Amstupid's Posts
Nairaland Forum › Amstupid's Profile › Amstupid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 31 pages)
Make I no lie . DAT papa go wake up 200m kwa
|
vickydevoka:hey LIE � MOHAMMED,,, becoz dem tell u say nairaland girls no dey use eyes � see money � u kon dey fabu us Abi No be u dey beg for 2,500 on DAT bb9ja thread. ![]() If I whoop u slap heh ![]()
|
![]() Me wey don lost my SOUL to bet9ja nko Wetin una go give me ![]()
|
PRICK or PU*zY ![]() Somw1 update me biko . ,,, I get something wey I won talk ![]()
|
Wey my picture Na me dey d back Na ![]() I dey sell gala and LA casera for fans ![]()
|
Dis girl no tell me b4 she comot for house � ![]() I just dey here NAKED for nothing ![]() I go show her who is d boss wen she waka back Make anybody no beg me ooo. ![]()
|
![]() This is the real Man like mike Not DAT nePa pole DAT is walking with Bonga fish ![]()
|
Naira Marley ( SOAPY) for carry all the awards go ![]() Marlians! Marlians! Marlians! Marlians! Marlians! Gbese! Gbese! Gbese! ![]() |
![]() |
Kuku tell us u won collect dick � Na ![]()
|
Ike Onyema, who is the love interest of the BBNaija season 4 winner, Mercy Eke, has opened up on why they never took their romance in the house beyond mere cuddling and smooching like Gedoni and Khafi did. In a chat with Potpourri, he said it would have happened between him and Mercy but because Mercy didn’t push enough to get him going, so, he didn’t take the plunge. “I’m not used to making the first move when it comes to getting down with a woman. You know, I’m a fine boy and I’m used to women pushing me to do things but Mercy isn’t that kind of person and we were not even ready to do that kind of stuff in the Big Brother House. I would probably have had sex with her if she had made the move but she didn’t and I didn’t too,” he said Throughout his stay in the House it was all about him and Mercy. At some points it appeared Mercy was making moves to seduce him, with Ike either not catching the drift or was simply ignoring her, especially at the Saturday parties with Mercy always sensuously, provocatively dressed ""Don’t mind her, she was always teasing me. It was just a trap. We had fun but that type of fun when it gets too hot leads to something else, if you understand what I’m saying,” he reacted Going forward, Ike admitted the love affair between him and Mercy was real and still real just as Mercy herself admitted at the press conference for the presentation of her prize. “Yes it was real. The love is real. We are just taking things slow for now. We are still together, we are trying to see what’s going to happen because this new lifestyle is new to me and also new to her. Because of the money she won, we have to be very careful with each other,” he said. On the question of the money Mercy won (N30 million in cash, N25 million Innoson SUV and 5 million add-ons) Ike says he doesn’t feel threatened at all. “Who says she’s richer than me. Well, I know she is richer than me but I don’t think it will affect our relationship because I knew how to handle her in the House, so I think I will be able to handle her outside the house,” he added
|
This frodd Na ODE,,, No single endorcement,,,, just looking for toto upandan ![]()
|
![]() Thank God killings don start again immediately DAT gworo eating olosho don come back � from 3 month f**cking duty ![]() I no call name ooooo ![]() After dem go say Na HATE SPEECH ![]()
|
This life ehn!!!
|
whytediamond:I need ur help sir |
Na dis kind tin I tell my landlady,,,, Now Am homeless ![]()
|
![]() Hin no go better for India movie � oo ![]() Imagine 2 hours dancing and 30 mins action ![]() Children don plenty outside my window dey dance self..... ![]() Imagine, my landlady dey tell me ( HAPPY BIRTHDAY � ![]() |
can some1 quote me and type my name � ![]() Nobody Anybody ![]() |
Opportunity comes bt 1ce ![]() A chance for pdp to count scores,,, just find 1 mallam and plant bomb for there ![]() Am a genius,,, am a genius,,, am a genius
|
post=83081646:ur dead suya dey sell like dis sso Every time Na >>>>> cho cho cho cho cho cho cho cho cho
|
Useless news to scatter people home � ![]()
|
Pls, if I say something like >>>>> { BUBU is MAD} Is that HATE SPEECH ![]() |
![]() Buhari, buhari, buhari Behave or --------
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 31 pages)
. DAT papa go wake up
200m kwa

. ,,, I get something wey I won talk 

