₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,313 members, 8,421,302 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 08:40 AM

Toggle theme

Bamie's Posts

Nairaland ForumBamie's ProfileBamie's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)

Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 10:04pm On Jul 30, 2008
chamotex:
bamie why u want dey greedy like this?

shebi u don get IBK??

stay for your lane jare cheesy

ojukokoro no good oo grin
Na question you ask, make i answer u
wetin i dey do no be greediness, na wetin a correct guy dey do be dat,
IBK na d first wife i get, the secon one na origina9ja, while i'm just thinking of going extra mile to get Nana
Na my lane i dey here, make u find your own lane, grin grin grin
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 9:56pm On Jul 30, 2008
nana:
hmmm
Nana, you don't need to breathe so hard like that, the guy get some problem wey he wan solve for nairaland.
Because nobody answer am, na him make him dey vex,

dont you sabi Yoruba though u dey stay for Togo
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 9:54pm On Jul 30, 2008
chamotex:
bamie bamie bamie!!!

u see yourself embarassed embarassed embarassed

won yeye e loju agbo grin cheesy o lon show, u think say u be JAMES BOND cheesy

wa iyawo e lo si another thread, nothin for u for here grin grin grin grin
iwo man yiiiii, oro e ti sun mi,
wetin be ur own self?
i dey pity una, u no know me ooooooo
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 8:41pm On Jul 30, 2008
u go go hollywood grin
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 8:07pm On Jul 30, 2008
lalaboi:
u'll get banned soon
na whom u dey talk to?
RomanceRe: For Secret Admirers Only by bamie(m): 7:52pm On Jul 30, 2008
i admire u Ibkaye, i go confess for the whole world to know shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 7:50pm On Jul 30, 2008
ibkaye:
cheii, this bamie guy no well o cry tongue
no be u infected me with malaria
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 7:46pm On Jul 30, 2008
@ibk
You still dey deny me, your one and only, if u deny me once again i go go for origina9ja once and for all, she go be ur Iyale while u go be the Iyawo, dat make me demote u from ur rank. grin

@orijina9ja
which kind drink u drink yesterday, you no know say i don dey commit myself to u. Na only you go get me at least i never do am with Ibk wey go make u get angry undecided

@chamotex
wetin u call ur name self?  I go send my guys to u make dem go treat ur f**k up, we go change our tactic on u , we no go use 9if again na straight shot go dey better for una grin grin grin
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 2:29pm On Jul 30, 2008
nana:
Hmmm
na Ghana you for come ba?
ibkaye:
wetin u mean jare tongue
wetin i mean be say you don forget Baba Alaanu eeee
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 2:23pm On Jul 30, 2008
u remember say na me God use to save your life when Hausa and Yoruba still dey fight, u don forget


never use warrever to adult and not to talk of your man to be
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 2:21pm On Jul 30, 2008
lysaa:
ibk go rest small,

You have spent 361days and 2hours on nairaland tongue
u no know say na she open nairaland, segun ought to give her award,
ibkaye:
lol how do you know i am not currently in london cheesy
cheesy cheesy cheesy
you dey Kano state, na for there i no you come
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 2:16pm On Jul 30, 2008
ibkaye:
vex for kini, i didn't do anything jare https://l.yimg.com/us.yimg.com/i/mesg/emoticons7/25.gif
i talk say make u no say hehehe again u still dey do am,
when u wan come london again, i wan see your beautiful face
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 2:13pm On Jul 30, 2008
well, i no go vex, cos na d love wey i get no go allow dat
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 2:10pm On Jul 30, 2008
i talk say i no wan make u dey laugh hehehe
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 2:08pm On Jul 30, 2008
even if u don kuri, i no mind, na wetin i wan get i dey luk for
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 2:05pm On Jul 30, 2008
i no naooo, na so i wan get the two 2gether, if u be 10 2day, i be 11 2day tooo, u see we are still compatible
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 2:01pm On Jul 30, 2008
u no say u beautiful pass origina9ja, na u be d one and only. make u no mind what people say about us
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 1:58pm On Jul 30, 2008
out of all ur pics na d middle one i like pass
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 1:57pm On Jul 30, 2008
na u sabi sad
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 1:55pm On Jul 30, 2008
ok ma or sir which one we go write self?
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 1:51pm On Jul 30, 2008
ibkaye:
i have always been a man, when did we go out? grin
You wan make i vex, i no go vex, u don forget me so fast,
Well, na so lady dey do now wey wan make u comot your real self to be man,
Stop lying, you wey get two orange for chest grin grin
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 1:47pm On Jul 30, 2008
when we dey go out, i know u to be a lady,now u don turn urself to be man. cry cry cry i no like am
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 1:43pm On Jul 30, 2008
ibkaye:
hehehehehe cheesy
i never had anyting to commot jare, am a man tongue
Ibk, i go vex ooo, me and u know say u be lady b4 and now dey don comot all the woman products wey dey ur body, and u dey talk say u no get anything to commot
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 1:39pm On Jul 30, 2008
i don talk am, dey don comot am through surgery, OMG!
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 1:37pm On Jul 30, 2008
hollandis:
so u have declared yourself a man,what will happens to your momo(puff puff),boobsie lol lol lol
dey don comot everything, nothing dey there again, u no see him picture?
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 1:32pm On Jul 30, 2008
ibkaye:
am not a female though huh
Now i can see that what people say about u is true, you are transexual really
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 1:30pm On Jul 30, 2008
ibkaye:
transexual ke? olorun ma je tongue
then u better change ur profile back to female ashap
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 1:28pm On Jul 30, 2008
you are a man, you wey don change ur body to man, well, i no mind, i still dey there, may u come i need u

1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)