Arnold23's Posts
Nairaland Forum › Arnold23's Profile › Arnold23's Posts
1 (of 1 pages)
There's a 2004 C-Class 4matic Full Option for sale in Abuja. 2.6M Pics to be uploaded b4 the weekend. You've seen nothing like it before, |
@ amaladede, pls can u furnish the house wit details on hw to go abt the Prince2 certification here in 9ja. General info like venues, contact numbas etc. Thanx!!!!! |
I got one as well, pls house keep us posted, methinks its a sham tho' |
Up Niger Delta!!!!!!!!!!! wash hand come join person chop u wash am reach elbow wetin concern fowl with toothbrush abi na wetin concern bicycle with filling station? if yam no dey, beans no dey sweet? at all at all na witchcraft na e easy for man na im ezekiel go do conductor for lagos? na monkey wey go dey check wetin dey make noise na im hunter dey shoot for eye pikin wey money dey catch for body na im dey go buy akpangiri bicycle I hail una ohhhhhhh!!!!!!! |
becos of love wey u get for kpomo no mean say you go call cow 'broda' |
You r just a p***y whipped loser, get a life, |
1 (of 1 pages)