NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:50pm On May 09, 2015 |
Gazaliah: Babatawa,wetin you and miccoy dey drag I guess na seniority!!!!!!!.....
Preparing for EPL jare hehe! if na miccoy matter just forget, he don taya me sef.. na too much roasted igbo dey affect the boy |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:47pm On May 09, 2015 |
miccoy: Are you a graduate, and presently without a job? Do you want to make above 250,000 a month without working?
Then, you're a thief! And Buhari go soon caatch you  Weyrey Omo jati jati...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:46pm On May 09, 2015 |
miccoy: *Relaxation mode* I dey NYSC Headquarter now with the DG dey draft the Time Table. There'll not be any streams;but there is the likelihood of rivers.
Meanwhile, I & the DG come to a unanimous decision to allow babatawa be posted to Sambisa Forest as his place of primary assignment. However, he is not allowed to go with his xray machine.
More info. Coming soon! For the last time guy, must u smoke that thing before u post? mind you, Na sambisa i dey try work the thin to sef.. as a bad guy concerned  ... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:42pm On May 09, 2015 |
miccoy: We should wait for the Time Table.
In the mean time, I think you're high on something locally made  you ma friend is high on sumthn cheap and expired ...
abeg who help me see haliluck? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:39pm On May 09, 2015 |
bolakale30: babatawa nitori olohun... ***sad*** Gbogbo plan e ni moti get  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:38pm On May 09, 2015 |
Sambest2: Infact once TT come out, countdown will begin. #Team #Timekeeper. Nur even think am, Na woman go be our time keeper..  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:35pm On May 09, 2015 |
hilsocial: Omo chill , we just de increase page, even dat sept far so na d same. Na just make d thread d move. The truth is once u register online the days will be running fast for ur mind. Naso.. Hws the hilltop today? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:28am On May 09, 2015 |
Benny95: Make I start dis nu page jare...... hehe.. Badt Guy |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:56am On May 09, 2015 |
Why can't we all jes exercise a little patience
Be it September or November, still Doesn't
change the fact that we all bound for this batch...
in the mean time, Abeg who get needle and thread
i wan sew miccoy brain together  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:47am On May 09, 2015 |
bolakale30: do you WhatsApp? I am unsurprisingly feeling nocturnal today, I could do with some Athena-esque wit enu e dun  toba ti ri Obinrin ni opolo e man function... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:45am On May 09, 2015 |
dolafunmi: babatawa good morning Morning Hw was your night |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:31pm On May 08, 2015 |
hilsocial: I see page 140 loading t9t Oshey Fortune Teller |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:28pm On May 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:20pm On May 08, 2015 |
miccoy: FYMB!? Na that your xray machine dey deceive you ba? I go show you say, "ogogoro use two semester senior palmi" Loooolz* physco ma machine na Serious threat to ur life, the radiation nur b sere sere... u don dey cross line, remember say who short na where him hand reach e dey hang clothe...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:12pm On May 08, 2015 |
idee91: Lols.... The guy reminded me of that guy b4 Time table comot. that came and say he saw the time table for A15 with his dad, That camp opens March.... U remember ??  Looool* sebi him nur fit talk afterwards.... And this guy kips insistin its September, not like time table aint gon cum awt.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:08pm On May 08, 2015 |
miccoy: I love you; but not all the time  Kontinu.. I'll kill you slowly  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:01pm On May 08, 2015 |
theSpark: You have no idea what this MeanMachine can do..
This for emphasis Anticipating |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:01pm On May 08, 2015 |
kogistan: if she is in lag, no need coming to ABJ, jamb south west zonal head quarter is in lag she can process it there. better that way... buh will she'll still have to enter zaria then i guess. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:59pm On May 08, 2015 |
majidyusuf: any day way better thing comot I go follow comot, persn dey even tell us make we only post things related to nysc, and me i no get Tohr shikenan... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:57pm On May 08, 2015 |
miccoy: Una dey know una self nah!  singin in kiss Daniel's voice
*s'omo po stupid, malo ro boya iro ni*  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:57pm On May 08, 2015 |
miccoy: Una dey know una self nah!  singin in kiss Daniel's voice
*s'omo po stupid, malo ro boya iro ni*  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:55pm On May 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:53pm On May 08, 2015 |
miccoy: I dey count your own in speedometer  i hate you  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:52pm On May 08, 2015 |
dossylvanus: Toh Nagode baba na Daman kai na gida ne?
yaro zo mu sha burkutu da coedine mana  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:50pm On May 08, 2015 |
theSpark: Exactly part one of my plan part one? 
you're meaner than i thought. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:48pm On May 08, 2015 |
haliluck: Dat punishment 2 easy ...oya pick needle babatawa go do frog jump make I train am small b4 b15 reach enu e po, Lo joko johr... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:45pm On May 08, 2015 |
haliluck: I no get any back tyre so na lie u dey lie, na me nd u 4 dis thread Na the spare wey dey inside boot him dey talk about...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:44pm On May 08, 2015 |
dossylvanus: Loool you can call me a hybrid.
I was born in surulere. So do the math This guy go dey weed well well ....
no wonder u enter thread like Danfo Driver. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:43pm On May 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:41pm On May 08, 2015 |
miccoy: Hehehe! How your xray machine  dude....
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:39pm On May 08, 2015 |
dossylvanus:

Thanks brother
Loool
I spoil show ni? Nah... U killed et, twas quite a dramatic entrance |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:38pm On May 08, 2015 |
dossylvanus: Are you high? Welcome. back anyways bro I'm normal.. thanx sha |