|
Nairaland General › Re: Idiotic Messages From My Mailbox by aloib(f): 2:52am On Sep 04, 2007 |
lol, seun pls unban pth, biko, he would be good from now, i miss him sha |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 2:06pm On Sep 03, 2007 |
hahaha i knw nw and a week after na my own, u no see sey we virgos rock, how far, wetin u send me for sms yest abi na today, empty |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 1:24pm On Sep 03, 2007 |
hallosssssssssssss
na me hijack thread sef, bwhahaha |
Music/Radio › Re: OFFICIAL Request Naija Music Thread!!! by aloib(f): 8:43am On Aug 29, 2007 |
omo eko, if u still need them hola |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 8:30am On Aug 29, 2007 |
bwhahahaha iice don kill me |
Adverts › Re: Customized T.shirts by aloib(op): 1:24am On Aug 29, 2007 |
yes?, did u knock |
Events › Re: Today Is My Birthday!august 28 by aloib(f): 7:31pm On Aug 28, 2007 |
 happy bday, virgo baby!!!! sept 11 in the hizouse |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 6:56pm On Aug 28, 2007 |
i was just kidding ooo , instigatoirs, kai
sis larer jare, mwahh |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 6:46pm On Aug 28, 2007 |
bwhahaha lil mama, hi lil mama, thats ya new nick name |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 6:26pm On Aug 28, 2007 |
she aint calabar oo, i was just messing wid her |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 6:24pm On Aug 28, 2007 |
bwhahaha sis, ok o, i just woke up, i go sleep later, lol
bwhahahah she aint calabar o lmao at fake tan |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 6:15pm On Aug 28, 2007 |
hahaha sis nope she dey mnl now, lol,
i would soon dead o, oya kinky, show us somethn now, kinky master |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 6:07pm On Aug 28, 2007 |
bwhahahaha i don die  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 5:59pm On Aug 28, 2007 |
lol,  vanny and her mumsi go wildlife yest, mumu gurl took pics of monkey come tag me for facebook, chai |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 5:54pm On Aug 28, 2007 |
huh? i'm the only asian naija chic o, iice wan claim, calabar woman,  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 5:52pm On Aug 28, 2007 |
lol. u knw sey i no sabi wetin kilishi be, na vanny dey tell me bout it, lol i go buy gala sha or eclairs, |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 5:46pm On Aug 28, 2007 |
mad at me for wat??, lol she was talking bout my close friends |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 5:40pm On Aug 28, 2007 |
lol. wetin J do now, na my big bruv o, lol, u and dse ur trips sha, na mountain u dey go again  , lol, mumsi dey land o by oct, so i go land mnl, woahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 5:27pm On Aug 28, 2007 |
lol, at v, crazy boy, una no dey hook up again like b4, everybody don dey busy, lol, the kain thn wey do me this morning, since wed wey i no get class, i come dey feel some how this am, kai!!! more holiday abeg jare lol, duhhh!!!i aint, but i ave so many wives  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 5:23pm On Aug 28, 2007 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 5:18pm On Aug 28, 2007 |
lol, my husband who cheats on me wid ani and vic  , lol as per my wives, na open relationship, lol how far? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 5:12pm On Aug 28, 2007 |
lol, invite u?? come now, ill everly take u around  , south east asia |
Adverts › Re: Customized T.shirts by aloib(op): 5:09pm On Aug 28, 2007 |
lol, ok i go delete am |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 5:07pm On Aug 28, 2007 |
hahahaah, bursted,  i think sey i fit hide from u sha, hmm sis watever happens on nl stays on nl, |
Computers › Re: Itunes , Winamp and/or Windows Media Player 11 by aloib(f): 5:06pm On Aug 28, 2007 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 5:01pm On Aug 28, 2007 |
hahaha, rend wat  , lol oh yeah? well its a great place, resorts, nice places and stuff, but its boring mehn lol, u wanna remain anonymous wid ur pic on?, lol |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 4:57pm On Aug 28, 2007 |
i said prolly in my dreams  , lol, i still dont believe its u sha |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 4:46pm On Aug 28, 2007 |
why did u edit ur post  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 4:46pm On Aug 28, 2007 |
hmmm, looks familiar, prolly seen u in my dreams  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 4:41pm On Aug 28, 2007 |
r u serious or u just kidding |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Men: I Need Your Help by aloib(f): 4:39pm On Aug 28, 2007 |
Kinky Dawg: I think she was probably serious, but you guys scared her away.
I used to live in New Jersey and I know how desperate some naija girls can be when it comes to finding someone to keep their bed warm. Most of these women have everything except a man (a good house, a good car, a good job etc).
And we all know that a woman needs a man to be complete, forget all their shakara. So an e-mail like hers doesn't surprise me at all based on what I have seen and experienced in real life.
Somebody (a very beautiful and well educated woman) once promised me a car and a condo, if we are to get married  hi!! who is that in ur profile pic?? |