Anonimi's Posts
Nairaland Forum › Anonimi's Profile › Anonimi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1883 1884 1885 1886 1887 (of 1887 pages)
nne, I no sabi blow big grammar oh! If omose thief for im oga for go make donation and pastor no fit get vision sey na thief money to refuse am wetin go happen for obodo naija - corruption plc promoted & encouraged by dem wey be oga for church. na so director abi na manager sef for nepa too go donate big money wey pass im salary plus including allowance till retirement, pastor go close eye collect still dey pray for make God deliver country from darkness. na so tory dey continue dey wowo finish. |
Hmmmmmmmmmm!!!!!!!!! Na wa oh yet na so church people dey suffer inside plenty abundance for oga only. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1883 1884 1885 1886 1887 (of 1887 pages)