Bastien's Posts
Nairaland Forum › Bastien's Profile › Bastien's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 169 pages)
Ginajet, u wey bend down dey look person yansh forget say ur own dey show for back......well no cry if I lick ur yansh tomorrow ![]() |
Ginajet loserpool must lose oooh ![]() |
ginajet: see this one too wan go hotel...... bring your small joystick come looserphool trend jare maybe mukina fit dash you vaseline make you take sef service for nytelol u no even happy say I wan service ur tight obo I dey dere now |
ginajet: nopelol novice |
My fellow loserpool How market |
ginajet: leave me alone jorr.... stingy assnal.... I don see people wey dey dash goals/points.... come looserphool trend jareI dey come......but u no see hotel invite or ur bedroom invite me na looserpool thread. God dey watch u for big screen 3D TV |
ginajet: see your mouth you no dey shame to talk amI never beat u before? |
ginajet: last season home and away..... you keep forgetting that parthahahahahah lie,last season u only won in ur house,And drew in ma house |
Yeah a win And a clean sheet Chelsea to lose tomorrow |
ginajet: and chelsea will win you 6:0no dey shout too much, fix d match |
ginajet: assnal must loose...... Aston Villa over to you guysbabe no go die ooh,inshort let's hv our match tonight Arsenal v Chelsea on bed ![]() |
AdeoyeAdekunle: Am a novis ooo nd i want 2 learn. 2 play dis game can i jus nta ny spot bet shop 2 play or i nid 2 open an acount wit ny of dem nd afta winin wil i go to d shop 4 my mony or where? Pls kindly hep ur broda wit more enlitement on dis spot betNope u don't need to go to the shop after u must hv win,if the money is from 1k up Ward,u can do a bank transfer, And filling your back details,the money will be paid to your account straight |
Driven: The way some of you reason is so disappointing.if u ask me, na who I go ask?? ![]() |
Oya make una bend down select ![]() ENGLAND Aston Villa - Arsenal. Over 1.5/Yes/2 Burnley - Sunderland. Over 1.5 Newcastle - Hull City. Over 1.5 Swansea - Southampton. Over 1.5/2.5/Yes Westham - Liverpool. Yes/Over 1.5 FRANCE Marseille - Rennes. 1 GERMANY Augsburg - Weder Bremen. Over 1.5/Yes Hamburger - Bayern Munich. Over 1.5/2.5/2 Mainz - Dortmund. Over 1.5/2.5/2 Schalke 04 - Frankfurt. 1 ITALY AC Milan - Juventus. Over 1.5/Yes SPAIN Dep La Coruna - Real Madrid. 2/Over 1.5/2.5 Atletico Madrid - Celta Vigo. 1/Over 1.5 AUSTRIA Rapid Vienna - AC Wolfsberger. Over 1.5 CHINA Beijing Guoan - Tianjin Teda. 1/Over 1.5 Guangzhou Evergrande - Shanghai Shenxin. 1/ Over 1.5 IRELAND Dundalk - Shamrock Rovers. Over 1.5/Yes NORWAY Valerenga - Molde. Over 1.5/2.5 Arendal - Fram. Over 1.5/2.5/Yes Flekkeroy - Holmen. Over 1.5/2.5/Yes Kongsringer - Notodden. Over 1.5 Vindbjart - Birkebeineren. Over 1.5/1 Asker - Orn. Over 1.5 RUSSIA FK Rostov - Zenit St Petersburg. 2/Over 1.5 SCOTLAND Hearts - Cowdenbeath. 1 WALES Newton - Druids. Over 1.5/1 |
Hashtag aproko for dem head #haters Carry on 2baba.....nothing do u |
Blood sucking church, everywhere! |
Na so
|
Tunjasko: u no knw wetin u dey talk if u say Welbeck,cech,Nd pepe are ugly...u self upload ur pics make we see u...mtcheewshey u wey fine u don use am collect money for bank? Smh |
tuffgongjo: I guess the Op doesn't know "Faye" formerly of Bolton$Stoke city.shut up,my senior bro isn't ugly,he just dark,one of the best DF n DM in Africa Talking about ugly football Cech Costa Colback Pepe Ronaldihno Pirlo Astu Bance Sagna L.diarra Welbeck Balo |
Nonsense...... who tell una say dem dey fight? Bcus dem never collabo no mean say dem dey fight,what about 2baba n d'bang? |
Trust me,weitin go break galfriends relationship na guys (I mean if one no wan suck obo again but dickkk ) Guys n envy, money,girls,n family |
Photoshoot Big head small body |
hermesprogidy: dem dey laff call una mumu for buying Welmuguhmm |
I dey come,after Arsenal match Hehehehehe Manchester utd, na So una wan take watch Arsenal, Welbeck, Chelsea, Liverpool n Manchester City for tv dis season
|
Ukutsgp: arsenal fans making mouth since 1900BCcoming to Arsenal threads since 2009 |
Chai see How Manchester utd dey watch us tonight, some if dem dey envy Welbeck hehehehe ![]()
|
We are winning this.......hala gunners ![]() |
gblinkz: zennith match 2 win is dat nt 2 risky and arsenal win against dortmud jst dat part shld be reviewedZenith will win |
vickertony:bcus u manage buy close up today ![]() |
Juventus win Real Madrid win Arsenal win Liverpool win Zenit win A.Madrid win B.leverkusen win Or u try dis Juventus win Madrid over 2.5 Arsenal U3.5 Zenit Yes A.Madrid win B.leverkusen yes |
If share that money per million to some citizens e go help solve some issue |
Lovebond34: HBD man ah jst hope say arsenal no go spoil am for u sha...GOYG!!!dem no born dem well |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 169 pages)




