Am0s's Posts
Nairaland Forum › Am0s's Profile › Am0s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 27 pages)
snakery |
shey u don try oloka beans make u know sey ewa oloyin no reach am for sweetnes... anyway am a fan of ewa....ewa oloyin na for no rich pass drum oo.. |
nd if u dnt trust God ....shey u nid anybody to tell u |
Mykel4God: Are u from the north?nho from china |
once in 3yrs |
baseg25: haha guy, so yu no trust ur gf.no be so |
nickz: One thing about my finger that intrugues me is that all of them fall back except my middle finger when i see a modafuqana so |
ow much dem dey sell two... i wan knw wetin diz gal dey tink...maybe na shakara or anoda tin |
Tolexander: i too dey wonder where Nigeria dey o!haba wher u sabi all diz tin..,.we still get som if u wan buy |
u be mods or shey una get problem wit me nd for dat failure of a tin.........nd u wan Nigeria change u dey phrofecy failure into anoda person lyf.... anyway...sucess to u Leetunechi: This is why you people always failu be mods or shey una get problem wit me nd for dat failure of a tin.........nd u wan Nigeria change u dey phrofecy failure into anoda person lyf.... anyway...sucess to u |
ow u take sabi all diz tin my op u be man |
pls...is it my nairaland account dat has fault or has nairaland limits my comment postin ...why is it dat if jez post lyk 5times on a thread...d nxt tym i try to,,,d tin wil jez bring insufficient blabla..... hep me review am abeg |
som pipu dnt undastand chemistry nd anatomy sha even me wey be man sabi all diz gurlz body pass dem..... wife wherever u r if i hear sey u use soap or feminine rubish wash......if catch u... |
ow ,much d ones wey deybeside am cost |
notin @all |
AfricanApple: wat hav e u ever created to have d gut to call someone ugly. u even fine sef?hep me ask am |
i dey com |
i dnt knw whats apenin |
temmy16: Hahaha...am pretty sure that the nonsense replies am getting r from underages thAt they r still feeding and clothing.plz, save the megabytes ur mums buy 4u o. Am not waw-waw myself so I don't need a wawa -waw guy that I won't like to meet o. Hmmmm...a dark tall guy ofcos because I can't even imagine myself dating a fair guy.dis was wot i was talkin abt..... wot if a guy was jez puting u to test wit all our respond ..... i was hopin sweet words will come from u buh instead na to folow abuse..haba.....Gudluck findin d rite man o |
onajo2000: It for Gionee M2 not for tecnoowk...so techno no fit upgrade |
long tym here |
if i tell u sey i undastand evrytin wey u talk na lie |
guy ow do i upgrade my tecno phantom pad n9 |
freecharles: Now if you would stick around, you'll see alot of ladies liking blue, red, yellow, lemon, PinK....bt you...you like GREY....I dnt know what to call that tho...different or freakyshes beautiful |
hes doin gud....@least he go f*ck notin less dan two chick today |
freecharles: Black is beautiful fanatic, huhblack is sweet |
eeyah..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 27 pages)


