr 15, 2015 |
stephenqueen: Omo ale jatijati Thunder fire u  Thunder no dey fire Omo ale 
But e dey fire wehrey! |
Crime › Re: Woman Pays 390K To Buy Anointing Oil For Her Private Part by alberto2k(m): 10:58am On Apr 15, 2015 |
prettythicksme: wetin i sell for sinaj  Anointing punanii Oil to make Orijin101 come back for more |
Crime › Re: Woman Pays 390K To Buy Anointing Oil For Her Private Part by alberto2k(m): 10:53am On Apr 15, 2015 |
stephenqueen: When anointing oil don turn hypo na..I no say dat woman pus§y don wide pass Atlantic ocean na why she wash am with anointing oil to bring more clients .Women has been a cheat since the days of Adam and eve  Cc: jacksparrow1207 Kingtom Alberto2k Orijin101 2dice Ipledge Prettythicksme Come see wetin ma eye see.G I hear say na Prettythicksme sell amu for sinaj |
Jokes Etc › Re: Your Most Funny Nairaland Signature by alberto2k(m): 10:52am On Apr 15, 2015 |
Orijin101: tankz for the compliment bro may the gods be with you. . .
cc: alberto2k stephenqueen kingtom ipledge jacksparrow1207 acekidc4
report here. . . **carries basket of weed on my head** *rushes into thread
Kingtom, stephenqueen and Jacksparrow1207, make una bring una BSc. certificates make we take amu smoke this weed
|
Nairaland General › Re: Why I Prefer Romanceland by alberto2k(m): 10:46am On Apr 15, 2015 |
Orijin101: Coz romanceland is the most interesting section on NL, no doubt about that! Goat, so na here u dey? 
When their Kingtom and stephenqueen dey chop ewa and beans with orobo coke |
Nairaland General › Re: Why I Prefer Romanceland by alberto2k(m): 10:42am On Apr 15, 2015 |
mizkeleke: Yea.....We got weed sellers as well, d likes of orijin101 and alberto2k......
The men of list...d likes of tosyne2much n emusmith..
The grammatical profs like The son of mark...
Sexy n cute babes like mua.....Lil
And a whole lot of funny dudes n babes...
We too much jare Na for Bad tin I dey always see my name  Why always me |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 10:39am On Apr 15, 2015 |
stephenqueen: Guy why u no cum take ur brother alberto2k go,dem don sack him for him vulcanizer work make Sango thunder fire ya left yansh and kiss your right balls! 
Ode |
Nairaland General › Re: Morning Wishes To Your Fav Nairalanders by alberto2k(m): 9:34am On Apr 15, 2015 |
ronald4lif: Okay. For me though there's nothing special about Wednesdays. Still same routing at this boring ....... place. Thanks for Nairaland that helps lift the boredom and these special people.
Ag apecharis Ipl edge Alb erto2k So ftysparky To syne2much Wr istwatch Ch iam55 M izkeleke Fa lconey M zztega
And a whole lots of others. Good morning to you all. Good morning to u boss, Have a pleasant day ahead sire! |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 9:27am On Apr 15, 2015 |
KingTom: Ogbeni Ilu wo loti wa? Mtcheeeeeeeeeww Driver Ato igbawo k'atodebe? ah ah move this vehicle!  Baba emi o gbo yen fa Omo Nna ni o |
Romance › Re: List Of Things A Girl Will Stop Doing When She Become A Woman By Man Of List by alberto2k(m): 9:21am On Apr 15, 2015 |
ok 6  |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 6:55am On Apr 15, 2015 |
KingTom: Oya na, Wole pelu change e!! Ah! wole pelu senji e ooo, iya mi o le pariwo o!!  ah! Awon Eleyi ti ya wehrey tipe tipe  Baba awon wehrey badagry! |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 6:47am On Apr 15, 2015 |
KingTom: Shey Kirikiri don dey sing love song for you abi?  wehrey na now u dey wake ba 
Oga mufu dey call u, say make u come do conductor for amu  |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 6:31am On Apr 15, 2015 |
Chiam55: I'll give you 15m to lash those you've cc lol   |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 6:18am On Apr 15, 2015 |
KingTom: Because say e big no mean say e go produce o, na fake dollars o  some mallam dey collect fake, we go iron am and change amu to naira |
Romance › Re: Why Do Most Ladies Hate Ugly Guys? by alberto2k(m): 6:11am On Apr 15, 2015 |
|
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 12:25am On Apr 15, 2015 |
stephenqueen: Why I no go fear amu,me dey respect ma wife o .U think say I be like you wey u no dey respect ur wife,wey u go dey cheat on her  Iswear Lagmoskuit dn carry ur pinshure go Baba place |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 12:14am On Apr 15, 2015 |
Orijin101: shut upu. . . she be mosquito like you? Abi na 2 days person dey use carry belle and born amu ?  |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 12:09am On Apr 15, 2015 |
Orijin101: shey madness dey worry you abi na you dey worry madness both |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 12:08am On Apr 15, 2015 |
stephenqueen: I no dey lash ma wife lagmostkuit dey around  you dey fear amu ? |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 11:58pm On Apr 14, 2015 |
Orijin101: Abeg, free chiam55 na my official babe be that take ur sinaj back I no want, gimme back my babe |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romancelanders Voice Note Thread 2015 by alberto2k(m): 11:55pm On Apr 14, 2015 |
stephenqueen: You don high on expired weed ba  Alberto2k report here now,na u sell this guy expired weed ba?  Agapecharis no lie, who sell that weed give u |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 11:52pm On Apr 14, 2015 |
Chiam55: Those who say no can liiiiie  and u way never sleep suppose collect lashing 
Cc: Orijin101 Stephenqueen
See this fine babe, come make we lash amu |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 11:50pm On Apr 14, 2015 |
Orijin101: No mind amu, na castrate we go castrate amu last. sinaj don gimme pikin already |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 11:49pm On Apr 14, 2015 |
stephenqueen: You sure say if we use alberto2k for ritual him go bring money , na coin that guy go dey bring ooo, him head hard    make una carry kingtom head, e go bring dollars full 3rooms |