Angrygoat's Posts
Nairaland Forum › Angrygoat's Profile › Angrygoat's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 111 pages)
Ode,its a naija used shi |
Shut up, u shameless wako kingreign: |
I met onw ugly one today with big breaats small hip,gave me her nos. Called her 5hrs laywr she no pick,called again busy. Chatyed on whatsapp annd monosylables respponse. I just told her that shes daft,ugly and forming hard to get,no car,no better phone,no gold necklace. Na okada i see her dey fly. I blocked her ass,cant be toasting some ugly student below my standard.i no expect her to have sense at age 26. Very daft. |
Whats wrong wt u, r u normal. No no no. Mr deputy. As a matter of fact. Johnson family very boring |
Thief |
Odeh u daft zomboe middlemann. That old archaic naija used camry. Na rust go end am,lost thief. Naija Used is naija used. Oponu TerTheFirst: |
Ode. Even my own car jusst got a plate nos,its no longer toks. No matter howw clean it is u stupid ode,its a n old model basic slow naija used 4plugs. Ode. Be like say u jusy newly take smoke. Then the epistles wey you go write for tokunbor go be 3 pages na. Ofe |
Odeh sold my dic k. Engine don blow |
Gasket 3k. Well maybe na 4plugs gasket |
No dey hype ypurself,best in spoiling ppls gear |
Ekosodin tales |
Ilegend,u have mental health issues.u need help |
Scrap |
Engine don go |
U sef find one to rent,wey loud. Ph my gawd,i rem when i be day bdpa wey be say na 3hrs in and 7hours out. If not for steady mbing that year,gen dey off by 5am,sometimes 7am. Every 2 3 days,straight to megom to biy fuel. Steady bombing. No time. |
Ode,old model tv stand of 2011. Na floating r tv console,p.o.p ,or firestand tv stand dey reign now..ole Ode. Tokunbor my ass.. you sef see say e day outdated,u wan come sell your personal effect as toks. Odeh |
Odeh,u no show us your useless telly today |
For my own area,fully tinted,turbo mode,weed mode,baseball bat mode passengers side annd of cos pepper spray modde.. if to say u install tracker,na to send text,make vehicle shut down. Sorry but by now,your car don enter mushin aka lala aka ladipor.,with lil or no time,dismantling ,butchering , and selling of this rx parts. Why u no buy honda or cherokee or even old model rav 4. Na lexus rx original u go dey drive for apako area. Now u don dey enter okada,uber,keke,molue. Oh bobs sorry o. Na now u go sabi value of car. They might even bone ladipor side and race to owode onirin,final butchering bustop |
I drove my toks car for 8good months no scratch, the day i finally registered it was the day okada welcomed me to nigeria. Dented my fender, damaaged my rear lights glass. See no matter what,if your car no get dent or paint peels showing black. Then your car never dey work wella be that. Na house e day ot you are a tortoise slow old man driver. |
Problem woth face me ,i face u house |
Bleep drain test. Your alternator cut out is bad. Mu own staryed on sunday,after washing engine,few drops of water got into it.drove it aftwr 5mins my baytery light permanent,draine my 2 batteries. Ran to a rewire,cut out was bad as well as the top part that has screws like a half circle metal. U go spend money ,like 10k or u buy toks alternator 50k Harmonyemerald: |
Mechanic don work on the useless deaf aluminium engine taya,very obvious |
I will be so happy,i go buy 5 cars once. |
You see v6. All those 3000 and 3500cc engines,once e pick from gear 3,god help u say your brake pad na still toks. If not,na r.i.p. the day i turboed my v6 from 0 to 130kph within 15secs. Oh bobs na incoming vehicle i dey pity cos me sef don shayo and i dey wrong lane. I immediately tapped my hand brakes 6times and stepped on brakes,men my car stopped within 8secs,with a push of my head towards sun visor.since that day,if i no see freeway,i no go turbo. V6,chai. Na killer. Now look at the bonet of the highlander,he must have been doing 80kph to 100kph top speed inside barracks. The tin abt shayo be say driver nor go die or wound ,na who nor drink or shayo dey die on the spot |
He woyld have mental health issues trust me,he can never remain the same again. Mental instability,insomnia,hallucinating,etc. 11 yrars for yankee prison is a death sentence. Look at ibori,do u thnk ibori is normal again. Ramon abass has been disgraced and would be stigmatise for life. Dont forgey the gays,prisoon bullies,gangs and all. Hahahahaha. U go lean by force..hahahahaaha. Convict |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 111 pages)

