Politics › Re: Mammoth Crowd At Ribadu's Rally In Benue State !!!! by bashydemy(m): 7:46pm On Mar 07, 2011 |
^^ thanks jare and am glad the election if holding in April so its gonna be total April fool for the PDP |
Jokes Etc › Re: Relaxation spot! (change your frowns to smiles & laughters) by bashydemy(m): 7:42pm On Mar 07, 2011 |
Chei i don tire for Sledge and lysaa wahala oooo i guess this is beyond what i think |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 7:38pm On Mar 07, 2011 |
KDK bro na wetin i dey think you dey think oooo me wey like to dey suck breast before i don see better work be that chei |
Jokes Etc › Re: 3 Drunk Men And The Taxi Driver by bashydemy(op): 6:57pm On Mar 07, 2011 |
Studio when you ge-o get sense abi na me say make IBO girl play you canal boy |
Jokes Etc › Re: My Jokes by bashydemy(m): 6:56pm On Mar 07, 2011 |
my weekend was great jare and yours?
am mapping some strategies to hijack you from KDK |
Jokes Etc › Re: Important Definitions by bashydemy(m): 5:16pm On Mar 07, 2011 |
Studio na just question now |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by bashydemy(m): 5:14pm On Mar 07, 2011 |
wowww first time Studio say a nice word |
|
Politics › Re: Mammoth Crowd At Ribadu's Rally In Benue State !!!! by bashydemy(m): 2:58pm On Mar 07, 2011 |
sided: What makes a person from SW thinks BB or Ribadu Ticket is the Messier.Why can,t you open your eyes and see that TINUBU is milking Lagos dry.I mean are you guys fools. The samething that make a person think GEJ is the messier after milking Bayelsa and later to Abuja milking Nigeria and the likes of Gbenga Daniel in Ogun state, Akala in Oyo State etc |
Jokes Etc › Re: Relaxation spot! (change your frowns to smiles & laughters) by bashydemy(m): 2:54pm On Mar 07, 2011 |
Ok thanks jare neyshed help me fast forward am tire of all this man is hot in here |
Jokes Etc › Re: Tiger And Rabbit by bashydemy(op): 2:53pm On Mar 07, 2011 |
Well i have been paid by the company |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 2:50pm On Mar 07, 2011 |
nice one death sentence |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by bashydemy(m): 1:57pm On Mar 07, 2011 |
@ Efe yes i can stay cos of you
@Tanimz yes am ready are you? |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 11:09pm On Mar 06, 2011 |
Well you should ask yourself that girl how are you this weekend?
Efe am having a nice weekend and you? |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 7:29pm On Mar 06, 2011 |
lol |
Jokes Etc › Re: Tiger And Rabbit by bashydemy(op): 7:29pm On Mar 06, 2011 |
well one company don buy the video say make i no sell am cos people go wan dey try am |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by bashydemy(m): 7:28pm On Mar 06, 2011 |
topic changed am outta here
should i? |
Jokes Etc › Re: 3 Drunk Men And The Taxi Driver by bashydemy(op): 7:26pm On Mar 06, 2011 |
you don log out studio abi |
Jokes Etc › Re: Relaxation spot! (change your frowns to smiles & laughters) by bashydemy(m): 7:25pm On Mar 06, 2011 |
Hmmm Lysaa and Sledge don start again |
Jokes Etc › Re: Tiger And Rabbit by bashydemy(op): 7:15pm On Mar 06, 2011 |
LOL Efe you mean the video ? |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 7:12pm On Mar 06, 2011 |
@Efe pls dont remember me of Taminz pls is like someone trying to jump inside lagoon |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by bashydemy(m): 7:10pm On Mar 06, 2011 |
Yes i watch the ball but i wasn't really embarrassed cos i have beat them twice this season
do you feel embarrassed? |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by bashydemy(m): 12:36pm On Mar 06, 2011 |
na heartbreak make am dey idle for NL for like a week |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by bashydemy(m): 11:32am On Mar 06, 2011 |
No a Man U fan
Are you? |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by bashydemy(m): 11:22am On Mar 06, 2011 |
LOL the heart wey don scatter before |
Politics › Re: Mammoth Crowd At Ribadu's Rally In Benue State !!!! by bashydemy(m): 11:14am On Mar 06, 2011 |
Nice one jare aninimi |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by bashydemy(m): 11:13am On Mar 06, 2011 |
who is john grisham's
will you tell me? |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by bashydemy(m): 10:41am On Mar 06, 2011 |
@Studio i aint a gay so i can't miss you i rather yinkalink,Efe,Tanimz but you no |
Jokes Etc › Re: 3 Drunk Men And The Taxi Driver by bashydemy(op): 10:39am On Mar 06, 2011 |
Hmmmmm na yourself you dey deceive now |
Jokes Etc › Re: Tiger And Rabbit by bashydemy(op): 10:38am On Mar 06, 2011 |
@Efe what makes you think am lying? |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by bashydemy(m): 10:32am On Mar 06, 2011 |
Yes i think the dude have no option than to vomit the frog |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by bashydemy(m): 9:22am On Mar 06, 2011 |
yes
do you like Richie Spicy? |