Nairaland General › Re: Offtopic! by bamie(m): 10:01pm On Jul 29, 2008 |
anything u call it, make u no divert,answer out question ashap |
Romance › Re: As A Lady Can You Walk Up To A Guy And Ask Him Out ? by bamie(m): 9:57pm On Jul 29, 2008 |
i no say she don do am many times, dey wink to guys, she dey do as if she never admire a guy b4 |
Nairaland General › Re: Offtopic! by bamie(m): 9:56pm On Jul 29, 2008 |
show us 4 Bible, and make u yan us Jacob's age as well |
Romance › Re: As A Lady Can You Walk Up To A Guy And Ask Him Out ? by bamie(m): 9:54pm On Jul 29, 2008 |
The Sly: Shut up. . . . . . .Bush girl! Abomination ko. . . . . .Abomivillage ni!  Na true talk my man, "bushgirl" |
Nairaland General › Re: Offtopic! by bamie(m): 9:53pm On Jul 29, 2008 |
@ibk, u 4 no talk am |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 9:47pm On Jul 29, 2008 |
u no fit do anything, what God has join together (abeg finish am for me), |
Romance › Re: As A Lady Can You Walk Up To A Guy And Ask Him Out ? by bamie(m): 9:45pm On Jul 29, 2008 |
ibkaye: cheeiii, abomination  @ibk Wetin be abomination? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 9:42pm On Jul 29, 2008 |
you no go look beautiful again if u slim more than this, I like d way u be now, make u no slim pass this one ooo. |
Nairaland General › Re: Offtopic! by bamie(m): 9:41pm On Jul 29, 2008 |
you wan make i ask u question for the Bible, how old na Mannaseh when he die? |
Nairaland General › Re: Offtopic! by bamie(m): 9:38pm On Jul 29, 2008 |
|
Nairaland General › Re: Offtopic! by bamie(m): 9:36pm On Jul 29, 2008 |
|
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 9:34pm On Jul 29, 2008 |
Ibk, make u no slim more than this ooo, cos it no go work , |
Nairaland General › Re: Offtopic! by bamie(m): 9:32pm On Jul 29, 2008 |
wetin u wan talk b4? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 9:30pm On Jul 29, 2008 |
ibkaye: i do na, perfect infact, i just no see which guy u dey talk of  You dont know say levels don change, d levels u don see me b4 don change now. if u see me now, u go run come hug me, make i just give u a kiss beebee  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by bamie(m): 9:28pm On Jul 29, 2008 |
no be she go tell say she no bible, na we (people) go talk am |
Romance › Re: As A Lady Can You Walk Up To A Guy And Ask Him Out ? by bamie(m): 9:26pm On Jul 29, 2008 |
HR.hotness: I do it all the time, no biggy!
Some guys don't know whats good for them and need a little help, so i give it to them  I gbadun u jo, i like smart chick who dey do dat |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 9:25pm On Jul 29, 2008 |
ibkaye: which guy *grabs binoculars*  But i thought you were having good eye sight |
Nairaland General › Re: Offtopic! by bamie(m): 9:23pm On Jul 29, 2008 |
puussssssssssssssssssssh (mo po se fun e)  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by bamie(m): 9:22pm On Jul 29, 2008 |
studio43:

bamie, this babe dey take bible cover face.  i know now, na so she dey do, she dey use Bible cover face |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 9:20pm On Jul 29, 2008 |
ibkaye: for where?  Se u wan disown ur guy? |
Romance › Re: As A Lady Can You Walk Up To A Guy And Ask Him Out ? by bamie(m): 9:18pm On Jul 29, 2008 |
i dont see any reason why a lady cant approach me just to ask me out. if u wan ask me out tell me now or forever keep shut  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by bamie(m): 9:14pm On Jul 29, 2008 |
u wan show wsay u know bible |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 9:11pm On Jul 29, 2008 |
ibkaye: @yong heheheh
@dree iwo na Ibkaye Luv, no be my fault, na ur stomach and your body dey pull me. |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 9:09pm On Jul 29, 2008 |
origina9ja: IBK u suprise me ooo hope your brother no bi girl ooo because me i no dey do girl 2 girl  I no fit allow you Origina9ja, how u go dey do am with my ex, it never happen, and no be my head it go start |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 7:21pm On Jul 29, 2008 |
Now, i dey look for smart Gingo among Ibkaye and Origina9ja, any1 way fast pass go win ticket to spain. |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 7:19pm On Jul 29, 2008 |
origina9ja: abeg abeg abeg waitin dey do u self u see me dey play game here u wnt detroy amm anywayx my man u get money  Ofcourse, wetin u think, Shey na money u want, dat one na small thing. I go give u money, i go give u 1 of the houses i built for Ibkaye, and we go travel to spain for our honeymoon. |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 7:17pm On Jul 29, 2008 |
lalaboi: guy! just get on with da game mahn! if u want to chat, just get der emails and put urselfs on conference! or u go last person thread!
just play the game! @poster i no get wahala for that, dem go dey fight on my property, na so i no wan do am like dat, i wan make people dilute d fight |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 7:12pm On Jul 29, 2008 |
lalaboi: gerrit nw!
you're d cleaner! wetin u mean? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 7:10pm On Jul 29, 2008 |
origina9ja: my guy me and u never talk bout that sorry i'm i'm nt even sure nawa 4 me self oh, dat's true, we never talk am |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 7:08pm On Jul 29, 2008 |
origina9ja: my guy me and u never talk bout that sorry i'm i'm nt even sure nawa 4 me self make u no vex Origina9ja, i love u, i just dey think of how to propose to u |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 7:06pm On Jul 29, 2008 |
ibkaye: you think so? well you are wrong, just need to look harder, i am an example, on a serious note You see i don talk am, Ibkaye na real vaaaa giiinnnnn  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 7:05pm On Jul 29, 2008 |
manickal: virgins no dey exist again o. Na lie, my girls Ibkaye and Origina9ja dem be virgins |