Arobaga's Posts
Nairaland Forum › Arobaga's Profile › Arobaga's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
Na we be engine of the nation without us country will shutdown even hunger go catch politicians But we not even benefiting enough as oil producing region, imagine an Rivers man buying a liter of fuel wey commot by backyard for N650 while same fuel is sold in Lagos for N620 Na we dey chop the black soot dey chop the barren soil dey chop the hazardous waste chemicals from burning fume I no even want talk about Kpofire people But instead of Asari go relax like a man who comes from land of milk and honey make them dey come greet am for house he’s busy fooling himself and praising people he feeds I wish we had Nnamdi Kanu in South South we for don get our own country |
Torr Muslim Muslim ticket no kuku favor Muslims e come be me wey be Christian |
Jogs1900:If there’s any region that will finish the country then it must be the tribe that votes in tribe instead of competency I no call any tribe name but if the shoe fit una tribe who am I |
And one of their hungry supporters wey no see food that’s always shouting click on my profile for free stuffs will always be on every thread making mouth how everything has been put in place by their microphone licking maggot in aso rock Before election them no let us hear word with track records Now their eyes don open the track record don shatter Uniliver if you know what’s good for you people you better move out of Nigeria |
TimeManager:E kuku good for una since una no want Igbos to go let them keep attacking you people Jonsing men |
Malroux:My own na make nothing happen to Fulani people ooo We’re one Nigeria and must remain so We’re teaching Peter Obi who’s family is overseas a lesson while we’re perishing in hunger and insecurity |
Tinubu will handle economy Shettima will handle security My happiness be say na regions wey vote APC they receive attacks So make them enjoy the fruit if their thumbprints |
![]() |
You all created these monsters just to discredit Good luck Jonathan Niw the monsters are fighting back |
Make them better give this guy movie role or work If he carry this skills enter robbery omo e go loud oo |
If Army estate can be invaded who goes the estates of a common man Anyways nothing really concern me as long as it’s happening in the northern Nigeria and her counterparts Na when e reach south south then go know say the number of cultists in PH alone is bigger than all bandits in the world combined Do you know 90% of these kidnapped victims must have voted APC to teach Peter Obi a lesson🤣🤣🤣 |
![]() |

