Beafroast's Posts
Nairaland Forum › Beafroast's Profile › Beafroast's Posts
beaf don start to see him mense.s again.make somebody pad am o. ![]() |
beaf na houseboy-messenger so him need to do him work wellu-wellu,make una no blame am ![]() |
Beaf on rampage again [i]talk no evil against beaf's annointed and he'll do you no harm[/i]. ![]() |
make una never happy o! BEAF is coming with more and better explanation |
una dey yarn against our presido ehn,make una no let presido house-boy BEAF rough mouth una o! ![]() |
the ALMIGHTY-ALL-KNOWING-EVER-RIGHT beaf has spoken. ![]() |
make una wait o! shey GEJ mention subsidy removal during election campaign?? ![]() small time now we go dey hear "continuity" and some peeps go dey f[i]ollow-follow[/i] with dust yarning. anyway,make them dey fool those wey want to be fooled. ![]() |
GEJ "hot line" abi na "hot tab" ![]() |
all these 9ja presidos and oil money self. Gej dey try tell us say without the removal of fuel subsidy 'stroke' go hammer 9ja economy. Make the senators,ministers and co slash their salary atleast by 50% then we go listen to him 'folktales'.reduce the cost of running this fake government and save money. make una no mind beaf,him na messenger. IF 9JA NO GET OIL GOVERNMENT NO GO PROVIDE FOR ITS CITIZENS ? |
beafy beaf boy,which one be your own self!!!!must you call peeps coward because the hold contrary views to yours.anybody wey no like oga jona style go auomatically become your enemy.people gat to yarn as the thing dey pain dem.you and oga jona no love 9ja pass o.anyway,why you like to dey smell oga jona ya.nsh like this nay ![]() ?!!!!!!!!!!. ![]() |
Beaf:beafy boy the GEJ houseboy abi na bell ringer,welcome!. ![]() |
presido! presido!! presido!!! how many times i call your name now. took your becareful o,9ja peeps no dey smile atall o. i don talketh my own and i fitnt shouteth. [i]engrish[/i]get accident break bone ![]() |
swintiney:na today,e don tey.even winshiz and wishardz get level. ![]() |
revolt ko!, revolver ni!. we fitnt revolt anything!!!!!!!! same shuffering and shmiling. we ought to have revolted with our votes during the last election but some peeps were blinded by gawd knows what, |
una vote for oga jona not for pheedphee, oya make nua take am, GBOSA!!!!!!!!!!!!!!!! presh hair. ![]() |
oyb:gguy you wooket o.na which frequency abi na band him dey operate on. ![]() |
ngozianu:shame ke?! na subsidy moni na him we dey wait 4 2 take do am. ![]() |
i no know if na by force to be one nigeria??!!! ![]() |
next year fresh breeze go plenty o. ![]() |
na ds tribalism thing make 9ja no gree see road. beaf,i dey hail o. ![]() |
Torch1:mi b him shadow nay. |
beaf ! He is a rastaman. ![]() |


all these 9ja presidos and oil money self. Gej dey try tell us say without the removal of fuel subsidy 'stroke' go hammer 9ja economy. Make the senators,ministers and co slash their salary atleast by 50% then we go listen to him 'folktales'.