Angrygoat's Posts
Nairaland Forum › Angrygoat's Profile › Angrygoat's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 111 pages)
Me na Jason Statham,and all other hard core uk actors. Na dstv 10k sub no make me dey watch recent movies again dstv na scam I don order free to air dish,by weekend,i go install am. |
Aza man kind of death. Na drive by shooting. Aza man don run with funds. |
Engine Kor.na thr we go know |
Ode,5k scammer. |
No mind the thieves. Dem go buy wetin big pass them,when they are going broke,dem go begin talk lie. This caf is atleast a year or 2 old. It was midly driven,but not 6months. No one fir deceive me again.never Ybholy: |
Ole. 7m. Shey diesel plant dey included. The real value is 1.5m. Baztad thief |
Ode.wetin u suppose do when u dey 21 or 200level,u dey use age 40 dey do am. Foo l |
Story.na naija we dey. Dem go cripple am.watch out,seun go soon. Begin use crutches Savechild23: |
The way dem go take beat am ehn, na cripple him go turn to |
On top water |
My own hpuse na marble,with rough tiles,tho I did some modifications to toilet,so na make I go buy WC with sink and tiles ,everything go cost me 70k,workmanship,materials 30k. 100k. If I wan die na on top woman and not car or tiles. |
Na poison she cook... |
See client wey I day make he sell him plane claim 10million dollars lotto win money,he read my message finish,jump from him plane. |
If she collapse and dies,life goes on. No one gif a fuc k |
Ole, thief. When new electric less pressure car wash machine no pass 50k 60o. U wan come sell naija used for 120k. Ole. U r a thief. Just set them all ablaze ok. Greedy thief. |
It means insufficient coolant. Maybe u bought all those paint and water abro dem wey be plastic of 1 liter and the rest 4 litres na pure water. Quick loose that radiator and sell the car fast. Na overheating dey load so |
Na mostly stolen vehicles, and vehicles wey be say as u dey pay,dey drive am,e go off. Na all those ones be cars below 500k. Park and it can burn on the spot. Gear with engine gone kind of cars,cars awaiting butchering. 500k na nonsense. Better but ladies bike with umbrella |
A good example is honda Crosstour,venza,crv |
He may have used wall tiles as floor tiles in his toilet. Omo e get one day,wey I be dey scrub my tiles for toilet,cos norm I wash my toilet everyday or every 2 days,I can't stand dirt. Naso my right leg skip and behind me na WC,naso I grip the shower handle,na wetin save me . If not,na brain damage. If una dey baff,make una no dey wear slippers for toilet ,always have a water mat for tiles or handle for support. Tiles dey kill wella. I don fall on tiles taya,but na my head I always dey guard. |
In Mr deputy's voice of the Johnson family. Seun, we would see you in court .. |
I hardly baff with using toilet 1st. I stopped using tissue paper about 7years back,tho I still dump tissues at the base,to prevent splash of my heavy by force shift. Nothing sweet pass say u shit finish,come baff,apply soap go your buttocks. Scrub am wella. |
Buhari tried to work.na wetin cause am. |
After wasting 10k on dstv sub,it's like dstv wants Me to bomb their office. All their programs and movies are all on repeat.i can't be watching 1992 movie,1998 movie,or 2014 movie all on repeat. Epic movies are boring and senseless,urban movies are trash,I need to buy free to air once and for all. .if not for ball,I would have bombed dstv office with emails.baztards |
Fear not for coke and weed would be made legal,just wait for BAT small ok. Ye shall be set free |
Odeh. Dey fool yourself. Sold to who |
It's not his fault,weed has a way of making you super nervous and restless esp when u around popo. I rem how I beat up a taxi driver when he damaged my rear bumper. I had taken weed about an hour ago,taken enuf spena,blackwood, bohem,lil loud. Basically I was on high tension,while in traffic inside AC,with my gear on park. I heard a loud bang.i won't lie you,my rear bumper has shifted a bit and so far about 8 ppl have hit me up within2 years. I don't come down again,if I do it's to check the damage ,if its intense,shayo anger mode activated,if its minor. I zoom off ,doing 0 to 80kph within 5secs. Dem go jail am las las. Idiot. He was under the influence of drugs. A simple blow to the nose area,would have reset the brain. Na why I like the disbanded sars. Sars hit u from rear,u go fit come down challenge them,slap them. Na heaven straight with dumped cut to size on your corpse, tagged armed robber. Na cos this one no be mobile police. He for blast am with him AK |
Stop selling naija used car as toks. U r daft... owner don drive car taya sotay the follow come battery don go,even the naija battery wey him install,the cover don wash. Run awy u baztad coward. Its a naija used and abused car. Ole... Olamzmillz001: |
Ode. Sell your phone |
Stfu u thief. This is a naija used car,it may have been registwred or not. Stop fooling yourself. If u see toks car,na once u dey know am. U wan sell naija used car to an unsuspecting victim. Baztad thief Olamzmillz001: |
Odeh. U think v6 and v8 produce the same power. Go try v12,if u no go die within a week. This na beast. E go tow trailer sef. Tow brt. No shaking. Respect v8 |
Thief. This is a naija used car. Baztad thief |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 111 pages)