Jokes Etc › Re: Riddles! Answers Needed! by alimat2(f): 3:42pm On Mar 26, 2009 |
U can place him |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 3:39pm On Mar 26, 2009 |
dnt warry chnage maa name to lola |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by alimat2(op): 3:36pm On Mar 26, 2009 |
Yes naa, in maa dream |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by alimat2(op): 3:34pm On Mar 26, 2009 |
smbody close 2 ur door |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by alimat2(op): 3:30pm On Mar 26, 2009 |
haa yam infected with lafing gas |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 3:28pm On Mar 26, 2009 |
Solo makinde |
Jokes Etc › Re: Only Great Minds Can Read This by alimat2(f): 3:25pm On Mar 26, 2009 |
Danborobaah |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 3:22pm On Mar 26, 2009 |
And dnt 4get that nylon |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 3:18pm On Mar 26, 2009 |
PeeJee: [b][/b] i will follow ur advice i dey kampe so how far now which time we go see now! we see at allen oooo no at empire, cos hustler is fixed for allen |
Jokes Etc › Re: Only Great Minds Can Read This by alimat2(f): 3:12pm On Mar 26, 2009 |
@ bende Which one be bah? go sleep jorr |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 3:07pm On Mar 26, 2009 |
follow and dont fall |
Jokes Etc › Re: Only Great Minds Can Read This by alimat2(f): 3:02pm On Mar 26, 2009 |
U no get leg to waka? abi na back them dey back u? |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 2:58pm On Mar 26, 2009 |
giv fatherly advise |
Jokes Etc › Re: Second Opinions by alimat2(f): 2:51pm On Mar 26, 2009 |
I can help with ojengbe air freshner |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 2:44pm On Mar 26, 2009 |
ur time never burn finish, abi na cafe u dey live? |
Jokes Etc › Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by alimat2(f): 2:41pm On Mar 26, 2009 |
cotton in the ear |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 2:40pm On Mar 26, 2009 |
@hus
get dat pimple when u kish that last tym |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 2:36pm On Mar 26, 2009 |
@Roma
she u ear inglish rich mee?
@ hust ok maybe i wait at opebi |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 2:30pm On Mar 26, 2009 |
i dey wait 4 u 4 allen naa |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by alimat2(op): 2:29pm On Mar 26, 2009 |
Tel them jare |
Jokes Etc › Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by alimat2(f): 2:28pm On Mar 26, 2009 |
And u 2 |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 2:25pm On Mar 26, 2009 |
Na who lie tel u? |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by alimat2(op): 1:46pm On Mar 26, 2009 |
Oooooooooo, dat will be gud, so u can start the old student association now |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 1:41pm On Mar 26, 2009 |
Regular visitor |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 1:38pm On Mar 26, 2009 |
As usual naa, dat nite club along allen, u sabi am? |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by alimat2(op): 1:34pm On Mar 26, 2009 |
Sins u refuse to pay the skul fees |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by alimat2(op): 1:29pm On Mar 26, 2009 |
ok, so na u be them chicha? |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by alimat2(op): 1:24pm On Mar 26, 2009 |
2 oclock never nak naa |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 1:22pm On Mar 26, 2009 |
De time way he dey look that thing. haa think say he strong |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by alimat2(op): 1:18pm On Mar 26, 2009 |
Haa dey ear jareeee |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 1:11pm On Mar 26, 2009 |
But na u 1st cos ham naaa |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by alimat2(f): 11:54am On Mar 26, 2009 |
When u are nt man enof |