Andyblaze's Posts
Nairaland Forum › Andyblaze's Profile › Andyblaze's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 186 pages)
Confessng:Yes oo! Thanks a lot for your support |
opyzy:Thanks |
Na wa oo Let's all download this song for 1 Nigeria - https://my.notjustok.com/track/download/id/52806 |
Lalasticlala come n listen na.. |
harristo:Also check out this latest Andy Blaze song - www.nairatunes..co.ke/2015/12/fresh-music-andy-blaze-wida-na.html |
Adaure4ever:Thank u my dearest |
STFUareyouGod:Thanks Baba. God bless |
joseph1832:Lol ! U wan find trouble shey.? U go diss seun and lalasticlala ? |
TjNoobsaibot:Amen Thanks much much |
misspicy:True talk. I know a female artiste wey be say her so called manager dey tidy her if not he no de sponsor her studio sessions. Till now sef she never blow. Don't worry. With God's grace you'll meet the right links. |
misspicy:Hehe... Thanks Spicy! I dey na. Call my manager Donjazzy on 080419419 Lol on a serious note, I'm ready whenever you are. |
TjNoobsaibot:Lol! Baba I hail oo, your boy loyal and will get better! |
joseph1832:Thanks bro. I'll do that in subsequent tunes. |
kwis:Thanks!!!! |
Awwww one of the few Nigerian coaches that made Nigerians enjoy watching the Super Eagles again...may God give him the fortitude to bear such loss. RIP ma SPANKING NEW: Andy Blaze - Wida Na Download below www.nairatunes..co.ke/2015/12/fresh-music-andy-blaze-wida-na.html? |
Lol na so d sex sweet reach Meanwhile see something sweeter below https://my.notjustok.com/track/download/id/52806 |
fiftynaira:Lol no worry, God go give you access to more M.B |
![]() Cc : lalasticlala Tosyne2much, Stfuareyougod, airforce1, itslucy, missspicy, farano etc... Oya ooo DOWNLOAD WIDA NA
|
LYRICS TO Andy BLAZE - WIDA Na Posted - www.nairaland.com/2794799/lyrics-andy-blaze-wida-na#40900742 Intro: Wida Na you sef don dey feel like a leader na (bad man something) Wida Na you sef don dey feel like a leader na (bad man stunting) I go by the name of Andy Blaze and I rep BITG You know wetin dey happen na, when PH boys dem turn up on a track maan We ma kill that track And this track is dedicated to all of them boys damma form a lot And them other girls demma form a lot mehn Dem dey form like say na dem get everything (get packaging?) Never...okay let's go.... Verse 1 : Abobby Wida Na You sef don dey feel like a leader na Yesterday tonye today belema the other day I saw you with Freda na(eh) Shey you sef don dey run package You like big y***h get big advantage You wan climb her shey she don turn stage Na your type dey wan fetch water carry basket(aah) You never see something When dem obtain you, you go feel something Dem go chop you raw like fresh pumpkin Dem go make sure say you feel something (Bridge) Street things street things We can't walk n****r we can't talk n****r Wida na you sef don dey feel like a leader na Verse 2 Leggo! Fine Girl Wida na Me hear say you be cheerful giver na You don give Musa, you don give Ejima Me too go like be a receiver na(eeh) Make my network connect to your own My antenna signal go strong for your phone Shey you understand the point I'm tryna make Its your waist not your heart that I'm tryna break(eh) Me sef go like run your package Make you come my place give me home advantage Shey you understand the point I'm tryna make Its your waist not your heart that I'm tryna break(eh) Bridge: Wida na you sef don dey feel like a leader na...boomba! You dey form big boy you don run all the bannies all of them hmm you have it You dey form fresh boy but na sambisa forest dey under your armpit You raise hand up for church pastor hear the smell him shout Blood of Jesus, Jesus! There's a demon In our midst and today we must kabash until he leave us, leave us! For outside you dey form clean boy but inside your boxers you get craw craw You dey form fine girl you carry marykay full face but then you still worwor (But then you still worwor eh) Wida na you sef don dey feel like a leader na.. (Wida na you sef don dey feel like a leader na) Verse 3 : Andyblazeyyy Eh! You dey... You dey form fresh girl but you dey change top ontop one leggings You dey form miss independent but you dey use whatsapp for your coded beggings (Sweetheart I have headache,I'm feeling pain I'm feeling bad eh To make me feel better you have to send me heh some recharge card ehn?) Shey recharge card don dey cure headache...Wida Na Dem dey preach for nairabet...(Wida Na) Dem no fit racks you but whenever you dey walka you dey always walka with your friends(chai) Big boy dey borrow airmax....Wida Na You don see community boy dem dey racks....Wida Na No dey form wetin u no be cos one day dem go surely bring you to the ground...Wida Na Andy blaze andy blaze on a beat I dey jumpan a beat I dey kill am pronto I dey rap, I dey sing, I dey do MC I'm music like in-toto And on the M.I.C abum dike abum dike boy I aint talking Tonto Outro: Wida na you sef don dey feel like a leader na Wida na you sef don dey feel like a leader na G-don the music maker... Rep B.I.T.G Music fades..... |
Finally one of the most anticipated songs here has dropped. This is WIDA NA freestyle done by I. nairalanders download this tune of pure comedic and rhyming rhythm and feel what the buzz has been all about. lalasticlala please move to frontpage for more criticisms and analysis DOWNLOAD HERE
|
Nice |
If to say I don finish school I for apply? No!!!! I don't like bank job! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 186 pages)


It's been on repeat. Dude's a clown