Austinoeze's Posts
Nairaland Forum › Austinoeze's Profile › Austinoeze's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
Abomination! See What Dogs Can Do. (picture) I saw dis adulterated dogs having group sex. I can't fit laugh. ![]()
|
e for DON clear 4 d juju eye say he need to roger. ![]() |
A lecturer came into a lecture Hall n said. 'if yesterday was tomorrow? today will be Tuesday'. on what day did he made this statement? abeg say ur own opinion o, b4 u go call d rung pason 'olodo'. n if na ogbanje? u know wat dat means? ![]() have fun! |
haibe: If you looked carefully you would notice there are 5 1000's.guy u DON win. now which song do u want me to play 4u? |
Ngwa na... |
I refuse to make a comment on a demonic trend |
ajoskele: All of una go dey type as "spirit" lead una..nobody ask wetin apen before dat hin "junior brother" kneel dey beg for forgivnex.guy i feel ur yarn. u de really tink like me |
;Dmore ororo to ur armpit |
it's not bad 4 dat price. the car is quite okay. |
Yebuoy: Please modify ur post...bad English. lol.Chairman pls quote wia I was wrong n correct me. I'll b so grateful 4 dat |
21: Mr Toyoda don die. |
martha: I don't think models smile...nice clue. thanks 4 dat, I will not smile again. |
dis is just a compilation of few pics of mine
|
Hi folks, am a fresh graduate with a 2nd class upper. but I have always wanted to go into modeling. So pls I need your sincere advice on how to venture into modeling, the advantages and what I stand to gain as a model, i.e if am really qualified. thanks for commenting. I luv u all. |
I feel like assassinating dis derenle of a tin... d tin is really provoking. |
good 4 him. was ASUU there? |
I dunno |
18m 2 cheap, y not ask 4 80m? is dat a house or an abandoned building? wia are d parlours? all I can see is 4 windows 4rm a house of 20 rooms. oshofri! e 2 cost, Infact I de vex |
Damlesky: if we burn mast the tin fit fall kill people or destroy property. na the generator we suppose burn insteadshey na wit wood dem tek build d mast abi? |
moral of dis story: b4 u fyt wif a lady, mek sure u drop ur john thomas at home |
Jesus wept Jesus wept |
asked chief Zebudaya. he will told u. |
u ma sef... y u no wear police uniform? |
d 3 wise men |
because he's neva there to defend himself. ![]() |
ASUU do gud oo..e do gud, ASUU wey giv us strike...e do gud, ASUU wey mek us stay, @home... e do gud, dey chop mama thank u... e do gud, dis strike dey sweet well well... e do gud, sum pple don join yahoo... e do gud, sum don dey do ashawo... e do gud, sum dey do gateman... e do gud, y some dey look 4 husband... e do gud, and some dey look 4 wife...e do gud, me don dey sing nonsense... e do gud, y u dey listen 2 nonsense... e do gud, me and u who get sense pass... e do gud, u dey dance as I dey sing... e do gud, abeg who knw wen strike go end... e do gud, me don even ask google sef... e do gud, even TB joshua no knw... e do gud, e cum be say na google go knw??... e do gud, I tink Gudluck go knw... e do worse, infact am heading 2 Aso rock... e do Gud soteh our ex- ASUU presido don die... them do worst na wthin go come happen, till next year ... ![]() |
ASUU do gud oo..e do gud, ASUU wey giv us strike...e do gud, ASUU wey mek us stay, @home... e do gud, dey chop mama thank u... e do gud, dis strike dey sweet well well... e do gud, sum pple don join yahoo... e do gud, sum don dey do ashawo... e do gud, sum dey do gateman... e do gud, wia some dey look 4 husband... e do gud,wia some dey look 4 wife...e do gud, me don dey sing nonsense... e do gud, wia u dey listen 2 nonsense... e do gud, me and u who get sense... e do gud, u dey dance as I dey sing... e do gud, abeg who knw wen strike go end... e do gud, me don even ask google... e do gud, even TB joshua no knw... e do gud, e cum be google go knw??... e do bad, I tink Gudluck go knw... e do worse, infact am heading 2 Aso rock... e do Gud our ex- ASUU presido don die, them do worst na wthin go come happen, till next year . ASUU do gud oo..e do gud, ASUU wey giv us strike...e do gud, ASUU wey mek us stay, @home... e do gud, dey chop mama thank u... e do gud, dis strike dey sweet well well... e do gud, sum pple don join yahoo... e do gud, sum don dey do ashawo... e do gud, sum dey do gateman... e do gud, wia some dey look 4 husband... e do gud,wia some dey look 4 wife...e do gud, me don dey sing nonsense... e do gud, wia u dey listen 2 nonsense... e do gud, me and u who get sense... e do gud, u dey dance as I dey sing... e do gud, abeg who knw wen strike go end... e do gud, me don even ask google... e do gud, even TB joshua no knw... e do gud, e cum be google go knw??... e do bad, I tink Gudluck go knw... e do worse, infact am heading 2 Aso rock... e do Gud our ex- ASUU presido don die, them do worst na wthin go come happen, till next year . ![]() |
Ogbonna Kuma? u go fear Igbo wey de claim Italy... |
Ogbonna Kuma? nawao u go fear Igbo wey de claim Italy... |
can't you see that non among them is holding a Bible. that's sure not a church. |


18m 2 cheap, y not ask 4 80m? is dat a house or an abandoned building? wia are d parlours? all I can see is 4 windows 4rm a house of 20 rooms. oshofri! e 2 cost, Infact I de vex
Ogbonna Kuma? u go fear Igbo wey de claim Italy...