Asek1's Posts
Nairaland Forum › Asek1's Profile › Asek1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 (of 23 pages)
Even in freetown nothing is free... U dey find person to FZ abi You r on a loooonng tin And u registered to come ask dis qweshun... Diaris godu ooo |
The next thing now person go talk say she neva get bf before and na virgin she be SMH |
Retardation but ai trust my gals in naija, they are way too good to stoop this low. Weda na black nyash o, stretched abi na stripped nyansh, dem no go do dis kain thing |
Good for her. Wishing her safe delivery |
Top 5 most handsome abi Top 5 richest pastors #jstasking |
Repping T.A.C Edgerley Assembly, Calabar. That's ma late National President on ma dp with ma son ![]() |
19? ![]() From Akwa Ibom State? ![]() ![]() BFL!!! ![]() ![]() ![]() |
News! I wonder when we would be first in Africa |
Sweet development! ![]() I wonder if anybody will be able to match this noble strongman's legacies ![]() |


