Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 11:43pm On Apr 14, 2015 |
Orijin101: Na why i like my balls, him no dey for where ogun fit strike amu na So u forget ur balls for that gay yansh  |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 11:39pm On Apr 14, 2015 |
Orijin101: No be because of people like you, i know say you fit rob dead body na why i decide say make i dey security conscious eventhough i wan die  BTW, why you borrow sorry dash sinaj belle ? Ehm... Ehm Iswear I no touch amu 
we just dey play mommy and daddy ni |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 11:37pm On Apr 14, 2015 |
Orijin101: No jhoor. . . make we use amu for ritual make Ogun fire the 2 of una balls emergency thunder |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 11:29pm On Apr 14, 2015 |
Orijin101: Aye mi oooo *faints. . . . . . . . *wakes up and read the comment again. . . . . . . *dies finally. Na so dem dey Die, you die and u still put hand for pocket 
Better comot ya hand make I collect that 15M |
Romance › Re: Can You Take A Role Of A Gay/lesbian With A Real Gay/lez In A Movie For N15m by alberto2k(m): 11:27pm On Apr 14, 2015 |
stephenqueen: Weyrey so na here una dey wey I don dey look for una ....make I do one ofofo for u,sinaj ur babe don get belle for alberto2k  and lagmoskuit don geh belle for kingtom |
Romance › Re: Photo:Check Out this Nairalander guy wearing Make-up by alberto2k(op): 11:01pm On Apr 14, 2015 |
Orijin101: Thunder wey go strike you still dey dance kukere for hell fire. . . your papa yansh.... Wehrey wan chop 15million Ur yansh go don red by now  No worry I don help u buy pampers and painkillers |
Romance › Re: Photo:Check Out this Nairalander guy wearing Make-up by alberto2k(op): 10:49pm On Apr 14, 2015 |
stephenqueen: Weyrey wey orijin101 na Him dey play gay role for one movie, one gay dey yansh am currently |
|
Romance › Re: Photo:Check Out this Nairalander guy wearing Make-up by alberto2k(op): 10:34pm On Apr 14, 2015 |
KingTom: Guy my hand no dey there oo  Fear not I say unto you 
I dey your back gidigbam in times of troubles!
But if na ggrin time of trouble, sorry u no go see me  |
Music/Radio › Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by alberto2k(m): 9:56pm On Apr 14, 2015 |
KingTom: Baba I go slap soldier for Eburutu Barracks o, I dey do frog jump now sef  *meets him in surulere
kai! Boiz why did u ask him to Frog jump from Ojo barracks to surulere? Are u all stupid? 
Okay, my friend am sorry for the inconveniences, don't mind my boiz. Now u can frog jump back to ojo barracks 
*Drives off in Hilux truck |
Romance › Re: Photo:Check Out this Nairalander guy wearing Make-up by alberto2k(op): 9:36pm On Apr 14, 2015 |
stephenqueen: If I tear you sango slap E go be like say na thunder strike you sango slap? 
**Wears Irumole's helmet and charm on waist 
Oya try amu 
|
Music/Radio › Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by alberto2k(m): 9:32pm On Apr 14, 2015 |
KingTom: *******Drinks Tombo****** Who? 
*****Staggers while doing SK*****
 wehrey! Shak dey go! 
Na frm inside gutter you go do morning devotion tomorrow  |
Romance › Re: Photo:Check Out this Nairalander guy wearing Make-up by alberto2k(op): 9:26pm On Apr 14, 2015 |
marieolae: I reject evil. hiohiohiohohio 
He's finer than Naija.boiy 
Please check the pic again and compare |
Romance › Re: Photo:Check Out this Nairalander guy wearing Make-up by alberto2k(op): 9:20pm On Apr 14, 2015 |
KingTom: No be ggrin be that?  Baba, that guy beautiful pass ggrin far far |
Romance › Re: Photo:Check Out this Nairalander guy wearing Make-up by alberto2k(op): 9:17pm On Apr 14, 2015 |
|
Romance › Re: Photo:Check Out this Nairalander guy wearing Make-up by alberto2k(op): 8:58pm On Apr 14, 2015 |
|
Romance › Re: Photo:Check Out this Nairalander guy wearing Make-up by alberto2k(op): 8:43pm On Apr 14, 2015 |
|
Romance › Re: Photo:Check Out this Nairalander guy wearing Make-up by alberto2k(op): 8:40pm On Apr 14, 2015 |
Chiam55: He's beautiful  Dude looks gay.. 
But thanks, I'll extend the compliment to him |
Romance › Re: Photo:Check Out this Nairalander guy wearing Make-up by alberto2k(op): 8:26pm On Apr 14, 2015 |
|
Romance › Re: Photo:Check Out this Nairalander guy wearing Make-up by alberto2k(op): 8:25pm On Apr 14, 2015 |
2dice: cheii fine boi no pimpu lagmostkuit and Beamborla  must be tripping right now  |
Romance › Re: Photo:Check Out this Nairalander guy wearing Make-up by alberto2k(op): 8:17pm On Apr 14, 2015*. Modified: 8:45pm On Apr 14, 2015 |
|
Romance › Re: Photo:Check Out this Nairalander guy wearing Make-up by alberto2k(op): 8:15pm On Apr 14, 2015 |
Kingtom, Orijin101, Stephenqueen, 2dice, fulaboy Make una come see something oo  |
Romance › Photo:Check Out this Nairalander guy wearing Make-up by alberto2k(op): 8:09pm On Apr 14, 2015*. Modified: 6:26pm On Apr 18, 2015 |
|
Music/Radio › Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by alberto2k(m): 7:37pm On Apr 14, 2015 |
KingTom: Oya make I rap ***Puffs pipe*** Only one King and only one Tom and that's Kingtom Nigga!!! Believe that! that! *****Drinks sapele water******* Uh huh!!!! I operate in the theatre like i'm charly Chaplin amd when I get home, I operate on my baby girl her booty's clappin'
It may look like I ain't got much to say, but guy free me where I dey we no dey stay!
I always keep to time like a wall clock, but I never slow my pace in bed, I'm like a super jock
A hundred and one reasons why the girls love me, a million reasons why the guys wanna be me!
E be like say I smoke weed before I sing this song, because I didn't know how it happened but I'm licking a thong!!!!!!
Cc Orijin101 Stephenqueen 2dice Alberto2k wristwatch prettythicksme
 shayo bastard |
Music/Radio › Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by alberto2k(m): 7:13pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme: LOL OK,u see mine?COCO by O.T genasis that song to funny me die 
I'm in love with the Koko |
Music/Radio › Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by alberto2k(m): 7:08pm On Apr 14, 2015*. Modified: 7:40pm On Apr 14, 2015 |
I swear it couldn't be sweeter, Life's a biitch Depending on how you treat her, you might get rich
It's guaranteed you gonna die, you might get missed For maybe 2 or 3 hours, 'til they light their spliffs
And that coke will get you a long time But when I let 'em know the dope is out, it's like America Online
Wise has awoken And you know they say that you deserved it whenever you die with your eyes open
I still hold a title, because I'm in the hood like them little motorcycles Stick up kids, hoppin out with them old rifles Just doin shiit for nothin, it's so spiteful
Ha I'm just like you Word that niggaz wanna murk you is in the air A double shot of yak and the purple is in the air And I'm not cocky, I'm confident So when you tell me I'm the best it's a compliment
**Puffs weed and Bouces out of thread |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romancelanders Voice Note Thread 2015 by alberto2k(m): 5:49pm On Apr 14, 2015 |
TheSonOfMark: I just arose from a snooze then I remembered I promised someone I'd do a voice note. Here's the son of Mark's voice note (when he's in a lighter mood): Download link: http://www.datafilehost.com/d/7a63868f
Cc: MzNelly Orijin101 Stephenqueen Alberto2k April07 2dice Dick Ronald4lif Falconey Missclasssy thanks for the SO Mr. mark..
Iyanmi Ooh! That ya voice go sweet to cast news or anchor a political Tv show |
Celebrities › Re: B-Red, Davido And Sina-Rambo Back In The Days Before Fame by alberto2k(m): 5:30pm On Apr 14, 2015 |
|
Romance › Re: Why Fair Girls??? Do Black Babes Rule !! by alberto2k(m): 2:14pm On Apr 14, 2015 |
you're consoling yourself for not being able to get a lightskinned girlfriend |
Romance › Re: Dilemma! by alberto2k(m): 1:48pm On Apr 14, 2015 |
Acekidc4: Hahaahahhahahhahahahhahahahhahahhahahahahahahah         
Orijin101,Albe rto2k, Fulaboy and KingTom are the Biggest WEEDER Boss of our TIME now na smoke don full our head, brain don High con waka comot enter Lagoon |
Romance › Re: Dilemma! by alberto2k(m): 1:44pm On Apr 14, 2015 |
Acekidc4: Excuse WHO are You Cos I didn't give you permission to Quote      
That Above there is what Highness can Cause!!
Me Abuse My OGA at the Top Albe rto2k?? Lailai Tukiahwu!! hiohiohiohahahahahiohahahahahahiohiohioahahahah
*inhales smoke coming out from his weed 
*faints
|
Romance › Re: Dilemma! by alberto2k(m): 1:01pm On Apr 14, 2015 |
Acekidc4: Me don dey Inspired already  Blazing my own too this Early hot afternoon this hot afternoon Your craze don load reach 97%  |