AmegoA's Posts
Nairaland Forum › AmegoA's Profile › AmegoA's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 16 pages)
Goodmorning fellas Viewing this topic: Mogenerous (f), sojiboy(m), Horlawoomey(m), chrisantus25(f), omoerelu1, trendiitee(f), Dminister |
NnamdiN: to be on the safe side sha, I'd choose all the northern states, all south south, all south east(if I have the option though) if their plan is to take us where we haven't been to, then I'd still get the yoruba land if Lagos runs doesn't work out.bros you harsh o. |
AjGentle: Na coy ooobros abeg no vex o, wetin coy mean? |
[quote author=AjGentle]Morning ooo E-Family aww unaa deyy Is it coincidental dat ryt nau on Page 419 guys ha d only one viewing the thread @ Oga Claroo where yu go since Taiye4christ aww nau BTW Do anyone knws about #realHouse Communications/* [quote]Na business? |
AjGentle: sodiqyinka, noordean, princetunexI dey gentle o, hw ur syd na? Gd mrnin boss |
Anugod: Tor...na nya che very soon. Agba, ejolu kwane kpai olafiya ba?eee |
Anugod: Omaye, u che tano. Uwe ha?U he mi che enyi-keta me. ke eju gbiti ke che we fa. Olodudu |
noordean: u av any state in mind?4 me, its either oyo or ogun. u? |
noordean: amegoa e b lik say i wan get interest for ds language,ao w go tak do am?just pray make dem post us go d same state. |
Horlawoomey: how was your day sir ?gr8t sir, and urs? |
Anugod: Ogecha le. Ucha wi nairaland abakwubi gen. Acha gbeju nuna ankpa oja wa emi n. Enwu le chi yo.eya! e chi registration me? |
omolizzy: AmegoA my bro ow u dey now...wetin dey supfine sis. I'm cul o |
Horlawoomey: Noordean, Nabsprada, Taiye4Christ, AmegoA, trenditee you are all sighted, good evening.gd evenin boss |
Akerry: omolizzy and Anaskie,Anayo d great......U are highly welcome to the group....ANUGOD,my sister,where ve u been,whatz d latest from KSU? AmegoA,my bro,i double sight u..........i love my great e-family.ONE LOVE #no e-war#winksyeah bro. LOVE IS THE KEY |
Anugod: Omi dei yo. Abuwe le ke?lafiya, we fa? eju de kpo kpe |
Anugod: I tell u o, na me mis u pas lyk seriously. E dey pain me say i no too dey frequent. I pray make tins set soonestomaye |
dania30: Hehehehe. I'm ok ooo. I hrd u have registered. Congratsthanks dear |
Tashaa: thanks dear.you are welcome |
ebrahyym: of course. coz i'v done wit ma reg. tody. hop u did urs?congratz bro. yeah I've done mine also |
dania30: Na me na. Biko! Registration na 1k minus other dues...Na wa o. To be single don get dues and charges again?... My colleague hw ur syd? |
ebrahyym: Yeah dats BUKtownna so, gd evenin bro. Hope u had a lovely day? #PROUDLY BUKITE |
That's an inspiring personal text you have there @Tashaa. #Cool |
dozzynet: Bro u don see am na. No be so e de for ur school??4 my schl na free o |
dozzynet: Dont know but i think it will be sometime towards end of this month. Have u paid for verification of results and statement of result??chai! you guys pay 4 statement results...hmmmm...nigeria |
Feyifahm: Goodevening awse...just passing byabeg nyt don do. stay house u hear. thank u |
Akerry: wow! Datz gud o my bro, welcome to d team#i yaf registered#na so o bro. thank u |
sodiqyinka: congrats sire...thanks boss! |
At last I've registered. Good evening house |
wish you all a happy new week and a happy new month in advance! |
sodiqyinka: 23days to start of submission of masterlists by schools.Guy, you too much. God bless you |
nabsprada: Evening HouseGd evening, hw's d wkend? |
noordean: broda it's bin long. ao is KD?yeah my bro. I'm 5n o, just entered kd sef 4rm kano. Hw's osun? |
