Asakel's Posts
Nairaland Forum › Asakel's Profile › Asakel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 66 pages)
Adex099: L0L...Arsenal don suffer oSince 2004. |
Oghos1: lol. Mk una CSO arrest me abi?Lol! Wetin u want na. And no tok sey make we gv u da kidney ov an alligator, heart ov an egyptian cobra, egg ov an ostrich and liver ov a scorpion o. Baba...... B'cos u're in a looong tin. . Name ur pwice. |
Adex099: good morning Mr ghostieGoo'morninz ZeeEzOH! Hope u woke up wif a smile? |
Oghos1: Hw much can u guys pay?We will gv u da CSO for free with a keke limo' 2013. How about dat? *smiles* |
odizeey: baba i tire o,dem lose against dortmund we win,n dem dey yab us,arsenal fan na yabbing n hating b deir trophy. Dem say dortmund na big team to beat dem,dem no b big team to beat dortmund?Lol! U go fear excuse na. E be lyk sey na only dia rival Tottenham dem fit beat. Da tin dey vex me ghan... Na dem go get mouth pass, at da end ov da day na still top4 dem go celebrate dey do bus parade. Me dan tell dem...make dem go apologize to AC MILAN wetin dem do few years ago..wey small small pikins like fabrgas and walcott rape mpa's like gattuso and co. Doz guys naked swear 4 dem o. And since den na woe upon woe. Shebi diz year na 9th yr 4 dem trophlez? If e nvr rch 10 sef. |
Oghos1: Gd n morning. Hw u deySuavest... Ah hear sey nah u kidnap Karen. How much u want? Name ur pwice. |
odizeey: good morning,see as arsenal fan con dey yab man u for inspiration fm yesterdayLol! Doz losers......Nigeria beta pass dem. At least we cari 2twophies diz year. Dem buy Ozil dem tink sey dem dan win champions league. Anoda twoph'lez season dey await dem. |
Viewing this topic: Adex099(m), Asakel(m) . . The "A's" are in the building. |
Haphee Sanitation here in Lag. |
tsleazy: slept early...woke up with a smileYeah! Tis gud waking up wif a smile. |
odizeey: Good morning ma ppl.Morning dizeey. Tis GGMU all da way. |
Ok A song ov praise expecially to a deity iz called ..... A poem designd to praise a person iz ..... A story designed to thrill readers by providing misery and blood-curdling iz ..... Anoda name for pun iz ..... Whats an acrostic? |
tsleazy: Goodmorning Jesus, Asakel, Adex, Oghos1, wats goodMornins Tsleazy How waz u nite? |
Riley_Freeman: [size=20pt] The thread is DRY!!!Me? :-/ |
Fairfax: ist one is correct dear bt d second is catharsis-d feeling u get after watching a tragic or comic play.pathos arouses profound feelings of emotions or compassion maybe as a result of sumone's suffering or problems.Mmm! |
Hmmmph! Ah jez read da last piece now....and i'm SMH. |
Jodekss: u get dem... U hot...o..."Do the sick exist to strenghten the hale?" . Ah love dat line above.... Its a rhetorical question dat hz some form ov alliteration in it called "sibilance." |
Fairfax: (1)"I will not speak of her beauty"-what figure of speech is that? (2)"i cried after watching the movie"use one word in lit to explain this statementHmmn! Ah see sum1 gud. *smiles* . Ok lemme try. Da 1st iz PARALEIPSIS Da 2nd iz a PATHOS I'm thinking "catharsis" as well. Buh accordin to wat i've read on doz two..(pathos and catharsis), catharsis deals more in fear and pity with and emotional discharge da brings relief. |
Miracy: nopeSowi dear, ah gave ma fwend 2 answr dat..jez b4 ma mb exhaustd. Anyways me think tis "Pathetic Fallacy" . Abeg nah telme nope o Lol! |
Mickey7: shut it! U too OdizeeyU will shut it. |
Miracy: what trope is this??Perznification |
Asakel: What FOS iz diz -1. Zeugma 2. Prolepsis 3. Metonymy 4. Metonymy 5. Antinomasia 6. Bathos |
Fynestboi:Lol! Ryt. |
phtemie: 1-ZeugmaLol! U twied ghan. . As u say...u nat dat gud in lit. *smiles* |
odizeey: I will beat u oAbeg beat am. If u nid sledgy lemme know. Lol! |
Miracy: 1)zeugmaHmmph! U get 'em ryt dear. Buh no.6......nopes. :-) |
Fynestboi: Wole soyinka of our time is shakespeare. ANTINOMASIAGud 1 sir. Warabout da odaz? :-) |
What FOS iz diz - "Kill the boys and the luggage" "Onowu challenges me, he iz a done deal" "Skirts and trousers along da way, let there be peace in da art ov love" "He read the whole ov shakespeare" "Wole Soyinka ov our time iz W. Shakespeare" "Tis beta to live in hell than to die in heaven" |
Oluwatola5: Lol.....you still fit answer nau, your idea could be novel from what we have hrd so far.Ryt! Buh u've dan da correction. Me cm late. |
NEXT! |
Oluwatola5: Explain these literary terms.....Wow! Nize wan. Dey dan answr dem already. Lol! |
Jodekss: What's agoraphobial?U mean Agoraphobia. Fear ov being in an open place. It cld be fear ov being in a crowded place as well. Eg- market. Agoraphobia |


*dusting my books* 
