Jokes Etc › Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 11:19am On Sep 29, 2009 |
so una dey join hand marry right? |
Jokes Etc › Re: Something Happened Today. I Dont Know If I Should Laugh Or Not! by bashydemy(m): 10:38am On Sep 29, 2009 |
what? |
Forum Games › Re: Let Everything End With Inho,ho by bashydemy(m): 10:36am On Sep 29, 2009 |
you just make everybody know say na LAWNA DANI DEY WORK FOR |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by bashydemy(m): 10:35am On Sep 29, 2009 |
kk |
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 10:31am On Sep 29, 2009 |
na you be General? |
Jokes Etc › Re: Doctor Dan! by bashydemy(m): 10:30am On Sep 29, 2009 |
wish kind bad thing |
Jokes Etc › Re: Loadiiinng... by bashydemy(m): 10:30am On Sep 29, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 10:27am On Sep 29, 2009 |
no comment |
Jokes Etc › Re: Hey, Wait A Minute,i Haven't Added Them Up Yet by bashydemy(m): 10:16am On Sep 29, 2009 |
na aba time you dey use wey take long |
Jokes Etc › Re: I Wish That Was Rita Dominic's Ass by bashydemy(m): 10:14am On Sep 29, 2009 |
why you dey direct your padi to yaba left now? |
Jokes Etc › Re: Studio43 D Bus Conductor by bashydemy(m): 10:14am On Sep 29, 2009 |
too bad |
Jokes Etc › Re: Maga 3 Vs Maga 15 by bashydemy(m): 7:35am On Sep 29, 2009 |
wetin u come dey find here? |
Jokes Etc › Re: What Would U Do If Rapture Comes? by bashydemy(m): 7:33am On Sep 29, 2009 |
why himself go dey deny the pregancy? |
Jokes Etc › Re: What Is The Matter? by bashydemy(m): 7:31am On Sep 29, 2009 |
how u take know? |
|
Forum Games › Re: Let Everything End With Inho,ho by bashydemy(m): 7:25am On Sep 29, 2009 |
stop insultiho you padiho |
Jokes Etc › Re: Colours by bashydemy(m): 7:22am On Sep 29, 2009 |
multiply by you |
|
|
Jokes Etc › Re: Something Happened Today. I Dont Know If I Should Laugh Or Not! by bashydemy(m): 7:14am On Sep 29, 2009 |
Abbey_city: shut up!! ar u bashy? abbey i no count am oo but anything for me? |
|
Jokes Etc › Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by bashydemy(m): 7:07am On Sep 29, 2009 |
clemcykul: @bashy cover my arse pls aso ti e le |
Jokes Etc › Re: Loadiiinng... by bashydemy(m): 7:04am On Sep 29, 2009 |
;d ;d ;d ;d ;d |
Jokes Etc › Re: Ethnic Joke by bashydemy(m): 6:59am On Sep 29, 2009 |
and? |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by bashydemy(m): 6:58am On Sep 29, 2009 |
and where will that lead him to? |
Jokes Etc › Re: Tight: ! by bashydemy(m): 6:54am On Sep 29, 2009 |
romsky: after u carry him mama do money abi better produce Lola how you take know say him carry him mama do money na you carry am go there? |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by bashydemy(m): 6:48am On Sep 29, 2009 |
thought as much |
Jokes Etc › Re: Modern Love Letter by bashydemy(m): 6:46am On Sep 29, 2009 |
candylips: na who dey borrow from u you offcos |
Jokes Etc › Re: Doctor Dan! by bashydemy(m): 6:34am On Sep 29, 2009 |
romsky: see as gud Samaritan dey suffer help both of them |
Jokes Etc › Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 6:30am On Sep 29, 2009 |
not making sense |
Jokes Etc › Re: Nairalander You Would Like To Slap And Why by bashydemy(m): 6:21am On Sep 29, 2009 |
how did you know?? |
Jokes Etc › Re: What Is A Man's Best Friend? by bashydemy(m): 6:18am On Sep 29, 2009 |
Ben-10: dani dey work with LAWMA na no be your co-worker him be? |