NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:44am On May 04, 2015 |
kogistan: I had not made up my mind yet o, but any where cost of living is low and gud job opportuties . where would u advice me Babatawa to serve with d above features? Northern part of the country remains the only place where you can live a good life with very little income. Job opportunities there aren't scarce either coz literacy level is low as such gettin a job ain't as hard as it is in other parts... i'd suggest kano, jigawa or katsina....  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:36am On May 04, 2015 |
kingphilip: u wey I go tell to kneel down my friend shut up... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:22am On May 04, 2015 |
Where would you Love to serve?
and why?
kogistan you go first  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 8:20am On May 04, 2015 |
spartoo: Abeg oo all of una wey dey stream 1..make una no stain d mattress oo.. make una sweep camp wen una finish oo.. make una no knack akpako ontop my mattress oo...and if una knack akpako ontop am make una no soil am wit .....
na beg I dey beg oo
...
SAFE JOURNEYS cc Walexsammy |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 8:18am On May 04, 2015 |
kingphilip: na gateway state o fresh! greet BaBa Otta for me |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:12am On May 04, 2015 |
easysam14: . What do u want us 2 say? When u guys av deviated 4rm d purpose of this thread What would u gladly talk about my Good friend Without even considering the fact that time table still ain't awt.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:38am On May 04, 2015 |
Good Mornin e-famz
Special e-shoutout to that special e-girl jemimaa01
baby you complete me, hope you had a lovely night rest
Dogs bin just dey pursue me for dream, haliluck abeg stop am..  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:34am On May 04, 2015 |
noordean: lmao!....datz not possible nah you nvr can say |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:33am On May 04, 2015 |
haliluck: Awww hw sweet we r one big happy e-family
except 4 babatawa sha Noted |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:33am On May 04, 2015 |
kingphilip: iffa knock u eh that thing wey mama tawa wash give u go clear from ur body see this short man, ur hand fit reach my shoulder sef? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:32am On May 04, 2015 |
Owliver: thanks bro. Heard its 5hrs. E nur evn far.. you fit trek am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:30am On May 04, 2015 |
kingphilip: that guy has bin misspelling moniker since babatawa gave birth to tawa smh.. where dem post you go |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:29am On May 04, 2015 |
kingphilip: Nothing last forever even aboki perf
If u think say na lie ask babatawa I ddint see that... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:35am On May 04, 2015 |
haliluck: Ehn ok....dnt worry I wont kill him...bt dnt pursue miccoy u myt need him leta Why are you this mean? Goodnight sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:26am On May 04, 2015 |
miccoy: He can't keep promise and you know. Infact, he should not have been given the first chance at the first instance. You deserve someone better. You don't have to keep mending that precious heart of yours at every instance. Look, jemimaa01, I've got a 3 point agenda for us both. Just say 'yes' and. Let this come true
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:16am On May 04, 2015 |
jemimaa01: haaa,no vex now..oya I'm begging on babatawa's behalf,ma binu jor,
errrm pls don't give me shoki o,lol Thanx babe you're the best .. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:15am On May 04, 2015 |
haliluck: Wat?! U dint jus say dat you've jus made an enemy. ..watch ur back what enemy?
besides nur be truth i talk so |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:12am On May 04, 2015 |
haliluck: No dey talk 2 me ooo you knw i won't stop |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:09am On May 04, 2015 |
jemimaa01: someone already made that promise before you did...no vex ehn lmbao... miccoy this is what we call "flawless double-eyed shoki" |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:07am On May 04, 2015 |
haliluck: Abeg abeg abeg keep it 2 urself...I no wan hear anytin 4rm u You're overreacting johr, sebi i don apologise, wetin sef?
maybe na wetin make majid leave u follow Akada be that... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:04am On May 04, 2015 |
haliluck: Did I beg u? Abi did I come nd sit on ur laps nd ask u 2 cheer me up? He iz nt spineless hian! Oti yari o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:03am On May 04, 2015 |
jemimaa01: oh hali,sorry ehn...just take a short break from all these niggas,you wld find the one soon...babatawa come and apolige for hurting her feelings o! Already did, remember i gat a "kind heart" |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:01am On May 04, 2015 |
haliluck: Me!!! Mistake!!! babatawa u r cruel! I was sitting on my own jeje wen u came wit ur sweet words....evn if u want ha back I wasn't goin 2 stand in ur way bt 4 u 2 nw call me...wat we had a mistake! Dis is 2 much  okay i guess that was harsh, no vex.. ddnt meant it that way sha.. btw you knw i like you alot buh jemimaa01 i love.. infact the love ah gat for her is beyond the scope of human imagination... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:58pm On May 03, 2015 |
jemimaa01:
we cool you're just so sweet!
Goodnight boo of life
*kisses* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:55pm On May 03, 2015 |
hilsocial: This is how i missed page 100. Any land for sale? Anyway, keep moving. sorry bout that bro buh then again #111 is just stone throw away |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:52pm On May 03, 2015 |
theSpark: I just dey look all of them claiming posts. you dey mind em?
dem.plenty |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:51pm On May 03, 2015 |
theSpark: I just dey look all of them claiming posts. you dey mind em?
dem.plenty |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:50pm On May 03, 2015 |
haliluck: U spoilt ur name urself...majidyusuf try pass u sef What re you tallkin about? i jes tried to cheer you up dassol after the whole thin u went thru last night, why u go dey compare me with that spineless dude wey dey climb tree like monkey coz of woman... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:47pm On May 03, 2015 |
jemimaa01: you promise no more chasing after haliluck and the other two that I don't know abt? i promise.. the other two don't exist and haliluck was just a mistake which would nvr happn again... so we cool? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:45pm On May 03, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:44pm On May 03, 2015 |
miccoy: Me no dey hear your cry o!
Cry more louder! abeg now... help me beg her 
ah nur go fit slip if she leave me o... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:43pm On May 03, 2015 |
haliluck: A real relationship not a rebound or so I tot not knwin babatawa jus needed d company Go on and spoil my good name.. |