Alberto2k's Posts
Nairaland Forum › Alberto2k's Profile › Alberto2k's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 192 pages)
i choose the phone a friend option ![]() |
1 - must be beauriful with pretty eyes like Maami ![]() 2 - Loyal,Supportive and Honest 3 - Must be a Talkative 5 - [size=70] BIG YANSH [/size] ![]() |
Jezyfreezman:make i hide my iPhone6+ b4 u break amu for me ![]() |
Tallesty1:maybe they're all ![]() see as we just derail ur fine thread... no vess ![]() |
KingTom:Ish.ilove con harsh pass.. ![]() make i no talk again b4 dem ban me till next Olympics ![]() |
Jezyfreezman:Mofo dem don give u expired wet weed smoke for ojuelegba bus stop dis morning ba ![]() |
KingTom:u juss make me remember pasqal.09 ![]() dude ban me for One month, Con see begging... con see as i dey roll my designers for ground dey drag him leg dey beg amu for mercy ![]() |
Jezyfreezman:wehrey u mean say ur fada get two peniiis ![]() abeg which one him take born u, right or left? ![]() |
Jezyfreezman:JezyfreeCoW mutuminna ![]() |
|
KingTom:loool i still dey wonder wetiin dem do F.arano, she juss dey ban innocent pple ![]() |
Physical life? > NO! spiritual life? > Ask PYO ![]() |
its too E-long for me to E-read ![]() |
KingTom:make we smuggle this one give amu ![]()
|
Fabdedon:dem dey behind bars now... ![]() a minute of silence for them ![]() |
iam just here to smoke my cuban WEED ![]() |
3dayz after the death of the husband ![]() even if the spirit of the husband no give them thunderous slap in the middle of the night ehn then na sango go strike their genitals till e burn like roasted yam way Mama nkechi forget for fire sha... Koทjï na вαstard! ![]() |
Good looks attract attention, while a great personality attracts u Alota Love.. now u'll want to wonder why unattractive Males/females ends up with a Good looking partners ....my 2wraps |
warris dis one saying ![]() |
|
ggrin:are u related to boiledcorn ![]() |
ggrin:this one no do.. gimme bomb ![]() |
ggrin:goan sleep madam.. i need to concentrate and kill this mosquito singing "i want ur body sleeping in my bed" ![]() |
jacksparrow1207:fissed ![]() |
ggrin: check ur phone u get missed call from Alhaji Batuka Almakaya ![]() |
jacksparrow1207:me and kingtom dey supply am through fence ![]() |
ggrin:Far.ano ![]() |
chimerase2:na my wife bdat o.... but wen e comes to banning she no knw husband fa |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 192 pages)







