Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 11:03pm On Apr 02, 2015 |
jacksparrow1207: na una plan ban for dem abi? I miss stephenqueen tho wehrey! when i chop ban yesterday u no miss me ba  chai! now i wan high and nobody to gimme cold orijin, diz kenyan weed way i dey smoke since mawning don dey mak my head hot  |
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 10:57pm On Apr 02, 2015 |
|
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 10:55pm On Apr 02, 2015 |
jacksparrow1207: BUHAHAHAHAHA. WETIN DEM DO? ask kingtom or chimerase2 na  , na dem prison guards  |
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 10:51pm On Apr 02, 2015 |
chimerase2: See as dat mumu steephqueen dey choke head from prison yard bia kingtom u get undone beans der?  my nigga dey watch frm sidelines  |
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 10:48pm On Apr 02, 2015 |
KingTom: Kai but Orijin own don too much na, na vision 2020 things o  keep calm... they'll be back by tomorrow na Orijin101 and stephenqueen fit dey view now but no fit reply  |
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 10:43pm On Apr 02, 2015 |
chimerase2: wetim dem do  Derailing Under the Influence of Mozambique weed and Orijin  they violated rule 21 - Dont Drink and Derail  farano baby abeg release my boiz na  |
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 10:36pm On Apr 02, 2015 |
|
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 10:31pm On Apr 02, 2015 |
|
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 10:27pm On Apr 02, 2015 |
ronald4lif: Them don chop ban.  the badnews b say na me always dey next to chop ban after them  |
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 10:18pm On Apr 02, 2015 |
KingTom: Weyrey, dem no ban you?  their stephenqueen and orijin101 dey jail... na dem commit, me dey innocent like fresh sp*rm  |
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 10:10pm On Apr 02, 2015 |
|
Jokes Etc › Re: nairalnder in critical condition ++ very sad pics by alberto2k(m): 10:03pm On Apr 02, 2015 |
this is why i advice u dont buy wet weed from lordhugo  |
Romance › Re: Advice For All!!!!!!! by alberto2k(m): 8:42pm On Apr 02, 2015 |
Fabdedon: the weed wea remain now nah condensed weed? You go like am? dem orijin and stephenqueen don wrap weed n hair gimme... imagine  |
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 8:29pm On Apr 02, 2015 |
|
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 8:24pm On Apr 02, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by alberto2k(m): 7:51pm On Apr 02, 2015 |
Orijin101: Me sef no fit near amu. . . where kingtom dey maybe he fit help us him go pluto together with ggrin  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by alberto2k(m): 7:37pm On Apr 02, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by alberto2k(m): 7:34pm On Apr 02, 2015 |
Orijin101: Stephenqueen, e be like say we don need the chain ooo. . .
coz alberto don dey show us signal oooo ur papa yansh dere... na me una wan crucify  Aki and pawpaw!  *holds machete firmly and swings it in d air* oya make person come near me  |
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 7:29pm On Apr 02, 2015 |
ggrin: I reject bad thing ima precious life na only one smiley ur android dey show  |
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 6:35pm On Apr 02, 2015 |
stephenqueen: sit down there, alberto2k don go carry ur wife. We go soon begin to dey lash her ahbeg help me buy condom nd buy Sk paper if u dey come  |
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 6:31pm On Apr 02, 2015 |
mizkeleke: tosyne2much : psychologist alberto2k ..............weed seller emusmith................adviser lalasticlala.................information minister naijaboiy......................model ireneony..................hmmmmm dis one strong sha . self judge. buygala...................comedian boiledcorn.........English student wey dey get F
Na joke o. don't take it personal oh s weed ie... who kidnap u? av been to the moon and all the nine planet looking for u  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by alberto2k(m): 6:28pm On Apr 02, 2015 |
Orijin101: Hope say you hold chain? coz ordinary rope no fit tie alberto2k ooo who una wan tire... u nd stephenqueen wan use me do ritual and take over my weed plantation ba  *scratches matchet on the ground* oya make una near me na  |
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 6:23pm On Apr 02, 2015 |
|
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 6:09pm On Apr 02, 2015 |
KingTom: Fixed!  chisos! 14yrs for kirikiri dey eye u  |
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 6:06pm On Apr 02, 2015 |
stephenqueen: Na me stewpid boy ba? u go see wetin I go do for u
Origin101 , alberto2k , kingtom and fulaboy oya report here cum lash for free i dey sell condom fa 50 #50naira 50 #50naira 
|
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 5:34pm On Apr 02, 2015 |
ggrin: ewu!!!!!!  Udele, u need Kingtom in your life  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by alberto2k(m): 5:32pm On Apr 02, 2015 |
Orijin101: i swear to drunk!  Na Stephenqueen way wrap weed gimme save u, i for don blow ur yansh comot 4 diz world  |
Romance › Re: Advice For All!!!!!!! by alberto2k(m): 5:30pm On Apr 02, 2015 |
|
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 5:26pm On Apr 02, 2015 |
Ipledge: Orijin101---Bar man Missclasssy---teacher Mrcock---village disturber Laia247---wife of chief Ronald4lif---lga chairman Stephebqueen---weedseller Dimples192---Ambasaddor Dechandel----model Mariolae---model
Ipledge--- minister of women affairs Elantraceey---firstlady Vikkybee---a virgin banker Rubey---chief daughter still a student Kingtom---klint d drunk fixed  |
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 5:23pm On Apr 02, 2015 |
|
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 5:20pm On Apr 02, 2015 |
KingTom: Jeeeeesus!  why u dey shout na?  abi she don lick the  |
Romance › Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 5:09pm On Apr 02, 2015 |
ggrin: Me and android auto correct na fool  fixed  |