AmegoA's Posts
Nairaland Forum › AmegoA's Profile › AmegoA's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 16 pages)
sodiqyinka: Where's everyone?I dey hail o, hw ur syd? |
noordean: d result is nt yet outboss, hw far? hw d election? |
jennyesh: thns don change nwfrom my end it's gudnyt.....it's bin a gr8t tym with u guys nd gals. |
noordean: u no knw? she chop suya sleep niand na she advice me make I no chop am, na wa o |
noordean: and gifts shuldnt b xpected in an impromptu weddin.for d whole of nairaland, ....in dettols voice.... if u don't take care of me, who will? i go manage fufu jaw. |
jennyesh: Inlaw no vex o but thns go change.. D one wey una don chop reach una... Na me nd my family turn to eat nowchai, wetin I want talk again, as e be say he that finds a wife, finds a gud tin. but rememba say no be so ur husband dey do us o. |
[quote author=Akerry][/quote]chairman gud evening o, hw wkend? |
jennyesh: I no evn see gift wey u carry come yet u dey fynd refreshmntinlaw no vex o, we bin dey come ur ehusband ehouse come chop b4 him emarry u o. hope say tins no go change? ....winks.... |
[quote author=Anugod][/quote]my sista, u don go sleep without notice? Not even a gudnyt.....sad mood... |
noordean: na soooooo...ok na, make una dey do am small small o. |
noordean: enh enh! i knw wetin i dey talk .na so. shebi na una dey do election 2morrow, u dey there? |
sodiqyinka: no wori na. Na matter of waitin 4 just 88days. I trust you wil wait na.ok boss, because na u o. i go wait |
noordean: ebola maa je eja? ebola dey chop fish?hahahahaha, because u see eja? u re safe. I just dey advice her make she dey chop fish 4 nw. U knw say igala resemble yoruba somehow. |
Anugod: Ela efoko ma kaiyo, kpai suyachikin le, ki na wun gbo mi nugo. e kpokpe ku je me fa. |
dania30: Mogbomoya!ok na, e make sense. wait o this mogbomoya sounds lyk a place in liberia, are we safe? |
sodiqyinka: reception on 4th of november at nysc orientation camp, akwa ibom state.haba bros na so we go stay till then no refreshment... |
Anugod:oje kpo oro. Ama e ki na je ela no, todu ebola ena je eja. |
noordean: dispay picture ur pixthanks my guy, u dey always save me 4rm public embarrassment. |
Anugod: Am from Ankpa o. Agba omayeagba o, e jewn me? |
sodiqyinka: I'm using this medium to officially ask jennyesh to be my e-boo.I can see d wedding has bin concluded...congratz boss.....e reception nko? |
sodiqyinka: Good evening everyone... Noordean, nabsprada, dania30, akerry, curiouses, AmegoA, Jennyesh, horlawoomey and the rest of y'all... How was d day?fine o bros... |
Anugod: What part of Kogi? I'm also a Kogite.you know Adumu 4 igala land, I'm 4rm there. U? |
noordean: i was forced to ask afta checkin ur dp..am frm osun statebros abeg no vex o, wetin b d meaning of this dp sef? |
noordean: yah good mornin my broda,btw frm wch state r u?I'm 4rm kogi state. And u? |
luvlycutebay: Thanks @ madam chief judge.chairlady, sori o. It is well with u |
dania30: Just for laugh...if ur science degree is legit u shud know thoHahaha.... #save our salt from ebola |
dania30: Wow! Great man and microbes! Nice to meet ya!I share d same feeling here, nice meeting u 2. Do u stay in edo state or u just schooled there? |
noordean: tryin to b good dearhope all is well bros? gd mrnin |
dania30: Yea amego! U read dt also? Which skul?yeah, but I Schooled in kano. BUK |
raystar96: studied Mechanical Engineering ,hoping to serve in Lagos,for security reasons and presently working with an Engineering firmHmmmmmm.... some people are already thinking d other way round because of ebola. It is well sha. |
dania30: I rep AAU, mcb dept. #teamAAUwow, u also did mcb. That's gr8t! |
Akerry: AmegoA,my bro...u are sighted..good a.m. Pastor meeky adufesexy, na vigil tinx 2day abi?My bro. and able chairman. Gd mrning! And I wish everyone in d house a splendid day ahead filled with much love! ![]() |



anyways na e-cake and e-rice! 