₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,956 members, 8,428,810 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 01:41 AM

Toggle theme

Bashydemy's Posts

Nairaland ForumBashydemy's ProfileBashydemy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 358 359 360 361 362 363 364 365 366 (of 464 pages)

Jokes EtcRe: You Just Have To Read This! by bashydemy(m): 6:40am On Dec 22, 2010
i no hold you now anyway how was your night going?
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by bashydemy(m): 6:39am On Dec 22, 2010
@Efe thank jare shout out back to you make God no let make we use shout kill ourself grin grin

tanimz:
I be problem? sad
Hmmmm na today even Google know you search your name for google you go see problem
Jokes EtcRe: Dreamer! by bashydemy(m): 6:35am On Dec 22, 2010
see this omonkele i think some mechanic don dey toast you abi you don think say you be big girl huh
Jokes EtcRe: Pictures For Ur Eyes by bashydemy(m): 6:33am On Dec 22, 2010
^^^^ wish name are you talking about girl? dont tell its Taniya Tanimz

and beside who dey fear you wetin i won fear for your side pass say if any man put your for house na big time wahala abeg go sit don for one corner make i see better ppl
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by bashydemy(m): 6:29am On Dec 22, 2010
OMG idowu tell me you joking remember you should be your brother's keeper
Jokes EtcRe: Picking A Punishment by bashydemy(m): 1:11am On Dec 22, 2010
Nice one OP
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by bashydemy(m): 1:06am On Dec 22, 2010
Studio as i like you reach i need to help you my sense of humor is 115% so i dash you 15%
Jokes EtcRe: Pictures For Ur Eyes by bashydemy(m): 12:49am On Dec 22, 2010
^^^ Well i am a Married man and am proud about that if you want to check my Facebook out no prob but for your eyes only cos i dey fear the like of Tanimz and Kunbee LOL
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by bashydemy(m): 12:35am On Dec 22, 2010
^^ nop but that to show that am not interested in another problem expecially from someone like Tanimz cos if i do i no go last
Jokes EtcRe: Dreamer! by bashydemy(m): 12:19am On Dec 22, 2010
who be your kids oya go sleep before i
Jokes EtcRe: Pictures For Ur Eyes by bashydemy(m): 12:11am On Dec 22, 2010
^^^ Hey come make you try push wahala for my neck am a married man simple and remember one woman 2 trouble Tanimz is about 20 troubles
Jokes EtcRe: Pictures For Ur Eyes by bashydemy(m): 11:56pm On Dec 21, 2010
@ KDK how you take know say na like this dem dey live there life you most be really close to them
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by bashydemy(m): 11:53pm On Dec 21, 2010
Studio CFR:
Between u and Bashy abi?
Am a married man remember?
Jokes EtcRe: Six Truths In Life by bashydemy(op): 11:51pm On Dec 21, 2010
Na because you like Awoof like ice cream Meat pie
Jokes EtcRe: What Is Wrong: ? by bashydemy(m): 11:50pm On Dec 21, 2010
if your hand like make he fall not my problem
Jokes EtcRe: Check Out The Difference Btw Mrs. M. Obama And African First Ladies (pics) by bashydemy(m): 11:48pm On Dec 21, 2010
tanimz:
Sorry, but I pass.
for you mind shebi
Jokes EtcRe: Dreamer! by bashydemy(m): 11:48pm On Dec 21, 2010
Kunbee:
Oponu okunrin
what your Zap.I.N.G problem?
Jokes EtcRe: Dreamer! by bashydemy(m): 11:39pm On Dec 21, 2010
tanimz:
Lord have mercy. sad
You are really deluded. undecided
and you are Retarde.d
Christianity EtcRe: Is Jesus The Unique Son Of God ? by bashydemy(op): 8:44pm On Dec 21, 2010
Lysaa you dey reach here? ok at the call of his name you said huh did you remember a man called professor peller during his life time he perform lots of magic and they are like miracle, if am Ogun worshipper call on his Ogun he will surely get everything he want same as the Ifa priest same as Sango priest are you telling its was only the name of Jesus that make things happen? pls lysaa come up with another story
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by bashydemy(m): 8:34pm On Dec 21, 2010
Studio CFR:
Dont even think about it
well some other time try to think about it bro if no be say joke section self she no fit look you for face abi i lie?
Jokes EtcRe: Check Out The Difference Btw Mrs. M. Obama And African First Ladies (pics) by bashydemy(m): 8:18pm On Dec 21, 2010
tanimz:
Could you do yourself a favor this new year? Please enroll for evening classes, no dey dull yourself.
Good would love to enrol under you i need a private tutor and will be resuming 11:30pm every night grin grin
lysaa:
a'ight, the 1st sign of maturity is knowing who i am.
Glad you accept that you be last small girl if someone like me even try to ask you out na death sentence for me cos you too small for my liking
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by bashydemy(m): 8:16pm On Dec 21, 2010
Studio CFR:
Bashy i guess
Studio abeg if na play make you stop am why you go dey guess my name for this kind small thing shout out i am a yoruba man and in our tribe its forbidden for small pikin to stretch hand to hand shake for elder so she dere not even mention my name until she was the given the authority to do so is she try it, i reserve ma comment
Jokes EtcRe: Six Truths In Life by bashydemy(op): 8:06pm On Dec 21, 2010
for your mind now you clean
Jokes EtcRe: What Is Wrong: ? by bashydemy(m): 8:06pm On Dec 21, 2010
and dont tell you you never have good thinking cos if you do you wont think the way you do
Jokes EtcRe: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by bashydemy(m): 7:53pm On Dec 21, 2010
Yes now we are on same page girl i know your class is at the high level and that the like of Ambassador
Jokes EtcRe: Dreamer! by bashydemy(m): 7:36pm On Dec 21, 2010
tanimz:
Bashy, you need to be toped up with slaps, shey?
Who will dere do that? the last person that do that in 1945 is still searching for his arm
Jokes EtcRe: Life! by bashydemy(m): 7:34pm On Dec 21, 2010
adaphik:
I dey tell u
hmmmm really wouls love to spend my money on you grin grin
Jokes EtcRe: Check Out The Difference Btw Mrs. M. Obama And African First Ladies (pics) by bashydemy(m): 7:23pm On Dec 21, 2010
lysaa:
LOL just for the fun of it, i'll let u console urself with that. small pikin!
whatever i already know say you be small pikin you dont need to tell me.
tanimz:
Bia Boniface, if you no open that ya nkita-mouth talk to me anyhow I for dey reply you? Mschew foolish attention seeker.
come if to say no God wey i dey think and also say you be small pikin i for know wetin i go do for you.
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by bashydemy(m): 2:49pm On Dec 21, 2010
Ok ooo Dammiz shout out to everyone
Jokes EtcRe: Check Out The Difference Btw Mrs. M. Obama And African First Ladies (pics) by bashydemy(m): 11:40am On Dec 21, 2010
Eldav you don start be that if i release my boy Studio to start dey insult you dis yeye IBO boy una go dey complain abi yeye chop stone no drink water
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by bashydemy(m): 11:35am On Dec 21, 2010
@Damizz na true say you be ex convict? @studio how you take know since it take one to know one una 2 don jare for kirikiri before?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 358 359 360 361 362 363 364 365 366 (of 464 pages)