Bastien's Posts
Nairaland Forum › Bastien's Profile › Bastien's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 138 (of 169 pages)
ginajet: whateverbig head |
Combo10 wit $2, returns $14
|
ginajet: u go fall yakata ohhmmmmmm say ur bed na fake bed |
alexis007: ...taa shaataaap....which one be opinion?......you're abusing your freedom of expression....abi na because say police never come arrest you?...oya go buy #10 eraser come clean this 'delsu' wey you write here.....before i go damage your life with this plank wey i don dey save for shekau see dis one wey no jasi, u never hear see na me dey fund boko boys......... try me n ur house go b d next target |
ginajet: #Teambluez! TeamChelsea TeamCosta....... Costa biscuits...... roller costa.... beast.... goal machine...... Worldbest....... unstoppable..... Da rock.... you name it, its Costa all the way babyif I climb u eh......... Sure winning for Arsenal |
alexis007: ...delsu?....oya drop this huge lump of ice-block on your head...'cause your brain is definitely overheatingshey dem no teach weitin opinion b,.......u dey fear to create ur on list? |
cryptography: why didn't u just place ur school(delsu) first?lol |
I laugh wen I see unilag, uniben for that list.......u see dis school, as Naija big reach,na dem do magu magu pass for admission....... especially uniben many of naija university no dey grant admission by merit. Well ma list goes like dis OAU Delsu UNN Unizik Unilorin Futo Futa UI Unaab |
Dos anyone know how I can accumulate (combo ) on bet365 |
Mtn night plan But if only mtn stable or get network for ur area |
ThundrCork: Second picture is fake(photoshoped). No hair on chest as seen in the first pictureone bottle for u |
Kizzylicious: Husqvarna - Angelholms FF (Sweden)which bookie u dey use |
Yungwizzzy: The mama tell am say she travel. na e him ask am where she keep her fish and cray fish wey she dey sell, mumsy kon say she leave am 4 shop. he kon ask weda rat nor go chop am?So touching......I was making call den, but heard, if rat no go chop d market........ d guy no get shame I swear,barely few people can do dat, I dont think I can ma self,how I wish I hv airtime, I would hv text |
AdeoyeAdekunle: Pls my guru's which one is d best slip number cos i jus place a bet nw nd i want 2 chek d betslip....sti a learner oooooat the top or down of your total amount, u will see something like "account " click it,Then Check all transaction |
Yungwizzzy: Let's make his dream come throughI support dis motion......abeg u fit tell me weitin he tell him mama concerning the rat at the shop? Thanks |
I'm not trying to force any body to ma blog,but I just wanna share it with u guys,criticism is welcomed..... have never edited any of ma post.....I sometimes paste them here. www.9japunters..com Thanks for viewing |
banjicom:says who |
ginajet: I don reply ohok |
ginajet: we no come win.... I said I will reply if chelsea win but as we no win naim I come lock upme wey lose yesterday, u think say I need am as consolation |
ginajet: promised ke? where and when? but I telll you say my brain neva boot na cos I just dey wake up from deeepppppp sleep... oya tell me wetin I promised reply of d PM |
ginajet: ju dey fup, u promise ooh,I never still see am |
I dey fast n sleep dey catch me.....maybe later I go comment, as at now no be me comment Space for sale sha |
harden: yseok |
glorex: o boy to mark na there d koko dey oh.lol I dey tell u |
harden: for all doss loking for amazing spider man2 here are d linkam I to download everything part1-3 |
glorex: lol...abi na |
tuffgongjo: If you turn anyhow,na Story that touch go end A̶̲̥̅♏ ooI dey tell u,ur mumu coach go dey shout, mark mark ![]() |
Weitin hard for bball wen substitution is unlimited |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 138 (of 169 pages)

see dis one wey no jasi, u never hear see na me dey fund boko boys......... try me n ur house go b d next target
