Crime › Re: See Photos Of Atiku Abubakar’s Mansion Sold For $2.95 Million Dollars by allen113: 2:41pm On Nov 19, 2020 |
ouzo1: Op why u come post am for crime section na?  |
Crime › Re: Video: Catholic Bishop Robbed, Knocked On Head While Celebrating Mass by allen113: 10:03pm On Nov 18, 2020 |
this is serious |
Crime › Re: Over 30 Dead Bodies Decomposing In Bush After Kajuru Attacks, Southern Kaduna by allen113: 9:59pm On Nov 18, 2020 |
hmm nawa o |
Romance › Re: Nigerian Ladies Are Approaching Menopause & No Men To Marry Them - Owerri Lady by allen113: 7:39pm On Nov 17, 2020 |
OK |
Crime › Re: Police And Yahoo Boys: A Must Read By Yahoo Guys And Police. by allen113: 6:42pm On Oct 26, 2020 |
OK |
Crime › Re: Young Man Caught Trying To Snatch Car Keys From The Owner by allen113: 6:40pm On Oct 26, 2020 |
him dn enter one chance |
Crime › Re: Endsars Protesters Shot Three Of Our Men, Says Lagos Police(photos) by allen113: 6:44pm On Oct 12, 2020 |
I heard tomorrow the residents of Port Harcourt will be coming out for the #endsars protest, Abeg PH people una see as other state do their own peacefully, make una own no come dey different I use God name beg una. we no one see gun ABEG ABEG ABEG ABEG. I no why I dey beg like this. |
Crime › Re: #ENDSARS: DAVIDO Gives Report To Press On The Outcome Of His Meeting (VIDEO) by allen113: 5:44pm On Oct 12, 2020 |
I heard tomorrow the residents of Port Harcourt will be coming out for the #endsars protest, Abeg PH people una see as other state do their own peacefully, make una own no come dey different I use God name beg una. we no one see gun ABEG ABEG ABEG ABEG.
I no why I dey beg like this. |
|
Crime › Re: A Military Officers Experience With SARS #endsars# by allen113: 5:38pm On Oct 12, 2020 |
I heard tomorrow the residents of Port Harcourt will be coming out for the #endsars protest, Abeg PH people una see as other state do their own peacefully, make una own no come dey different I use God name beg una. we no one see gun ABEG ABEG ABEG ABEG.
I no why I dey beg like this. |
Politics › Re: Osinbajo To Anti-sars Protesters: Government Is Committed To Prosecution Of Righ by allen113: 5:37pm On Oct 12, 2020 |
I heard tomorrow the residents of Port Harcourt will be coming out for the #endsars protest, Abeg PH people una see as other state do their own peacefully, make una own no come dey different I use God name beg una. we no one see gun ABEG ABEG ABEG ABEG.
I no why I dey beg like this. |
|
|
Politics › Re: Vandefan Tersugh: It Raises Suspicion For A 20 - 30 Year-Old To Have N7m Car by allen113: 5:26pm On Oct 12, 2020 |
I heard tomorrow the residents of Port Harcourt will be coming out for the #endsars protest, Abeg PH people una see as other state do their own peacefully, make una own no come dey different I use God name beg una. we no one see gun ABEG ABEG ABEG ABEG.
I no why I dey beg like this. |
Politics › Re: Vote For Jegede, Atiku Tells Ondo Electorate by allen113: 8:15am On Oct 09, 2020 |
OK |
Politics › Re: DisCos Reject Electricity Worth N1.5 Billion by allen113: 3:49pm On Oct 05, 2020 |
ok |
|
Politics › Re: Niger State Government Urges FG To Consider Landmass In Revenue Sharing by allen113: 8:14pm On Sep 02, 2020*. Modified: 9:04pm On Sep 02, 2020 |
so this rubbish finally reach fp |
Crime › Re: Stolen Car by allen113: 7:50pm On Sep 02, 2020 |
op carry dis ur nonsense motor comot here. how do I report the car if I don't know the plates no. |
Crime › Re: Good Story, Fat Wallet Get Me On A Film Set- Richard Mofe Damijo by allen113: 7:45pm On Sep 02, 2020 |
ok |
|
Crime › Re: Kill Me Rather Than Destroy My Cannabis Farm – Suspect Tells NDLEA Operatives by allen113: 7:19pm On Sep 02, 2020 |
slawormir get in here |
Crime › Re: Man Caught With Sardines Around His Waist After Stealing It From A Supermarket by allen113: 2:19pm On Sep 02, 2020 |
oga titus |
Crime › Re: Photos And Lifestyle Of Bitcoin Lord, The Instagram Big Boy Arrested By EFCC by allen113: 2:08pm On Sep 02, 2020 |
niggaz way no dey house when efcc burst in go run go church go give testimony.  when they start telling their friends the story you will hear something like " Oboy na God save me that day o, I just say make I go buy chow, before I go comeback I hear say efcc dn burst my niggaz, hmm 2 seconds na I disembark, Oboy as I dey talk to you like this na now GH i one enter, b4 effc begin find me." if you jam boys way sarz dn burst b4 or way manage escape from efcc dem tell you there story you go no say street no easy. |
Autos › Re: See The Fastest Aircraft In The World by allen113: 12:31pm On Aug 31, 2020 |
OK |
Crime › Re: Man Pours Hot Oil On Girlfriend For Sleeping With Clothes On by allen113: 11:31am On Aug 31, 2020 |
op no picture |
Health › Re: Snake Pulled From A Russian Woman's Throat After It Crawled In While She Slept by allen113: 11:27am On Aug 31, 2020 |
nawa o |
Crime › Re: Yahoo Boys Track Down And Punish Yahoo Boys Who Scammed Them (video) by allen113: 11:25am On Aug 31, 2020 |
|
Celebrities › Re: Trending Boy Picture Is Causing Argument Between People On Facebook by allen113: 7:16pm On Aug 27, 2020 |
k |
Crime › Re: WAEC Invigilator And Student Exchange Hot Blows In Exam Hall (video) by allen113: 10:15pm On Aug 21, 2020 |
so na so dem take fail that paper |
Crime › Re: Money Heist In Union Bank, Eket by allen113: 10:13pm On Aug 21, 2020 |
nawa o, but for another post them say the car fail break, which one we one believe  |
Crime › Re: This Is A Fake Miracle, People Cry Out After A Pastor Raised A Dead Woman by allen113: 10:06pm On Aug 21, 2020 |
no be naija again. |