Andyblaze's Posts
Nairaland Forum › Andyblaze's Profile › Andyblaze's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 186 pages)
Danhumprey: Alright. I'm coming back to spoil show.if u try am i go post dat your girlfriend wey get big teeth pics here |
I was here |
Thank God I'm Sane. |
Hi guys! |
Mtcheeeeeeeeew Gom, u dey mad o! Why not talk with her privately ![]() |
Airforce, abeg i de stranded 4 cele busstop and beta shiiit hold me here, abeg i fit come shiit 4 ya house? |
Dannylux:waka! ![]() |
Danhumprey: Na who theif am?no dey derail this topic. Click on my profile u go see thread wey i create about my phone ![]() |
Danhumprey: . How market?Oboy dem thief ma phone i dey vex ![]() |
How can i block a stolen blackberry phone please. |
Danhumprey:Ansa a simple kweshun. Do u shell fisk? |
Ayam tayad of that life. They wear gold chain that wash wen rain fall on it |
I just wan know ![]() |
Nutase: You and Governor Chime wife dey the same ward for Enugu Government house psychiatric hospital before dem discharge her. I go tell the doctor for dia to cut all internet connections and seize all the Fone for the ward before you too begin call lawyer to represent u.abeg no do am |
Nadia_SA1: dare gimme 3 optionsLol I don go sleep o. Because of una I don keep late night wey I get work tomorrow lol |
Nadia_SA1: lol is 4 mondicheeks not meLol I can bet my dumb skull that she won't do it |
Nadia and Sexy...two wayo girls. Una no dey gree do wetin I dare una |
§£xY•—•W¡†cH™:U wan kill nadia |
Nastydroid: all these witches and wizards sef...its already 2:30am una meeting neva end?:-/*dies* ![]() |
§£xY•—•W¡†cH™:I dare you to say "end time things" on the next 5 thread you visit |
§£xY•—•W¡†cH™:Baby don't u know my six packs makeing babes love me? |
§£xY•—•W¡†cH™:Say the truth- who was the last person to see you naked? |
Nadia_SA1: no no ..Nadia don dey twist de rules o you don enter one chance |
Nadia_SA1: where's andy!!I dare you to create a thread on romance section saying u crush on me ![]() Nadia_SA1: where's andy!!I dare you to create a thread on romance section saying u crush on me |
ogeoflyf: We aff see it oo. 20req. Congrats I dey feel like obasanjo |
Can I dare first? |
If u quote my pin plz delete. Imagine!!!!
|
Mondisweets: i will invite u just now. It ends with 39d... So that u dont get scammed again lolCassy? |
§£xY•—•W¡†cH™:Who goes first |
seedord247: So you dey count the pics??...;d the nigger thirsty die!!!! |
Mondisweets: lmfao whoever added u wasnt me. Someone is messing with uLooool what!!!!! Imagine!!!! Are u gonna add me now or later in the morning? Imagine and I have been professing my love to him/her |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 186 pages)



