Am0s's Posts
Nairaland Forum › Am0s's Profile › Am0s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 27 pages)
Lexusgs430: Listen to the word of wisdom. Loads of post on this forum about techno-font-change then eventual brick.yes dats wot i meant...i want to change d fonts frrom any of my pre-installed fonts nd i cant find dem on my fone....where wud i see dem bcoz my frend told me dey r many fonts in d fone |
tank God sey na five contacts dey my fone nd Bleep mtn if i load any airtime ...till nxt yr... imagine make person load #500 nd instantly una remove am... nd i called customer care...dey didnt pick as if dem no sey na me |
McWhillion: Guy, you're on your way to bricking your phone. Congrats in advance.whic one ve bricking.... ow will fone spoil jez to change d fonts to anoda one |
k |
can som1 help on ow to change fonts on my android fone(tecno) pls....i want to use butiful fonts to....m done with the system fonts... pls anybody help |
sounds lyk ma name |
MANGAM:no..i still have |
na lie |
WisdomTank: like seriously?yyes |
WisdomTank: As for me l like ladies who have both but in a situation where one of the two is absent I will rather prefer boobs to hips(AKA Barcelona or Bakassi).none |
yeh...,.if anybdy doubt me put ma usaname for head make u hit me com may |
ah |
i want to slap satan |
nyce |
diz gal madt pass me sha |
jsunex: How u tak see am... ashawoso u too know see am... u nid too dey take alomo |
ow much |
Philipmems: Whathaba guy shey u no see sey dem jez knack am for d second pics nd she forget to wear d bra.... |
apple.. |
kobonaire: you have 20/20 vision my guyoshey |
ow will diz solve ebola in mai africa...mai pipu |
echobee:nt lyin o,... when mtn deducted my 500# imediately i recharged did it twice... i had to call dier customer care |
is it a bad thing to be pregnant.... infact i want three bouncin babies..pls nid volunteer |
2days |
Jsmile: I flexed mine more than two months agomo rogo........a month ago..... y be sey na only me diz mtn pipu no lyk .......nd i dey recharfe my phone evrytime o |
armadeo: I got it but I already have data on my phone does this affect it? Will they it anyway.shey u fit share me. som data.....,e be lyk say me nd mtn dey fight ... evrytin wey dey d sim na 0,0,0,0,0,0 |
why wud i ask my gal for money i will collect it nii |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 27 pages)

You get x-ray vision.... 

