NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:23pm On May 07, 2015 |
kogistan: yes o, why u ask? Coz i sabi you now.. you know one Halima Balarabe for your class? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:15pm On May 07, 2015 |
Mystical03: Abeg when is batch B going to camp. After BatchB is done with Reg  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:14pm On May 07, 2015 |
Physika would soon come around formin busy i go soon tell everybody for here where i bin see you  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 4:08pm On May 07, 2015 |
kogistan: hahaha...dats true sha btw Na you be Stanley of group1 acctin dept right?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 4:07pm On May 07, 2015 |
idee91: You na warey !!! 
Help ur self... I dash u the job don't say i nver offered... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 4:03pm On May 07, 2015 |
Benny95: Guy all dis kin work wey u dey mention na die o! Na based on the small ginger wey i get na e i get all these connects... make i hook u up? e get one Specialist Psychiatrist Hospital wey need persn wey go dey pretend as mad man so him go relate with real mad patient to study their recovery level.. you dey game? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:26pm On May 07, 2015 |
haliluck: No mind am joor....he sabi do amebohr will soon sue you for defamation of character
just waitin for a Good lawyer to join the thread... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:24pm On May 07, 2015 |
guidotti: I hrd dt batch B is coming up in July Amen o... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:20pm On May 07, 2015 |
kogistan: just trying to be sure of the personality behind d veil (user name) o babatawa. Lolz wats there to be sure about, i knw say i nur owe person money sha... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:16pm On May 07, 2015 |
idee91: How many homosexual dey sef... The ones in the bizness no dey show dem selves.... so if dem die how una dey identify dem ?
So Per month I fit no do anywork gan....
I fit abeg As a matter of fact dem.plenty... if we do transrectal ultrasound for homo(guys) the place dey wide well well in a day work dey reach 6 o and the pay na 5h per body .... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:09pm On May 07, 2015 |
Gazaliah: hahaahahhhahahahaha.....like ke?Na dat baje you take spoil am.......She Neva let the cat out of the bag nah!!!!!!Don't push me bro.......she go vex with wat you typed ooooo. You no sabi amebohr jare #smiles Na coded i tell you so, she nur go understand... and i serious bros she dey feel u baje. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:04pm On May 07, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:00pm On May 07, 2015 |
Stancity: I just noticed Strange names commenting and mentioning but i didnt noticed their introduction... Our culture is gradually fading away  Thats what we get when 2el nur gree do him work |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:59am On May 07, 2015 |
Stancity: Jump and pass.... Baddest work eve okay, how bout this?
You sabi polish gun?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:58am On May 07, 2015 |
flexingPAPA: my e-broda we dey together. hope ur nite go well?
GM to everyone. Naso! My night waa terrific how bout urs? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:55am On May 07, 2015 |
SirMalik: Make this people no try me O, toh i no fit stay house reách November Loooolz* Wonder wetin you wan do dem? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:53am On May 07, 2015 |
Get Well Soon Stancity |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:48am On May 07, 2015 |
idee91: u can imagine that. ... 4get
which kind wrk u dey say I no fit do gan ? Na to dey Baff Homosexual dead body you fit? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:56pm On May 06, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:52pm On May 06, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:50pm On May 06, 2015 |
majidyusuf: good night, have a wonderful night better person Goodnight jare |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:44pm On May 06, 2015 |
haliluck: Carry on abeg...he deserves it Munafika  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:42pm On May 06, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:41pm On May 06, 2015 |
hilsocial: Ya. Had it been Alaba, Robben and Ribbery were around Bayern wouldn't hv struggled dat much. exactly! that was a handicapped Bayern we saw, buh then again one has to give et to them coz they really tried.. Barca sef hear am b4 those goals came in |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:38pm On May 06, 2015 |
hilsocial: Boateng and Neuer will never forget the second goal. i was rootin for bayern tho... 2nd leg go mad niyen o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:35pm On May 06, 2015 |
Hargbo: Walahi...I no go lie Messi do wonder today...the guy chop all of Bayern scrotum finish fiafia Bros na still that game we dey talk about?? coz messi wey i knw nur b cannibal... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:31pm On May 06, 2015 |
majidyusuf: abeg you know any doctor way fit operate jerome ankle? Asssin ehn... yaron kohr duri ne messi kuma karshe ne walahi |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:29pm On May 06, 2015 |
hilsocial: Bk from Camp Nou, Pep will see Messi in his dream to9t, he don see wetin Man U see for finals twice. Meanwhile, good pm all. was hopin bayern could kip it on a goaless draw buh nah, messi is just the climax.... the three qoals were terrific |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:25pm On May 06, 2015 |
Gazaliah: Yeah,I know wetin I dey type....Just making jest of babatawa Ni jare ehen?
Omo yio de shey iru e fun yin sir... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:24pm On May 06, 2015 |
Panelbeater: That one na small thing, I go hammer am sharp sharp. Infact car wey trailer don grind to powder, I dey panel am for my shop here Tarh! commot here, who u dey lie for? u sabi wetin hammer look.like? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:21pm On May 06, 2015 |
Stancity: which work be that nur be much work, na just to dey flog stubborn dead body  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:18pm On May 06, 2015 |
kogistan: Yeah, you got me right.
Are u Halima Balarebe? why una con dey open una self nyansh for NL so? |