ARABJAY's Posts
Nairaland Forum › ARABJAY's Profile › ARABJAY's Posts
1 2 (of 2 pages)
UnknownTroll: Since Etisalat stopped d streaming of youtube on bb with bis, i detest seeing any thread dat contains video. Welcome to my worldUse dis link to download youtube videos wif ur bis..tnk mε lerra. www.computerhope.com/issues/ch001002.htm |
icebeatz: Hello my NL family.Wait Ooº°˚ ˚°º is dt not a bellview plane taxing close to the emirates aircraft because i thought bellview stopped all operations in Nigeria includn the international route flown by dat sweet bird?..Please someone should enlightn mε Ooº°˚ ˚°º cos am smelling foul play here. |
onila: fcck off! dimwit!Racist ![]() |
f rain c: if i see you near my bum bum heyHahaha ah gats ask U Nα cos dt ur 1st pix is so gay..#TEAM PUNNY ![]() |
![]() Akposy: Lol....im case diff oooo.... Banky n EWO carry d same head ![]() |
PetroDolla2: and I leave you to revel in the horribleness of your sh1tholeCharlie why are U taking panadol for another mans headache?..abeg Go chop wanke Go slip and stop all dis azonto wey U dey dance for dis thread since.. |
EyesWideOpen: I dey here dey suffer Boi Alinco torment ooo, plus dis Donem guy, I dey wonder who place curse on my head!Nor mind dem abi dey N☺ knw say U Nα celeb for here ni..lolz |
Akposy: Banky WGuy for 9ja Nα yabn b dat Nα..U dey try tlk say e get bicycle sit head ? |
EyesWideOpen: ARABJAY bobo, how u dey?Hey ma guy ah jes chil..hw tinz na.. |
Idowuogbo: My gawd! African DMX! Na wa o! See as you carry windscreen for face con dey pose like refugeeHahahaha dis comment made my nytt ![]() ![]() |
f rain c: just wanna catch funThat 1st pix got mε finkn WTF!!!!!..dude U gay? |
EyesWideOpen: Guys, pirry na, haba!Shey ur mouth Nα siren ni ![]() |
cdamsel: no he is coming to chyke uShe finaly confesses..caught red handed.. ![]() |
space booked. would be back when this hits front page. ![]() |
Come tlk dn dey too much Ooº°˚ ˚°º abi virus dn enter una media card ![]() |
cdamsel: seriously now, u need to stop writing things like this,its creeping me out big timeBoko boiys ![]() |
![]() |
cdamsel: Pls who ll suggest a movie & a good movie site,i want comedy/ romantic comedy,no action oooo pls I have tire to type,lemme resign for 2day before una tempt me to post pishureTry xvideos.com ![]() |
Skillbobralph: Yeap ![]() |
Akposy: I dey watch u wit syd eye....Lolz careful make the eye nor Go remove from the socket Ooº°˚ ˚°º.. ![]() |
cdamsel: its not good oooo, no tempt meUr shakara dn dey too much slf ![]() |
EyesWideOpen: wen u already get @Akposy?Nα ajasco b dat 1 Nα. ![]() |
lertee: Make we talk true,i never see am too. I just hear stories of how pretty you are.N☺ mind am..ah N☺ knw y fine people like to dey claim humble while the ugly mofo *no offence to any under dt category* Nα dem make noise pass.. ![]() |
EyesWideOpen: *dies*N the akpos of this thread finaly arrives. ![]() |
Booty butt chic: yammyNow i knw wer the name came from.. ![]() |
cdamsel: its small oooo, I have to wear wonder pant still it's not visiblefor more info on gettn a big booty,plis contact nicki minaj ![]() |
Monstertrucks: dude dont fuss it,in the first pic u almost died ![]() |
![]() |
coolandcute:Y U dey para naow.. ![]() |
EyesWideOpen:Abi U nor knw b4 ni.. :p |
EyesWideOpen: Aaahhhh, tenk God! I though na only one shirt u get b4!!!Hahahahaha dis guy sha.. ![]() |
EyesWideOpen: u guy wee not keel me wit laf!Abi Nα U wan keh person wif ur badt mouth ![]() |
1 2 (of 2 pages)





