₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,416 members, 8,421,820 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 06:27 AM

Toggle theme

Alimat2's Posts

Nairaland ForumAlimat2's ProfileAlimat2's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 45 pages)

Jokes EtcRe: Happy Easter To All Jokers And Nairalanders by alimat2(f): 3:03pm On Apr 14, 2009
no,he is a ghanalist
Jokes EtcRe: Y Una Ban Banke? by alimat2(f): 1:20pm On Apr 09, 2009
Eniiya dun dey follow ham
Jokes EtcRe: Jokers Party by alimat2(f): 1:16pm On Apr 09, 2009
Lolabbey:
hav u paid ur fees?
Giv me account number  naa
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 1:13pm On Apr 09, 2009
Roma na wetin de happen naa?
Jokes EtcRe: Jokers Party by alimat2(f): 1:12pm On Apr 09, 2009
Abeg na whre be de venue?pls yan  me
Jokes EtcRe: Y Una Ban Banke? by alimat2(f): 12:55pm On Apr 09, 2009
Ble ble Ndidi
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 12:49pm On Apr 09, 2009
pap without sugar
Jokes EtcRe: In Love With Romade? by alimat2(f): 5:44pm On Apr 06, 2009
Na wahoooooooo,sometin dey happen here ooo
Jokes EtcRe: Romade Pls Come Back by alimat2(f): 5:16pm On Apr 06, 2009
ROMADE!!! hw many times did i call u? so after looking at it u still go giv person belle con burn 5 pikin atonce u go explain this one
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 4:57pm On Apr 06, 2009
No the lif jacket dun tear
Business To BusinessRe: Introduce Your Business by alimat2(f): 4:45pm On Apr 06, 2009
For the busy workers,i operate an errand business where you can get your goods purchased by me.if you want to buy any thing and u are busy within lagos you can call me on 08026972186 or mail omotoshoshaddy@yahoo.com
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 3:10pm On Apr 01, 2009
pls dunt stain my white cloth with blood oooo
Jokes EtcRe: Have You Been Fooled Today? by alimat2(f): 3:04pm On Apr 01, 2009
PeeJee:
alimat darlin please go on am listening
yes naa, so i fainted after the shocked and was rushed to the hospital, u wnt beliv dis i was chatting rite now frm the hospital bed
Jokes EtcRe: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by alimat2(op): 1:55pm On Apr 01, 2009
u can get him anti rabies
Jokes EtcRe: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by alimat2(op): 1:44pm On Apr 01, 2009
eeyaa, wat a pity, she na dog bite u lik dis?
Jokes EtcRe: Have You Been Fooled Today? by alimat2(f): 1:31pm On Apr 01, 2009
Dis moring my boss callled and gave me a transfer letter to zamfara with immediate effect.
i was shoched and said but sir,
Jokes EtcRe: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by alimat2(op): 3:32pm On Mar 31, 2009
dnt think other wise but think anticlockwise. dnt mind them na mallam romade delay me for mile 12 market
Jokes EtcRe: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by alimat2(op): 3:00pm On Mar 31, 2009
make una no use gun fight ooooooooo
Jokes EtcRe: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by alimat2(op): 5:47pm On Mar 30, 2009
lola go home now and think of heaven
Jokes EtcRe: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by alimat2(op): 5:34pm On Mar 30, 2009
No it is engrich
Jokes EtcRe: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by alimat2(op): 5:10pm On Mar 30, 2009
u dnt always understand ur jamb question lola
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by alimat2(f): 4:45pm On Mar 30, 2009
sometin serious
Jokes EtcRe: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by alimat2(op): 4:19pm On Mar 30, 2009
PeeJee:
i also hail clamedia and na who be this Ajekpakos grin
Naa pikin way no see butter chop
Jokes EtcRe: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by alimat2(op): 4:15pm On Mar 30, 2009
now u know
Jokes EtcRe: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by alimat2(op): 4:07pm On Mar 30, 2009
tytylayor:
he knows coz he's not bin beaten
SO he belongs to the h**l   abi?[
Jokes EtcRe: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by alimat2(op): 3:44pm On Mar 30, 2009
@ roma


never, na who u dey command?
Jokes EtcRe: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by alimat2(op): 3:26pm On Mar 30, 2009
Sins u dnt know whre u belong, drankard
Jokes EtcRe: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by alimat2(op): 3:04pm On Mar 30, 2009
den day decieve all of una
Jokes EtcRe: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by alimat2(op): 2:55pm On Mar 30, 2009
Make i giv u sugar 4 ur garri
Jokes EtcRe: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by alimat2(op): 1:33pm On Mar 30, 2009
I can always help at okija shrine

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 45 pages)