NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:37pm On May 08, 2015 |
NYSC DG be like; Ayima: You guys should take note. I have said this before that Nysc 2015 batch B is September stream 1 and November stream 11. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:35pm On May 08, 2015 |
miccoy: Ok. You're welcome! But lemme warn you; beware of Babatawa!
PS: we don see ya fine face, but not all clothes you sun dry. Hope you feel me Continue Spoilin my reputation o... ur days re numbered. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:43pm On May 08, 2015 |
dossylvanus: Na wetin concern agbero concern overload..?
It's a free world. Lol just awt of curiosity abeg shey na SirMalik be the agbero abi you?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:41pm On May 08, 2015 |
dossylvanus: Guy stop jealousies me jare.... I am an albino and so what?
In fact see another one....
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:27pm On May 08, 2015 |
miccoy: You for go kiss lion na; if you want your name written in the stars....
Follow instructions; we no dey keep photo album here  *hisses*
pipo dey talk u sef dey talk... na u b the lion wey him for con kiss abi? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:26pm On May 08, 2015 |
Gazaliah: Funny you guy!!!!Who tell you say na real you...You dey prove say you Yellow pass babasuwe,abi?? bro,If na the thing wet dey ur mind I dey think,You be albino jare...Wia is babatawa,put your picture beside the guy own and tell him that 'You yellow pass him'. Hehe... You re just wicked! Albino biti bawo see person wey resemble Chris Brown fah... And i nur yellow abeg  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:23pm On May 08, 2015 |
Gazaliah: you don vex because of chick?Adiye o kin je ifun ara won nah...Don't you get it Ni ? The thing torch me ooooo  i nur vex, buh thin b say i nur dey carry my ladies play... oya follow me share this bottle of orijin  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:20pm On May 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:17pm On May 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:13pm On May 08, 2015 |
haliluck: Since wey u nd babatawa dey talk u see say I no put mouth abi...na me gbo eke abi? I knw as I go take handle 2 of unna...evn if u run I'll still catch u Abeg o! My hand nur dey na e just dey follow me yarn say him like ur back tyre i nur evn look whn him bin dey show me... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:11pm On May 08, 2015 |
majidyusuf: sparko, them say make we only post things way dey related to nysc, me i no get any that's why I enter ghost mode If na style u wan use take join observers council nur think am coz I nur go let you sef... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:09pm On May 08, 2015 |
theSpark: Boring boring afternoon. Worsened by my being regaled with camp tales from my friends all over Nigeria.
Haliluck I see you peeping from outside. Now I see majidyusuf too. I greet you all very disheartening... The likes of Walexsammy, pinkiepetite, Mzjaney and mayorsweet just dey flood my whatsapp with pics. i jus dey look them.. I'm gon crash all their phnes with pics whn we enter camp.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:06pm On May 08, 2015 |
theSpark: Carry am go Motor park na there job go dey for am. true talk... Afterall the guy resemble tout |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:05pm On May 08, 2015 |
*Enters thread with Boxers and slippers*  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 1:07pm On May 08, 2015 |
theSpark: Na my cows you wan divert go Burkina Faso so abi? I just dey observe. The person wey mean give you job no tell you the owner abi I nur tell am, maybe that na why him dey reason do that kind thin... Lazy fellow |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 1:06pm On May 08, 2015 |
SirMalik: Hehehehehe see Job i go branch with d cows enter Burkina Faso open farm wit dos cows, livin cool life in dat country wit wit my Naija SwagShikkenan Africanz! smh Thank God i nver give you the job sef... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:27am On May 08, 2015 |
SirMalik: Lemme hear ur job offers nah you fit drive truck?
you go dey transport cows from Niger to Egypt... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:20am On May 08, 2015 |
Gazaliah: And you too bro...So,you b jemimaa01 efather since she be ur eBaby....I remember the time I had eFight on A15 thread(first eFight),that time she come poke nose for the fight btw Me and mayorsweet but later me and mayor resolve am but she became the scape goat..That time,I dey find her eDaddy not knowing you are the one.....Take good care of her ooo.Hope she be Muslim cos brothers full thread wet dey find eWife oooooo... Bro why you go dey talk this kind thin na, shez ma eSwthrt o. Abeg make brothers wey dey look for eWife waka go front small. Infact...
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:13am On May 08, 2015 |
Gazaliah: looool....She no be Yoruba? Ko gbo ede but o gbo eke!!!!! it be like say she don dey smell fish oooo
#I no dey dia oooo...#RunAway haha... make i run follow you coz nur be me go face her whn she come see wetin you talk... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:17am On May 08, 2015 |
Juma'at Mubarak Ya jama'atul B15
Do have a lovely day....
And a special e-Mornin to you flexinPAPA
On Behalh of my able self and ma lovely e-Baby
jemimaa01 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:51pm On May 07, 2015 |
Benny95: hehe.....u tink say death dey sweet me? Oloun Maje! Lolz... u dey fear ni? that's by the way sha, why be say na only pipo with "( f )" after their names na e u dey ffollow? Boda oda bi wipe Ashewo niyin Sir  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:45pm On May 07, 2015 |
kogistan: haha...no be lie, u too much. hw far about ur jamb admission status? the status dey intact, showin ABU and the dept i managed to finish from... Glad you was able to fix urs early enough, na haliluck case dey worry me now ... she's in Lag o, will she have to travel down to kaduna and ABj? coz e nur fresh atall |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:39pm On May 07, 2015 |
Physika: haba babatawa... i bin busy fr ril na
#i.grit.d.haus Kip quiet... Nur b Romance section u dey since
abi i lie?  |
Celebrities › Re: Annie Idibia Shares Adorable Pics Of Her Baby Girls.. by babatawa(m): 7:32pm On May 07, 2015 |
Sommyangel: Beautiful children.. Feel like giving birth now E don reach 9months be that  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:29pm On May 07, 2015 |
blym: baba, na goody'bag we dtey find go jawe. . Tho, we all have reasons for considering certain zones of d country. . No matter where we're or aiming at,, God shud just favour us and make our dreams reality. . true that! God gat everything in control and it will surely favour us all... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:26pm On May 07, 2015 |
Seems it's just me who's yet to put forward my own speculation about the whole BatchB thingy... My source jes sent me a Fax, BatchB camp has been shifted to next year... cheers  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:21pm On May 07, 2015 |
kogistan: lol, for ur mind na u don sabi me.#winks# Babatawa, u funny. hehe... i sabi you reach house sef, sebi na una house be that one wey get door ... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:19pm On May 07, 2015 |
blym: Rivers All these Lautech boiz and Rivers
wonder what's there sef?  |
NYSC › Re: Ondo 2015 Batch A, Let's Meet Here by babatawa(m): 6:30pm On May 07, 2015 |
noordean: i dey platoon 10. wen i come pray for mosque i go holla u pics or ..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:25pm On May 07, 2015 |
SirMalik: I Thnk I need to get some pills dat will b fast forwarding the days for me, so as if I sleep after breakfast na 5pm i go wake up den go see my babe n come bck 9:30pm n sleep again to 7am, AsweAr Na Wetin go dey take away time for me Why dont you learn a sorta trade or Handwork instead of just sleepin till Whenever service is... Gat some job offers tho if you're intrested... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:22pm On May 07, 2015 |
blym: Sorry, lemme do the needful. . My moniker - blym. . . Institution - Lautech. . Course - Computer Engineering. . Year of grad - 2014/2015. . . Paying homage. . . Evenin ladies n gentleMEn Still not complete o... Preferred state of service nkor |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:20pm On May 07, 2015 |
haliluck: U no sabi am in short u no sabi anybody my friend wee you mind your business... |