₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,209 members, 8,439,325 topics. Date: Sunday, 05 July 2026 at 12:35 AM

Toggle theme

Barackohandso's Posts

Nairaland ForumBarackohandso's ProfileBarackohandso's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 110 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by barackohandso(m): 9:04pm On Dec 17, 2015
dmcdad:
Na garri? If na beans why no Chelsea fan don try am?
Abi oh. Help me ask them
After now chelseafan1 go come go dey yarn dust. He no dey see things now oh
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by barackohandso(m): 8:58pm On Dec 17, 2015
pamcode:
Wetin una play With that chinese club
3-0 suarez hattrick
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by barackohandso(m): 8:30pm On Dec 17, 2015
dmcdad:
There are some unclear visions. I hope they are made clear before the week runs out.
Hmmmn. Unclear visions?


Abi fifa wan extend ballon d'or vote for hazard name to enter ni ? lipsrsealed


Anyways when e clear just drop it like it's hot
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by barackohandso(m): 8:26pm On Dec 17, 2015
sebod:
Having sacked him, I believe your prayer will work, Chelsea will bounce back.
Thanks bro. Na make hazard ikebe reduce and make he start to dey score remain
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by barackohandso(m): 8:21pm On Dec 17, 2015
dmcdad:
You no hear say Mouthrinho na Legend for sacking?
grin grin I hear oh. The guy too sabi jor. So tay him legendary status enter sacking mode
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by barackohandso(m): 8:17pm On Dec 17, 2015
dmcdad:
Gbam! What more can they ask for?
Yes oh. All our sacrifices no waste
Dem think say e easy to go 21 days fasting?
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by barackohandso(m): 8:02pm On Dec 17, 2015
pamcode:
I feel you my broda. I dont know y i kinda feel sad for the guy. Anyway i hope d successor can perform d magic needed
Don't worry we're not through with the fasting and praying. It's for 21 days

Dmcdad any visions?
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by barackohandso(m): 7:58pm On Dec 17, 2015
Chelseafan1:
Let me the first to drop this here before it's too late.

Our season starts this weekend. cheesy cheesy cheesy

Cc

Coded01, Dmcdad, Barackohandso, Adelana1, Pamcode, Sircumalot, Sinizia, Keky, Byke byke, Sebod cheesy tongue
Lol. Kukuma put am as next year na

Na few days remain
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by barackohandso(m): 7:00pm On Dec 17, 2015
sebod:
Habah bros, so you dey here? And you will come to Barca thread, lamenting how Barca fans on their thread are discussing Madrid. Chai! Chai!! Chai!!!

Cc: dmcdad coded01 barackohandso homesteady bykebyke chelseafan1 logica barcablood......
You ought to have known by now that adelana1 was trolling, case of pot calling kettle black
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by barackohandso(m): 6:30pm On Dec 17, 2015
coded01:
Abeggi... grin


Jokes aside... What do you expect from Chelsea this season?
Their season is already in shambles. It'll take a miracle for them to end in the top 10 no matter how positively jose's replacement performs
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by barackohandso(m): 6:21pm On Dec 17, 2015
After now dem go say our fasting and prayer no dey work. See dem don sack Mourinho now, na one sign of the fasting and prayer be that oh

Cc: dmcdad, pamcode, chelseafan1, coded01, sebod
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by barackohandso(m): 5:56pm On Dec 17, 2015
dmcdad:
Chai!

Legend indeed!

Barackohandso, them don start to dey share Legend again ooooo. Better come collect your own before its late

And for the records, there is absolutely no need with the fasting anymore. Abi wetin you think?

Meanwhile, as you dey think the matter, use this one cool temper.cheesy
I don show oh. I no fit carry last
Be like say na legend week we dey



Where e dey abeg? No time
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 5:23pm On Dec 17, 2015
Chelseafan1:
Barca to score in both halves @ 1.50 odds enter for me, hail Suarez for me Biko.
No be ordinary hailing. You go pay ni
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 12:18pm On Dec 17, 2015
pamcode:
I feel your pain bro. I for don give up tey-tey If na me. Make una sha dey help us ask for forgiveness of sin for all the opata wey we and our manager dey always yarn.
Now you're talking. No shaking the fasting continues. For visions and prophecies contact dmcdad. Coded01 is our finance manager
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 12:17pm On Dec 17, 2015
dmcdad:
Me sef no understand oooooo. Besides, Paul told Timothy to take a little wine for his stomach's sake.cheesycheesycheesy
grin grin abi oh. And Jesus turned water into wine, so what are we saying cheesy
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 12:12pm On Dec 17, 2015
dmcdad:
If you talk like this for Legend wey dey inside fridge, wetin you go come talk about Hazard wey enter bush while we busy dey fast and pray for him head?
Help me ask am oh. Ordinary legend na im dey make am rake like this
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 12:10pm On Dec 17, 2015
pamcode:
you know wise ni na ur mind God dey look as soon as you don get plan say you wan take legend after fasting olorun go just put ur request for dustbin. Or make he daju you in the sense that him go just do the opposite of wetin you talk say make he do
Chai. You be God? Why you wan pour sand sand for our garri na?


God no be man oh
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 12:08pm On Dec 17, 2015
pamcode:
Jesu o na person wey dey fast and pray be this o. You wan cause megedefegede on Top beer no wahala, no wonder things just dey turn worse everyday. You and barackohandso una be fraud. Chelseafan1 i hope say no Chelsea Fan don pay this people money or even appreciate them o
Haba. Wetin we carry wetin you throw? Na just inside fridge we dey stock am na. The fasting ministry still dey move, only say person wey we because of am dey fast sef dey enter bush play "away match". If na you you go still dey encouraged?
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 12:05pm On Dec 17, 2015
dmcdad:
Wetin bad make person put Legend for inside fridge?

Cc:barackohandso
I wonder oh. When person just enter our thread dey share legend make we just dey look like lucozade ?
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 11:32am On Dec 17, 2015
dmcdad:
Our guy Messi get abdominal pain last night. So no match for am today and even the final dey doubtful.

Okay na. Na so e wan be? Issorait.
Na so we play 2011 own too. Na only final he play
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 9:25am On Dec 17, 2015
dmcdad:
One sip keh... For Legend wey no common? No ooooo. If na star now e dey different cause them full everywhere. But Legend? E no easy to get am at all. So novex... Ask barackohandso
Stuff46 na true oh. Legend no common oh that's why e quick finish. The one wey I give dmcdad sef na the one I smuggle put inside freezer. If no be say he gock himself he for see him own collect

No worry maybe dem go share am or heineken next time cos that one sef make brain
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 7:24am On Dec 17, 2015
dmcdad:
cheesycheesycheesycheesycheesy

At all at all na devil pikin.cheesy
Na so. At all at all na winsh. When I hear say dem dey share legend I no dull oh cheesy Dey on alert maybe na star dem go share next time
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 5:40am On Dec 17, 2015
dmcdad:
Haba na! If una no wan hear stories that touch, make una just do the needful. Else...
Manage this one wey I keep for freezer

If you like gock yourself again next time

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 10:38pm On Dec 16, 2015
dmcdad:
Abeg I hear say them dey share Legend for here. Where my own na?
Guy you don gock yourself jor. E don finish oh

Where you go before?
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 9:07pm On Dec 16, 2015
bykebyke:
If na that one then no problem. cheesy
Yea na im cheesy

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 8:54pm On Dec 16, 2015
bykebyke:
De Gea and the word Legend should not be in the same post biko grin

That guy don win Ucl sef? huh
So you wan tell me say you sabi Legend extra stout? shocked
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 8:53pm On Dec 16, 2015
Tval:
No "33" grin
Hehehe grin

Maybe na Heineken sha
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 8:43pm On Dec 16, 2015
coded01:
Wetin concern me with De gea is a legend? grin

Na lyrics be that? grin grin
Na Legend extra stout dem dey refer to na
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by barackohandso(m): 8:40pm On Dec 16, 2015
coded01:
It is well...

Dmcdad n Barackohandso are concerned! grin

Chelsea board 'considers Mourinho future'... embarassed
Preach it bro cool
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 8:37pm On Dec 16, 2015
pelvicky:
u get time o to argue
cech is a legend iker cas is a legend....even de gea is a legend

but Valdes is average
coded01:
De gea a legend? shocked shocked lipsrsealed lipsrsealed grin grin

Even Elamps...Would laugh at that... grin
De Gea legend? Lol grin


Legend ko Guinness ni
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by barackohandso(m): 4:45pm On Dec 16, 2015
Chelseafan1:
I never see positives ni.... be like say god no ansa una prayers.
Na hazard cause am na. We dey pray for am he do dey enter bush angry
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by barackohandso(m): 1:57pm On Dec 16, 2015
dmcdad:
cheesycheesycheesycheesycheesy

No mind am. And Chelseafan1 wey no know how far, just dey there dey yarn wetin I no know.
That guy want make we change am for am angry

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 110 pages)