AmenRa's Posts
Nairaland Forum › AmenRa's Profile › AmenRa's Posts
1 (of 1 pages)
acunon:Hi Have you checked it? |
acunon:Hi, is this still available? Kindly confirm if it is multi-region by checking at the back to see the number written in a circle or globe. Confirm how clean it is on a scale of 1- 10 so we can talk business. Thanks. |
Wasn't Maneta the name of that bitchy Angolan that fought all contestants in the 2012 Big Brother Africa and eventually got sent off for fighting? How appropriate you had to call your mutt that. And you wonder why the bitch is feisty? |
African Michael Jackson. D' Banj yaff lose his title O! |
E don tey wey I know say this my contriman dey take style and commonsense dey eye Aso Rock Villa. "......we need each other...." Oya, 2019.... |
Forgetti, trust 9ja galz. You see the way she set dat back leg? Na to pick race if the lion even make mistake take hand dey pursue fly from him face.... |
Wetin Dem dey find go there? Now when Dem go jam better aliens Dem go begin dey shout for Jack Bauer abi na Merlin wey dey him house dey sleep jeje... |
Come O, na just one scorpion many like that, or you kill the man own with him galfrend join? |
Stephnora, abi Stephanie, we haff hear. Ngwanu, gada moni keep mek Dem take send the girl abroad for medical check-up, safe delivery and to further her skool. |
1 (of 1 pages)