NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:33pm On Jul 12, 2015 |
foxxynik: .
.
You're highly welcome....
.
.
Hands her over to babatawa .... easy o
i still dey spiritual mode |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:13pm On Jul 12, 2015 |
theSpark: Aare
DonPsymon
Hilsocial
Horladmejy
Farida Bro give up |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:11pm On Jul 12, 2015 |
Sambest2: So babatawa missed out this time. I hereby dedicate this to you. thanx better person
una mean business here o pp807  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:09pm On Jul 12, 2015 |
theSpark: Let me etch these names on this glorious page
chikaodili345 babatawa haliluck  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:02pm On Jul 11, 2015 |
2el: Shoroniyen ? Oyamilenu o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:01pm On Jul 11, 2015 |
Kbs468:
Not so oo. U knw say our skul strike over water scarcity wey sojas even kill some of us b4 Wike own come join, so naa JUNE 2015 we cum grad since 2010 eyyah
what school is that?
so in other news you're not doin any ise |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:55am On Jul 11, 2015 |
Benny95 howfr i need where to crash whn i enter sams o hw e go be |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:51am On Jul 11, 2015 |
ademasta: Hmmm... So u gonna protect dis one with all I've got |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:50am On Jul 11, 2015 |
ademasta: See me steady like ABU Dam Haha... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:48am On Jul 11, 2015 |
Kbs468: What I mean is that you are such a lucky man to have goldenone by your side as she is always coming up to defend you every now and then. YH and she's lucky to have me too, omo okunrin gidi bi wa scarce ni igboro
and why ddnt you just say that before 
Na FUTO u grad from abi |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:45am On Jul 11, 2015 |
ademasta: In babatawa's voice 'dunno any tessy o'....whereas he was being ironical  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:44am On Jul 11, 2015 |
Kbs468: Abuja ndun fun awon osisee (workers) but they are complaining too. hmnn... so alai nise ni iwo na
afi ko ma le obinrin ka |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:42am On Jul 11, 2015 |
ademasta: Babatawa is not smilling... Naso the guy do snatch one malo geh (name withheld) under me... Not gon happen with my goldenone
Alatenuje lomo kabiru yen |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:40am On Jul 11, 2015 |
elmisti: Make I hear say I understand the question sef, Looolz* i dey try use the answer understand the question the thin nur just follow..
boiz brain don melt |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:34am On Jul 11, 2015 |
Kbs468: I am only jealous of you for none but respect and humane loyalty of the goldenone Always Acting all gentle whn a lady is concerned
*whispers* BTW i couldn't comprehend ur post, come down to my level.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:25am On Jul 11, 2015 |
muhyideenabdul: the woman is a suspect then I highly doubt that... we dunno the full story |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:22am On Jul 11, 2015*. Modified: 11:54am On Jul 11, 2015 |
Sambest2: Thanks boss. I dey tell you, small thing now online registration go start and before we know It's October 28 . *in sambest2's voice* Small thin now dem go post u go yobe before we know it.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:19am On Jul 11, 2015 |
Kbs468: Ayin olorun lo goo. Hope you are doing great too Ope Lo Y'eru Ore Mi
I'm holdin up jare.. hws abj? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:18am On Jul 11, 2015 |
Kbs468: Haaaaaaaaaaa! Babatawa jewo eseeee because she has been very loyal to you so pls dont pay her in bad faith. Tessy oni iresi! Naa Ademasta know your secret wela. Lol Look here, dnt comman pour yepe sinu garri mi
i don't even know anybody by that name, and who's ademasta sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:07am On Jul 11, 2015 |
Physika: Morning PCMs
*playing.lazy.song.by.bruno.mars* Lazy kopa
lookat his squeezed khaki
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:56am On Jul 11, 2015 |
Sambest2: #countdown
109 days
Till
Camp
Opens
#B'15
#Stream'1 Waow.. days re runnin
Good job bro |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:54am On Jul 11, 2015 |
Kbs468: Hmmmmmmn dats true love. Whatever the situation, always protecting his interest. *Danger alert! He is thinking about one Tessy ooo* Kabiru two days
how fr? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:46am On Jul 11, 2015 |
goldenone: Awwwww babatawa they know u take care of me, unless they want to pretend! Pretence yen gan loma pa won
See i dunno any tessy o
morning... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:38am On Jul 11, 2015 |
ademasta: Aja ke, ninu aawe yi? loolz* Good Mornin bro |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:35pm On Jul 10, 2015 |
Benny95: Omo luabi oshi wo? Abi no b d Tessy wey I knw again ? ahh wherey
so you don knw her beyond her pot of rice niyen
Baba o mo juba o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:29pm On Jul 10, 2015 |
ademasta: Plus Tessy join? No qualms... Btw, tessy don grow feather o, you go fit chop wings? Looolz* if na the wings wey i dey think then yes |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:25pm On Jul 10, 2015 |
majidyusuf: flash alert, all the meat for pot don loss Ah no dey pick meat from pot wey nur be my mama own |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:22pm On Jul 10, 2015 |
haywire1: Walahi, I dey read am like say na rap song. Babatawa don dey rape rap 
# ama wo omo rada rada yi sha
aja loma je enu e |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:20pm On Jul 10, 2015 |
Benny95: Tessy  Looolz* Omo luabi lomo yen |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:59pm On Jul 10, 2015 |
Gazaliah: [size=18pt]I dey see someone scoring hatrick...Just let the newbies enjoy the spot for not After Ramadan Finishes,Dem go know who I BEeeeeeeeeee..
Hilsocial my Rival on Goal Scoring,I see you.
Verysoon,I will bounce back..
Shawwal1 Ayima, Zeeenas deracathy majidyusuf Xcozee haywire1, Tolexboy, sydneyboss babatawa idee91 2el Physika Beamborla Haliluck Thespark Stancity et al...If I no mention you,please I am sorry[/size]
I Come In PEACE one dah you wee cum in peace |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:57pm On Jul 10, 2015 |
Stancity: Babatawa wey u na Bro light ish... As u know, i stay in a new part of the city so electrcity still kinda alien to us here and lately Generator don dey behave like haywire1 brain...
the mumu guy wey suppose con fix am con dey do shakara like majidyusuf... Now like this i dey inside neighbor kitchen dey charge coz him.papa get visitor for palour
Goldenone wey u for just pm me all these guys gon think i don't take good care of you
Ademasta abeg b4 you pm me ur digit first promise me one plate of tessy rice if possible with tessy join sef 
Evenin Guyz i so wanna reply all mentions but no power.. missed you all
Hadassaheke i sight you |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:43pm On Jul 10, 2015 |
ademasta: Greatest Abusites! I disvirgined 779. Anyways, Time no dey o... I rep U09Electrical...(Engineboiz noni). We don start to dey collect certificates o, in fact about 12 of my classs guys have collected. Me also reasoning entering school by next week. My activities on getting to Zaria: I go first collect my certificate jeje, go room go keep am for under bed. I go rollout enter 90s.... Frm there to social center to play tabletennis at oga sunny place...then to Comm market. Chai! I don miss the Kose and Denkeli, plus hot koko(eko, ogi,...if u like call am akamu or agidi, pap na pap)... Oluwa o! Even some lecturers dey com zip am... Then to my gentle abode(sasakawa postgraduate hostel). Next day, drama village things with my goons and our chicalas from Ribadu and Amina hostels.... E ni duro, Olorun ngbo! I gast enjoy the 3days i booked. Afterall we read like we were gonna die during the school days... Then on the third day, i go look zaria well well, i mean well well because e go tey before i enter dia again. Arrange myself, visit some resonable lecturers with gifts and handshakes(U know i am also an engineer like them, we are now colleagues. Lolz). Then fly back to Lagos... Gbogbo Aye! As per the mobilization, a friend of mine went to d senate last week to confirm things, he was told to calm down, as batch B is surely for us. Oya let's go there! Cc Babatawa, 2el, Jemmima, Shawwal, Majidyusuf...and co pm me ur digit... i dey ball in zaria in '2wks' if you'll still be around, make we rock samaru together  |