Arcard's Posts
Nairaland Forum › Arcard's Profile › Arcard's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 23 pages)
nero18:u sabi tennis |
[quote author=chimajii][/quote]well sometimes ur harsh to pips I must say |
wat is William hills |
Smileprecy: who took note of what i said earlier about the ireland league check dis matchyah outsiders win 1half |
aumeehn: bros i knw d guy his name is chimaji....he is not nice to pipul atoll.....besides i failed d ov his picks......tennis bye byeyah Dats him start playing singles cus I was accumulating his tips b4 realizing da I chop more in singles Dan accumulator |
Smileprecy: Make all the guys wey dey inside room help me pray for FINN HARPS Na only hem remain and e dey dray at the momentdnt worry Im go click |
aumeehn: oga i played 2 combo worth 200 thats 400 and another betslip worth 400 tatz 800 e con cast!! I bet 2hunz on single e con cast again.....1k gone...in the afternoon i lost 2hundred 5pm i lost 200 still on a silly tennis game......na im anger took me go norway league and recover a litul!!!!guy e get wan guy for here way Dy drop 95% sure tennis tips For D's forum Im Dy cll Im slf tennis doctor search foram, more greenish bet to u amen |
nero18: casted!! Mtscheww.basketball can cheat!since more dan 20 mins dey are still playing 4th quarter.bastards.Chai guy I wish u green Tomorrow. pick for Tomorrow - finland-sjk vs kups =1, odd 2.10 |
today's betting was So greenish but small red-3, hehe |
aumeehn: chai!! Alabi won send me go back to villa o....buh God ill not let it hapun...imagine this stupid tennis ov a game make me loose all my money.....my initial account is 2k i bet yesternyt and this morning e con reach 5k i make a payout ov 3k this morning and 2k kon turn into 680naira!!!! I hate tennis!!!!!!u accumulate bet ryt |
Noah13: Stake responsibly......besides you wouldn't be losing much if you on a longRED thingplay singles guy play singles guy |
lgboks: hmmmm look for tennis betting thread....chimaji is the creator....good luckyah d guy na dachi, I chop handful yesterday cus of him |
onyxo76: played as singles but the result is always the opposite of my predictiongo for lower odds |
play tennis as singles |
LONGFELLOW02: Stop staking #50. If u're staking #50 u're just wasting ur time nd MB. . .haha buh staking wit dat amount Dy favour moi |
wanna know more on tennis log on to tennisprediction.com for tennis tips |
chimajii: Edit:gv me ur number for watsap tin's abeg |
thank god i no bet today |
chima singles nd accumulator whc wan beta |
Mrvirgin: Na glo bis o my bros , d tin day evrywhere already nah, almost evryone is aware. in case u r not aware, add me up make I show u the way -7e2d694aI no Dy ping |
Mrvirgin: who cares about data reduction wen I'm surfing the net with bis on android?guy hiw u take Do Am |
prettyboi1989: Time to be generous unlike dose dudes dat b lyk "av got a solution 2 dis send me a mail or drop ur email 2 get it" dats BS.Where I fit download Am |
CarterMula: Thanks.. i picked like 5 or 6 tennis combined with today's football. .Making it 16fold... staked 1H to win 10k plus... I hope we all see WON bet today.. #TeamSayNoToDoncasterUnitedme wish u well,I staked 5 tennis games with 5 soccer matches today |
dicksj93: DOUBLE BANKj.souza da Guy is damn good won 3k last wk cus of his comeback |
CarterMula: you forecast this games?yes |
kingnairaland: Wow. Bookies are bad o. ,,,,So after they hav suck u dry in football u hav ran into tennis. Hmmmmmm. Ok na.lol Wetin man go do,na my friend introduced me to tennis |
If e no click take heart, Paul Henri mathieu, joao olavo souza, maximo Gonzalez, aljaz bedene, shyla y / vasilevski A, Tristan lamasine, erranis S/Vinci R, Simon halep, Petra kvitova, novak djokovic. If u c any of D's play dem straight win, u can also combine Am with soccer,Goodluck oh no b pdp own |
overdrive: Post it here or ...na luck I Dy take win am o cus I no b tennis fan |
Asemo11: boss i no get any idea for that teniss linemy Guy I bet with odd, always bet for d match favourites like 1.60 odd downwards |
make una follow Me thank the lord I Don win 54k today via 1960bet guys start betting on tennis na gud sport b dat |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 23 pages)
dis one beta not cast.BB dallas mavericks vs new york knights..over 144 @ 1.70