Bashydemy's Posts
Nairaland Forum › Bashydemy's Profile › Bashydemy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 377 378 379 380 381 382 383 384 385 (of 464 pages)
make una take am easy ooo pls |
@El Gaspi i like your confession but he for no be that town girl now she be original omo igboro don' you get it? if na person like tanimz now you have my full support but glad bros gabito is incharge he can handle that |
El Guapo:yes bro you right and not only studio most of the haters cos studio is a nice guy sometimes |
Tanimz if not for the fact that you said you are a Muslim i would have called you a she goat |
Hey i beg make una no dey make my thread bore jor if una no fit comment make una waka pass |
@idowu oya i dey cheat on my wife and i do that on daily basis and am with cotonout girl right here with me about to bleep hell out of her oya go hug transformer. like my guy said its a man things and you dad also cheat your mom oya proof me wrong silly goose you go come on here they act like saint you God know how smell your puss, ie look here i am a man of myself and am saying it publicly i cheat on my wife anybody wey he dey pain make him go jump from 3rd mainland bridge na life tire am yeye girl, i curse the day you make your first comment on here, your stupidity no get part 2 ok i cheat and what the bleep if you want my wife number i'll give it to you and you are close to sending her out of her matrimonial home cos i am a man of myself no one dictate for me i run things things things dont run me make amadioha fire that your finger. you think say i no know say na your mama kill your papa come dey claim landlady you con rot in hell |
Nice one there |
So are you saying the church are about competition? |
Idowu ologbo wan make me vex i know say you be devil after twins (Esu leyin Ibeji) but me no send you at all if you dey fly for up na katapot i go take bring you down Gba and beside i know you have been planing on going to Holy ghost congress or Shiloh to go pray again this year make God save you from been single at 35 yrs old osi husle for husband why wont that be since you have toy with your life don't know not all that glitter are Gold, and beside this is Forum i can say anything i like here do you have to judge me? so because i tell you i Bleep girl around that make you think am a cheater what if i tell i am not what will you do? i am decent man and only say things i know people like you wanna hear on here and if i am a cheater then you can go to hell for all i care he concern you abi my lovely wife complain reach your side make you just clear enter gutter make better person comment for my thread shior atole |
i reserve ma comment |
Atofaya |
Idowuogbo:na you Sabi if you like make you go hug transformer i no get your time LOL |
We go dey try bro just not easy cos the corruption comes from the Above |
Kill yourself now |
Studio be serious wetin IBO's do you and what part of the country are you from? |
Hey what happen with my name dem no dey call that name anyhow oooo |
I am Ambassador of Peace to Republic of Benin |
^^^ you dont need to laugh your critics is recognize |
Just passingby |
Idowuogbo:Shey chineke see as insult dey sleep wey idowu ologbo go wake am up you don enter am today, i hope you fit count how many guys don carry for all night for Allen before not to talk of all that Aboki wey dey change money Alade market for ikeja na God know if you fit make am again cos i believe them go don use all the better thing wey dey your body finish, you come open that your gutter wey you dey call mouth rubbish come dey come out from there to ME hit my chest with my palm you no dey fear abi you no dey look face come i no be gentle man at all oooooooo make you no carry your craze near me ooooo. |
Efe warn your self oooooooooo ![]() |
This tayo and sudio wahala self na God go deliver una am serious but come to think of it Studio how you take know he is yahooing it take one to know one man |
you welcome bru |
![]() |
Nice one |
i no know maybe i or maybe make i ![]() |
i no know maybe i or maybe make i ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 377 378 379 380 381 382 383 384 385 (of 464 pages)