Andyblaze's Posts
Nairaland Forum › Andyblaze's Profile › Andyblaze's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 138 (of 186 pages)
Mondisweets: the Lord needs u, u should work for the LordWhat a nice way to be rejected *crying profusely* |
Abu Mikey:No vex. U know say since yaba left me my brain condition don worsen |
Nonso23: I know that feeling bro...Lol bro no be small. The thing dey pain scarra... Why u never post for pic for the male version? |
Idowuogbo: Waka!Hahahah baby y u remove that ur pic na...wey I de plan to masturbate with am this night. Last time I masturbate with ur pic I get admission for university |
Idowuogbo: Yes!Lool why u come dey attack me everytime na. U suppose dey show me love. U know say I get phd. Ayam very intelligent unlike many nairaland guys |
Idowuogbo: Roll ur pu-bic hair naUr sharp totot shave all of them comot last nite |
abeg make una no vex say I start with insultive comments. I vex because I waste time scan through 30 pages for this thread only 7 pics I see, and my mb just waste. |
[b][/b] |
Idowuogbo: It dey salute! Jah bless!Do u love me? |
Abu Mikey:Oboy me and p.guyokec go Bleep today o. U go try come that ashawo joint tomoro? Dat fat one say she de miss u. Say u sabi nack her d tin |
Mondisweets:But its never too late to win me back with ya love |
Idowuogbo: U can talk? So bcus u dey stand for junction dey collect agbero egunje, for ya mind u get job she? SmhI wan smoke.. |
Idowuogbo: I no! Tell him to carry on managing d woman wey no gree teach u manners.Ok greet your toto for me |
Mumu why u dey read my comment |
Mondisweets: Hehehe i still want to know if you got your gf backLool na...I am considering going to the seminary. I had a dream where it was revealed priesthood is my calling |
Abu Mikey:Oboy abeg u know where I fit get change use pay for t.p. Conductor dey embarass me for cele busstop as I type this one |
Idowuogbo: Ur fada!Chai! Him no dey into younger women |
Mondisweets: andy long time. How far?Am fine o...so na u be this lol! I suspected as much..damn..ur so beautiful and endowed |
kaeyame: you are a part of the uselessAlongside ur mama |
Mumu y u dey read my comment? |
Nadia_SA1: den y commentSo u'll quote me |
Biim: Close-up advert.Obara jesus |
Mondisweets: When im forced to smile but all i really want to do is frownBaby can I love u? |
Sapphire86:I been get this geh for bbm |
Very useless thread |
Luxiana19: Op...I want you to know that God will strike you. Thank you.Is ur god like ASUU? |
Slyder: Sick brainShow me love.plz. Ayam a human bean like u |
Eze Promoe: [color=crimson]A question for another day.[/color]What if the world go extinct this night and no another day? |
Chai I could not believe this!!! A reliable source to me gave me some intimate info about nigeria's most female personality, tonto Dikeh. I have always suspected this to be true but I was not sure until the reliable source confirmed it. Tonto dikeh used to be my coursemate and she was a very neat girl. Inface there was a rumour in school then that she has never mess before. A doctor came to school and test her body and found out her intestine is so fresh she cannot mess. One day I gave her beans to eat she eat but still did not mess. Now she is a star and I have not seen her for 5 years now. Then I saw this relieble source who is close to Tonto dikeh and the reliable source tell me tonto dikeh is asking about me. I ask the reliable source if the reliable source has ever seen tonto mess and the reliable source said "no" Please is tonto dikeh normal? For a human beans not to be messing is so strange. Let's countryboot money so she can go for surgery in india. |
I wish say na me post this thing. Op I hail o!!! U bad!!! |
She must be an igbo girl. |
Nastydroid: goan hang yourself with an indomie. life is too short to waste your time on wat you don't like.Mumu |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 138 (of 186 pages)







