Aliyu333's Posts
Nairaland Forum › Aliyu333's Profile › Aliyu333's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 31 pages)
idowuu: 3RU JAMB NONI, I CHECKED MINE BT NO ADMISSION IS GIVN YET.lollz guy na rotten lie u beta no bliv dat shit...jamb kon nuc ni |
Joy mojuba: I no sure say we go smell dat list this week. My advice 4 u z to ur mind 4rm dis week til month end (31)na xosha but i know fink say dat least go pass friday......let wait nd c |
Sodiq33: lol,if u chk 1 of hn post he say na 4rm osun hn cumna d guy WAHALA B DAT weda na plateau im b abi na osun dat is his probs,because i sure say he no fit deprive me and u admission bah-INSHA ALLAH |
Sodiq33: Mrnin pals....my ram arrive yestdae,bt wtout tail,GOD dey!!!!wait,hope is nt dis admsn list dat is on ur mind guy's? NYSC postin on mind..lol sodiq self eh,well mine is at home too-no tail,no horn and above all he no dey shout imeeeeeeee at al-strange bt dat one no mean say make we no chop am dry. |
MEERLEEQ: abeg make una no vex oh na me malik they claim aisha,and i did this only because i want u guys to pay more attention to me.am really sorry oh.i will now continue to be myselflol wu b u gan?hope say d plateau u claim is ur state also??.hmmmm wat are u drivin at *that d guys in dis trd pay attention to gals only ryt*SUCKS |
Aliyu333: abeg where did you see registration portal-sure not on abu site cos it still dsame ohor u mean it after u've logged in ryt? |
Palacio: Mornin! registration 4 new student comes first,jst log in and check d registration portal,admision wil b out dis week by God grace,2 gr8 abusite.abeg where did you see registration portal-sure not on abu site cos it still dsame oh |
[quote author=suam_ng]see u ooo. Wetin u xpect, na da end of film d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ sweet pass na [/quote]not all films oh cos i can easily recall how prison break annoys me at d end-wen micheal scoffield died |
Goldieboo: hey!!no hard feelnz aii...so jst chill i tink i nw suprt doz qustn...she nidz 2 ans dm...wish al da bst doe u wl b in kongo..samaru wont b seein much of uabi u no go com our matric ni?if yes then we go c na.as 4 hard feelings am nt gud at that at all,i know i wud av apologise on d long run if tins av gt bad......so tanks 4 undastanding |
haxan919: massco site we d best...Add me on 2go @t *HUSSEN24*na wao 2wards d ending floor na im una com plenty lyk dis...aw fast tins can change |
Ibrahymoba: Y u dey taku mascom like dis? Wetin be ur course to be gan? Hope no be monkeyiology!eheheh 4 ur mind.u beta comot aisha 4 dat list she tell me say na pharmancy she choose say she just they wine sodiq ne |
Sodiq33: oboy,go join F.B.I JOOR,f.b.i keh not needed there.future accountants there we precipitate,me nah chevron i won work oh dat y i go try do masters 4 unipetrol |
Goldieboo: hehehe... interogatn!!abeg free d gal...mayb maryam na frnd n she prefare 2 use hr px..ntin wrng wit dat na...bsydz,she no force anybdy 2 add hrloll see fly oo,koh easy rara,from abu to harvard.me na aisha i quote oh not u.abi na u dey use aisha al-ameen ni?.if u are her mouthpiece then fine no prob,but if u are not pls let her do d talking.nd i neva aded ha bt she added me,grab? *peace* |
[quote author=Aisha al-ameen]Salam.at my 2go pals.my bro log in into my account and i cant remember my password.my new 2go username is *AHESHALL*.HI NAJIB[/quote]lollll aheshall u've got some questions to answer... 1,is your name aisha or maryam 2,did u apply for abu or u've got admission in unijos 3,are you pursuing masscom or got admission to study mbbs 4,wic is ur real state-kaduna or kano.cos the girl i know with that same pics of urs is named maryam,from kano,we attend same secondary skul nd she has gained admission to study mbbs in unijos,she lives in agility,mile 12,lagos state.so who the hell are you?have made research nd found out the same two pics u ever had was d same maryam ever had on facebook or did u just download those two pics to fool us...to convince us dat u re d person u really claim pls upload another pics on ur 2go hmmm ![]() |
dayo23: ABU list should b uploaded 2day or by d end of dis week b4 sallah breakd website is worse more than to ur finking....it nt moving at all-i fink u re on point |
The skul website is showing blank white or endless loading may be its the reg portal they are creating |
@udinev it already 109 oh.abi u won te pause 4 d trnd ni for d admission to come out on ur guessed 110 ? |
[quote author=suam_ng]oboi!!! U wan kil me, if Joy d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ attached na AK-47 Sodiq go use take dis-attach am nah . Ameeen by da way![/quote]na wao say u dey drink GARRI 4 9te ni?ABEG NO DEY WINE SODIQ JAWE......OK NA NO B 2GO WE DEY OH SO MAKE WE NO FULL THEM WIT OUR PERSONAL CHAT HMM? |
[quote author=suam_ng]oboi notin far oo, cos ma asss stil d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ untop chair d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ wait 4 da list[/quote]ok na,u go soon stand up from d sit guy,and by the tym dat will happen a force of joy will be attached. |
[quote author=suam_ng]it's just a matter of thick asses gettin sitted on a couch, 4 da shit 2 cum [/quote]funny lol.how far na? |
Najib242: Anoda important n welkom gist dt got 2me frm my source wich I made mention reveals dt performance(score) has bin considered greatly,@dsem tym d numba of students admitted iz encouraging....... Am sure,ur nems n mine r oredy dia...... Best of luck! 9t!tanks we are greatful hmm.gud job and hopefully frm a traced source.......desperate to c any of u writtin somfin lyk--at last it's out nd av been offered admited so check urs too now'' |
khalidstunaz: [font=Lucida Sans Unicode][/font] is da 1st alphabet so we just hav 2 bliv dat our name ae untop of dat list becoz God knws we walked tru d shadows of death nd drank uncleansed water b4 we cud be qualified.i hpe we ol wil celebrate on our matric day nd happie sallah 2 my muslim pals.its no mre soon but knocks,bt no one is yet close 2 d door,its 4rm ur dude khalidstunaz meet me on 2go @abdulkhalid1 ,i wud live nd die to be an engineer imposed in God's name,kuce ameen.munce amin Allah ya taimaka muna duka-- Amin summa amin |
Salam.....its high tym we wait patiently FOR D LIST.see man wey wait from august 8 to oct17 they talk of resisting now lol.we've just gut 4days to go at the very least and nd 9days at the very most..... D fact is d amount of success to be recorded will rytly be higher than that of any abu-nairaland trd.......and at last dis trd will be filled wit happiness and den we wil b ready to spend d best sallah we've ever witnessed..... WARNING-DONT EVER THINK U ARE UGLY,RADER BLIV U ARE A BEUTIFUL OR HANDSOME MONKEY.THANK U ALLAH FOR MAKING ME WITNESS TODAY-AMIN |
hardarms5050: Am tired of all dis o. I̶̲̥̅̊n̶̲̥̅̊ short am out of dis country. Better still I will jst open M̶̲̥̅γ̲̣̣̥ own police station and await daily returns.WEN GIVING UP COMS INTO UR MIND ALWAYS REMEMBER WHY U HELD ON FOR SO LONG |
CHECK OUT THESE QUOTES WITH THE MOST ROMANTIC FIRST LINE AND LEAST ROMANTIC SECOND LINE.HOPE U ENJOY :-) *** I LUV UR SMILE,UR FACE AND UR EYE,DAMN AM GUD AT TELLING LIES MY DARLING,MY LOVE,MY BEAUTIFUL WIFE,MARRYING YOU SCREWED UP MY LIFE I SEE UR FACE WHEN AM DREAMING.THAT'S WHY I ALWAYS WAKE UP SCREAMING KIND,INTELLIGENT,LOVING AND HOT.THIS DESCRIBES EVRYTHING U AR NOT. MY LOVE,YOU TOOK MY BREATH AWAY.WHAT HAVE YOU STEPPED IN TO SMELL THIS WAY? MY FEELINGS FOR YOU NO WORD COULD TELL EXCEPT MAY BE 'GO TO HELL'............. AKPORS:MUM WHY DID U LIED TO ME MUM:HOW SON? AKPORS:U SAID MY YOUNGER BROTHER IS A LITTLE ANGEL MUM:YES I DID AKPORS:BUT WHY DIDNT HE FLY WEN I THREW HIM FROM D BALCONY.........MUM FAINTED... GUD DAY PALS |
Wen u eat #800 food in a restaurant in ALUU,and suddenly realise you've forgot ur wallet at home.wat wil u do ![]() ![]() |
Dis various dates u guys are posting no dey shake me at all stil go wit sodiq's 22nd and dat sallah day 27th...but if it out beyond dis days then show no spoil na as dat wat we'v been wetin 4 |
Abeg wic one among this three men foolish pass 1,a hausa who wet is garden wen it was raining 2,an igbo man who claimb d tree touch d mango to feel if it is ripe,then come down from d tree again b4 plucking dat same mango 3,a yoruba man wey touch d shit,taste am and then say--ah na shit oh thank God say i no match am |
dayo23: yes dey do, primary testimonial is important.kai na wao primary skul testi again.bro just tell us all d tins needed at the definite milestone--wen going for registration |
dayo23: yes dey do, primary testimonial is important.kai na wao primary skul testi again.bro just tell us all wat need at the definite milestone--wen going for registration |
Danjuma827: By the special grace of God it remains 6 days for us to knw our faith ma y God help us all.even the muslim brothers and sistas in this thread are nt even finking abt salah,it is just the admission that is all in our mind.may God help us all.na so oh danjuma i hardly remember sallah self but abu it evry tym......as bernand shaw quotes----d first person or tin that comes to ur mind afta a long tym of sleep is d main reason for ur happiness or sadness |
Joy mojuba: U sure say u see him? Abi na him ghost?am very sure i saw him viewing then it was only me and sassy in d trd.....very sure |
[/quote]not all films oh cos i can easily recall how prison break annoys me at d end-wen micheal scoffield died
. Ameeen by da way![/quote]na wao say u dey drink GARRI 4 9te ni?ABEG NO DEY WINE SODIQ JAWE......OK NA NO B 2GO WE DEY OH SO MAKE WE NO FULL THEM WIT OUR PERSONAL CHAT HMM?
[/quote]funny lol.how far na?
av been waiting †ΦΦ long for abu. Patience bar remain one bar and its showing low battery already. God help us all †Φ recharge our patience. Amin