Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 7:03pm On Jul 29, 2008 |
origina9ja: i don vex oo so u wnt use me do second option hehe see this Nigeria boi abeg i don vex well well Haaaa, no be so, my sweety, na she dey pull my leg, i love u, i no go lie |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 7:02pm On Jul 29, 2008 |
why u change your profile to man? another lie |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 7:00pm On Jul 29, 2008 |
ibkaye: walahi talahi, this guy is a big liar, menene ka ke so? shiooor  Make u no deny me again My love. I still love u and i no go go for Origina9ja if u agree say na me be ur man |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 6:59pm On Jul 29, 2008 |
ibkaye: ok ok for real everybody i be 20, happy now?  You still dey lie, Ibkaye, I know ur age now, u think say i don forget No way I don miss u sha, it don tay i see u sef |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 6:57pm On Jul 29, 2008 |
ibkaye: sharrap dia, see as u just dey lie through ya teet  I don tell you, na only one chance remain ooo Ibkaye, I go go for ur friend Origina9ja |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 6:56pm On Jul 29, 2008 |
manickal: she no dey complain Na only me fit dey tasi my girl like dat |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 6:55pm On Jul 29, 2008 |
manickal: virginity is lack of opportunity, go and ask sauce, your hubby Na because, i no dey around we never do am, but the last time i do am with am, i no think she be virgin ooo |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 6:53pm On Jul 29, 2008 |
manickal: granmama wey still dey were g-string and chew bubble gum.  Manickal, i no like am, how u go dey tasi my darling like dat |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 6:52pm On Jul 29, 2008 |
ibkaye: wetin u mean? :Pdump for where? are we an item? i was not aware of this o  which man? for where and who? spare me that abeg  You still dey deny me, well, i no go vex, Peter self deny Jesus. Make u stop lying, i go take u back |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 6:49pm On Jul 29, 2008 |
ibkaye: i no get pikin o, how virgin go get pikin, abeg  and u be 54. u and dis ur lie, when u go stop am, u no say na this ur lie make me dump u |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 6:48pm On Jul 29, 2008 |
ibkaye: for real jare, am a virgin :Plool don't mind di guy abeg  I no fit no now Ibikaye, how i wan know? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 6:45pm On Jul 29, 2008 |
ibkaye: roflmao! :Dchildren ke? i still be virgin na  Virgin ko virgin ni, u be virgin, i go ko si konga |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 6:45pm On Jul 29, 2008 |
origina9ja: waitin i do u na  i bi young girl ooo  no be u origina9ja, na ibikaye i dey talk about. I wan divorce ibikaye, you wan make i toast u? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 6:41pm On Jul 29, 2008 |
aaaaaaaaaaaaahhhhhhhhhh, "Iya Arugbo" How many grand children, u get? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 6:38pm On Jul 29, 2008 |
se mo paro ni? Ok, how old are u Ibkaye? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 6:36pm On Jul 29, 2008 |
16 1/2, small babe |
Jokes Etc › Re: The "F" WORD........... by bamie(m): 6:34pm On Jul 29, 2008 |
|
|
Events › Re: Born In September? Find Your Birthmates Here by bamie(m): 8:32pm On May 26, 2008 |
mine happen shortly after 9/11, date ( 13) |
|
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by bamie(m): 8:17pm On May 26, 2008 |
now i can say u look beha than b4 |
|
Jokes Etc › Re: The Ugliest Guys On Nairaland by bamie(m): 4:34pm On Apr 29, 2008 |
guys, dont vex at me, na dat stinky look i hate most in nairaland |
|
Jokes Etc › Re: The Ugliest Guys On Nairaland by bamie(m): 4:23pm On Apr 29, 2008 |
folly69: heloooo d last time i checked clemcy and ibkaye do not qualify for this section capiche? why is that? Guess of that ugly look abi! |
Jokes Etc › Re: How Was I Born by bamie(m): 4:22pm On Apr 29, 2008 |
the cap which is a plate that those somalian people were using in the time of war is first a barrier to the beauty. Follow by the teeth which is not complete though opened for us to count. The dirty top which resemble those "Kolekodoti".just to mention few debaculous act of the face |
Jokes Etc › Re: The Ugliest Guys On Nairaland by bamie(m): 4:17pm On Apr 29, 2008 |
ibkaye: pahahahaha i nominate myself also!  good to know that ibkaye |
Jokes Etc › Re: How Was I Born by bamie(m): 4:15pm On Apr 29, 2008 |
ibkaye: roflmao! the worse ke? it is the best pic i have seen in a decade, absolutely lovely  if that is the case u are used to seeing dirty and stinky people without all the 36 teeth in the mouth. Change your pic or else i will , |
Jokes Etc › Re: The Ugliest Guys On Nairaland by bamie(m): 4:11pm On Apr 29, 2008 |
i nominate ibkaye |
Jokes Etc › Re: How Was I Born by bamie(m): 4:08pm On Apr 29, 2008 |
lol i hate d pix kindly remove it now and put your gorgeous pix there
The worst pix have ever seen in years |
Jokes Etc › Re: How Was I Born by bamie(m): 3:54pm On Apr 29, 2008 |
@poster your dada and mama slept with each other either in the room, in the sitting room inside bathroom or even in the kitchen and before u know it "alejo" stand still and mama started shouting and then you were transfered to your mama |
Jokes Etc › Re: How Was I Born by bamie(m): 3:47pm On Apr 29, 2008 |
ibkaye: baa baa  @ibkaye maa maa, hate da pix |