Bashydemy's Posts
Nairaland Forum › Bashydemy's Profile › Bashydemy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 431 432 433 434 435 436 437 438 439 (of 464 pages)
Them no go fit try lock this one now dem go talk if na there username dey abi you and syv dey complain? |
yea maybe she just need a little spank for warning |
Make dem begin they trey come oooo |
well i believe if you call both side they surely have something to say about this and beside if you listen to 9ice latest record track 9 then you can come back on here and judge then ok. |
What of those that do not have Airfare? |
O'Boy if na me i go return that 1000 inside my pocket no matter what people will say no be by force now |
Una dey make me fear to even plan wedding with all this cost i think i need to remain single oooooooo |
Cyberfreak:Yes that what am talking about though every man love there wife only to certain level and i believe women have to be submissive to there by following there rules like someone women that go out maybe to parties without there man consent what do you think about that? atleast i believe as a married woman you surely know what time your man close from work and there a little things that get some man carried away like when you return from work on a sunny day maybe your wife hear the sound of your car and rush down to welcome you take your briefcase from you and when both of you are in living room she UnCloth your suit and get a nice cold water to relax and your food is ready on the dining table and she said honey i think you need a hot shower. you know those are little things that give every man impression of rushing home to meet his wife after each day work but i dont believe any woman do that anymore all they will be after is how to be richer than there man or how to be in control of everything so what do you think. |
I believe to every action there most be a reason and i believe every man love there woman if not then why will he spend so much on introduction and marriage cos i believe with that money he is gonna be a good bussiness if he invest the money in a bussiness and beside some ladies pretend before they get married and change afterward they tried to be as nice as they could before getting married they will be nice to everybody including the man friends and family by respecting the man Junior brothers and sister this comonly happen in yoruba where the lady will be calling her Boy friend junior ones with respect like Brother Segun and Aunty titi some prefer to call then Akowe for boysand idi ileke for girls but immediately after the marriage everything change and someone will not even want to see the Man siblins at all so i guess there should be another topic saying why do some women pretend before marriage and change after marriage. |
IVORY2009:wish language be this? |
Na when the topic is all about gender and ladies precisely na then una dey diffrenciate between Joke and General section but the guy don post am so make una answer the joke here biko, |
shebi na BMX bicycle you dey use why you come dey mock person wey dey use Napep here |
no mind the stupid opportunist |
him won show him self make everybody know say na him be the poster |
lmao |
rokiatu:Answer the question he is trying to get am ideal simple |
I guess the servant is sgt Romade cos they only obey the last order |
we no dey sell fuel for cabu cabu and deku magolo here ooo |
you no place the bottle well untop the table? |
Come who dey smell among una make i know |
sylve11:for where no go talk bad thing against her oooooooooo |
him go fit try am? |
The poster Above wetin you wan do if him no warn himself? |
nich:wish one you be? refugee? |
sylve11:That sound like a tittle in igbo land |
See woman like you say you love your husband you won die with him why did she faint when she ready the message instead make she say i can't wait LOL |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 431 432 433 434 435 436 437 438 439 (of 464 pages)


e be like say u be tourist sef. 