AmegoA's Posts
Nairaland Forum › AmegoA's Profile › AmegoA's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 16 pages)
sodiqyinka: as in? Noordean is on my bbm contact list aidy...hw u dey, hp u r getting stronger? |
jennyesh: oh so u sef wan pursue me commot empty handed abi?..... Whr sodiq sefIn d begining we were all hapi, as e come be say na oyinbo e-marriage u want do without family and frnds 4 our guy. we no gree |
Horlawoomey: Rashfat my guy, Ajgentle, Taiye4Christ, AmegoA, Noordean and other members, you are all sighted, hope you guys are doing goodyes boss, hw did ur day go? |
AjGentle: (Opens mouth till mosquito enters) haaaa haaa bros you 1 use dis thread write thesis ni shuOoooI don dey think d tin since na, but d guy try sha. most times na where I meet d thread I dey continue am o. #true confession |
jennyesh: Na so wetin dey start ehn? U dey wish us divorce wen we neva do weddin reception? Or which oda thn u need d lawyers for? ........... Hmmm thank God d mansion is in my nameNo be me talk am o, na u carry ur mouth talk am o. Just in case it happens we knw hw 2 get our mansion bak. Na me hold d original papers. Him no tell u? |
ebrahyym: tnx bro. 4rm whic dept.?Microbiology..oldsiter |
noordean: it's sumhw 2day jareyeah somedays are like that |
jennyesh: yes na.. Same mansion nt just any house... He is just missin me ntn morena so e dey start, thnk God there are lawyers in d house just in case... |
temigracie: ..lol...tanks alot sire...u are welcome my lady!.....the old british way o.....u understand ryt? in case some pple antenna go start receive signal....winks..... |
[quote author=temigracie][/quote]I like d combination of ur name, sounds cute! |
sodiqyinka: Where's jennyesh?I thought couples stay in d same house. why ask ur neighbours? |
noordean: my broda,i jst dey oArea dull 2day ne? Hw wrk? |
sodiqyinka: Evening everyone.Gd evenin bros, sori I bin no knw say u no well o. Wish u quick recovery! |
Heineken: boss na Europe o. Africa aint it.lyk seriously? Guy e make sense die. why u come follow us dey wait 4 C14 na? |
Taiye4Christ: Make them do you better o. It is wellAmen |
Taiye4Christ: Bros, guys don leave house go hustle o. Later in the evening sha, dem go come relax and jollificate. Hope you will be around then? Btw, hope business dey move well?For nw I just dey o, d place way I bin wrk during strike last yr dey comtemplate whether 2 re-employ because of this batch c. |
noordean I dey see you o, hw ur syd na? |
Taiye4Christ: Better person, good afternoon. How your side na?cool, thank God! This place quiet 2day o, abi guys mb don finish ni? |
sojiboy: Sorry friends, I have gone on official assignment to schools in southwest, but now am back, what did I miss?welcome back, hw d job na? |
Taiye4Christ: Bros, I woke up a bit late today. Had to hurry to work, so I couldn‘t drop by to say ‘good morning‘Boss I dey hail o! |
sodiqyinka: if i hear.Boss, hw u dey? |
mrPero: Good morning houseGd mrning bro. lng tym. |
ebrahyym: B.Sc Econsyou are welcome to d house fellow BUKITE |
Heineken: Akerry ma man...I notice say all of them sabi sleep. They can sleep for Africa!Na europe u dey? |
Anugod: Hello housemates, I don mis una too much o, chai since day b4 yesterday faa!my sista na as I miss u na e make I ask of u na, hw u dey? hw ankpa |
noordean: ds one wan hard small,btw e no resemble yoruba again oyeah na common wrds like broom, water, food, visitor etc. and even some numbers. Hw u dey boss? |
Gd mrning to every member of the house. My friends if I don't tell you about Jesus then I'm a baaaad friend, because I believe in Him. Jesus loves you, He died, He was buried and He resurected. All you need to do is repent from your sins, believe in Him and you will have eternal life! Have a blessed week ahead!! |
Horlawoomey: Happy new week to all members of this great house, Akerry.. Nabsprada.. Sodiqyinka.. Trendiitee..Curiouses.. Sojiboy... Claroo.. Noordean... Taiye4Christ.. Feyifham...Dania.. Rashfat..Luvlycutebay..Kalushaiyke... Cutekemitola..Westinfo4040..MrPero.. AmegoA..Heineken.. Jennyesh... Urchybabie..Tityluvly...Dolafunmi..and other beautiful and handsome members of this house.. You guys are awesome and fun to be with, I pray we all have a great week ahead.Thank u boss, same wishes to u too bro. and everyone in the house. God bless you all! |
sodiqyinka: PES 2014 all the way then ...I been think say married pple no dey play game again o. |
sodiqyinka: Special greetings to my e-one n only(jennyesh in case someone didn't know), nabsprada, chairman akerry, vice chairman noordean, madam dey madam dania30, Oga curiouses, AmegoA, Horlawoomey, titluvly, luvlycutebay, rashfat and the rest of y'all. Have a tremendous sunday. Bless!!bless you too bro. hapi sunday nd nw wk |
sodiqyinka: my e-boo is fast asleep so i watched it alone. Nice movie though. Wont get tired of it anytym soon.ok na, enjoy! |
sodiqyinka: fine jare. Just chilling. Watchng 'return of planet of apes'.like seriously, I've been hearin of dat movie, saw d advert online. na only u or na u nd ur e-madame? |
Oya make I throw u one. Abuwe le kpai aladi enini?
